Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Burna Boy - Wetin Man Go Do [Official Audio]

๐Ÿ‘ค Burna Boy โ€ข ๐ŸŽผ Burna Boy Videos โ€ข โฑ๏ธ 3:09
๐ŸŽต 1794 characters
โฑ๏ธ 3:09 duration
๐Ÿ†” ID: 10013804

๐Ÿ“œ Lyrics

Arrrhhh
Champion

People wey dey Shayo
Those people dey here now
People wey dey jaiye oo
Those people dey here now na na

Them no dey call me tele oo
But them dey ca-call me now
Na empty belle oo
Na im make man dey feel somehow
I calling my aza

Sey i be wan cashout
Sey make i put ten thousand
I put ten thousand
Everybody con cashout
Thank jehovah
Put am for my aza
Begin to find another ah ah

Waka waka no rest oo
Wetin man go do
Money go dey for madam to cook Ogbono
Wetin man go do
Your pikin sef e gass go school ooh
Wetin man go do
When money come e go hear

Wetin man go do uh uh
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do
Wetin man go do ooo
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do

God I dey serve yi
No go let my blessings to pass me
Enemy no go laugh me
Make the money chill and relax me
If the money dey we go faji oo

I go be the life of the party oo
E go be like sey na magic
Call me jazzman abra cadabra oo
Waka waka no rest oo
Wetin man go do

Money go dey for madam to cook ogbono
Wetin man go do
Your pikin sef e gass go school ooh
Wetin man go do
When money come e go hear

Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do (oh ro ro ro ro)
Wetin man go do ooo

Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do(ah ra ra ra ra)
Wetin man go do uh uh (oh ro ro ro ro)
Wetin man go do

Man go fight for money (wetin man go do)
Man go fight for woman (wetin man go do)
Man go fight for business (wetin man go do)
Man go fight for nonsense (wetin man go do) uh uh
Body don dey tire

Body no be firewood (wetin man go do)
Body don dey tire
Body no be firewood (wetin man go do oo)
Wetin man go do oo do oo
Wetin man go do doo ooo
Wetin man go do oo do oo do oo do oo do oo doo
Wetin man go do

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:10.82] Arrrhhh
[00:14.14] Champion
[00:17.33]
[00:19.80] People wey dey Shayo
[00:21.88] Those people dey here now
[00:24.57] People wey dey jaiye oo
[00:26.52] Those people dey here now na na
[00:29.63] Them no dey call me tele oo
[00:31.52] But them dey ca-call me now
[00:34.31] Na empty belle oo
[00:36.39] Na im make man dey feel somehow
[00:38.81] I calling my aza
[00:40.74] Sey i be wan cashout
[00:43.07] Sey make i put ten thousand
[00:45.25] I put ten thousand
[00:47.82] Everybody con cashout
[00:50.32] Thank jehovah
[00:52.78] Put am for my aza
[00:55.09] Begin to find another ah ah
[00:58.70] Waka waka no rest oo
[01:02.23] Wetin man go do
[01:03.96] Money go dey for madam to cook Ogbono
[01:06.96] Wetin man go do
[01:09.09] Your pikin sef e gass go school ooh
[01:12.02] Wetin man go do
[01:13.88] When money come e go hear
[01:17.08] Wetin man go do uh uh
[01:19.46] Wetin man go do uh uh
[01:21.73] Wetin man go do
[01:24.33] Wetin man go do ooo
[01:26.94] Wetin man go do uh uh
[01:29.17] Wetin man go do uh uh
[01:31.65] Wetin man go do uh uh
[01:33.99] Wetin man go do
[01:37.78] God I dey serve yi
[01:39.43] No go let my blessings to pass me
[01:42.06] Enemy no go laugh me
[01:44.30] Make the money chill and relax me
[01:46.87] If the money dey we go faji oo
[01:49.18] I go be the life of the party oo
[01:51.61] E go be like sey na magic
[01:54.17] Call me jazzman abra cadabra oo
[01:57.20] Waka waka no rest oo
[02:00.75] Wetin man go do
[02:02.64] Money go dey for madam to cook ogbono
[02:05.65] Wetin man go do
[02:07.57] Your pikin sef e gass go school ooh
[02:10.67] Wetin man go do
[02:12.44] When money come e go hear
[02:15.57] Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)
[02:18.57] Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)
[02:20.58] Wetin man go do (oh ro ro ro ro)
[02:22.94] Wetin man go do ooo
[02:25.43] Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)
[02:27.68] Wetin man go do(ah ra ra ra ra)
[02:30.26] Wetin man go do uh uh (oh ro ro ro ro)
[02:32.72] Wetin man go do
[02:36.17] Man go fight for money (wetin man go do)
[02:38.52] Man go fight for woman (wetin man go do)
[02:40.66] Man go fight for business (wetin man go do)
[02:43.00] Man go fight for nonsense (wetin man go do) uh uh
[02:45.97] Body don dey tire
[02:48.23] Body no be firewood (wetin man go do)
[02:51.36] Body don dey tire
[02:52.66] Body no be firewood (wetin man go do oo)
[02:55.51] Wetin man go do oo do oo
[02:58.59] Wetin man go do doo ooo
[03:00.93] Wetin man go do oo do oo do oo do oo do oo doo
[03:04.62] Wetin man go do
[03:05.88]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings