Home 🎬 Bollywood 🎡 Pakistani 🎀 English Pop

Far-Fetch

πŸ‘€ AGUNNA β€’ 🎼 Far-Fetch β€’ ⏱️ 2:33
🎡 1594 characters
⏱️ 2:33 duration
πŸ†” ID: 10015649

πŸ“œ Lyrics

Eh heh!
Ouuuuu
We go dey give them the jig ahan

Remember money no dey for settings
Times when we dey hunger
Look from where we come from
Omo na far-fetched oh
Living La Vida Loca
Yet we still dey focus
Say bye bye to problems
Omo na far-fetched oh oh oh oh oh eh yeh!

Omo na far-fetched oh ooh o oh
Omo na far-fetched o o ohoo
Omo na far-fetched oh oh oh oh oh eh yeh!
We go dey... We go dey give them the jig ahan

Rockstar like Mickey Jagger
Fresh Nocta no be new Kotina
Oliver De Coque on a different pattern
I dey waka for the place like a big Gorilla
Pim pini pim... dem go pin pini down
That's for all the times i get date with Sapa
Now the boy done dey fresh call me big Alhaji
Demma hold conference on top the matter
Otokoto causing big wahala
I dey popori with babes wey her pa na oga
Crème and water mostly ajebutter
Anyone wey come go like join the matter eh
Remember money been no too dey
But we still dey press eh heh!
Now we getty hold for the game oh
Me i go dey serve am like hot okpa

Remember money no dey for settings
Times when we dey hunger
Look from where we come from
Omo na farfetch oh
Living La Vida Loca
Yet we still dey focus
Say bye bye to problems
Omo na far-fetched oh oh oh oh oh eh yeh!

Omo na far-fetched o ooh o oh
(We go dey... We go dey... We go dey)
Omo na ferfetch oooo o ohoo
Omo na far-fetched oh oh oh oh oh eh yea
(We go dey... We go dey... We go dey)
We go dey... We go dey give them the jig ahan

(Oliver De Coque is back)
Eh yea
Eh... Eh... Ehh
(Eh heh!)
Oh ohh yeah
Oh yeah
(We go dey... We go dey... We go dey... We go dey)
Oh ooh yeah
Oh yeah

⏱️ Synced Lyrics

[00:03.85] Eh heh!
[00:06.61] Ouuuuu
[00:07.25] We go dey give them the jig ahan
[00:09.20] Remember money no dey for settings
[00:11.88] Times when we dey hunger
[00:14.16] Look from where we come from
[00:15.79] Omo na far-fetched oh
[00:18.44] Living La Vida Loca
[00:20.59] Yet we still dey focus
[00:22.82] Say bye bye to problems
[00:24.45] Omo na far-fetched oh oh oh oh oh eh yeh!
[00:29.06] Omo na far-fetched oh ooh o oh
[00:33.21] Omo na far-fetched o o ohoo
[00:37.65] Omo na far-fetched oh oh oh oh oh eh yeh!
[00:41.56] We go dey... We go dey give them the jig ahan
[00:43.83] Rockstar like Mickey Jagger
[00:45.78] Fresh Nocta no be new Kotina
[00:47.85] Oliver De Coque on a different pattern
[00:49.90] I dey waka for the place like a big Gorilla
[00:52.23] Pim pini pim... dem go pin pini down
[00:54.24] That's for all the times i get date with Sapa
[00:56.18] Now the boy done dey fresh call me big Alhaji
[00:58.45] Demma hold conference on top the matter
[01:00.83] Otokoto causing big wahala
[01:02.83] I dey popori with babes wey her pa na oga
[01:05.38] Crème and water mostly ajebutter
[01:07.45] Anyone wey come go like join the matter eh
[01:10.35] Remember money been no too dey
[01:12.18] But we still dey press eh heh!
[01:14.92] Now we getty hold for the game oh
[01:16.71] Me i go dey serve am like hot okpa
[01:19.11] Remember money no dey for settings
[01:21.65] Times when we dey hunger
[01:23.77] Look from where we come from
[01:25.52] Omo na farfetch oh
[01:28.12] Living La Vida Loca
[01:30.43] Yet we still dey focus
[01:32.51] Say bye bye to problems
[01:34.38] Omo na far-fetched oh oh oh oh oh eh yeh!
[01:38.73] Omo na far-fetched o ooh o oh
[01:40.53] (We go dey... We go dey... We go dey)
[01:43.23] Omo na ferfetch oooo o ohoo
[01:47.39] Omo na far-fetched oh oh oh oh oh eh yea
[01:49.25] (We go dey... We go dey... We go dey)
[01:51.39] We go dey... We go dey give them the jig ahan
[01:56.25] (Oliver De Coque is back)
[02:01.80] Eh yea
[02:04.08] Eh... Eh... Ehh
[02:06.18] (Eh heh!)
[02:10.78] Oh ohh yeah
[02:16.20] Oh yeah
[02:17.74] (We go dey... We go dey... We go dey... We go dey)
[02:19.58] Oh ooh yeah
[02:25.06] Oh yeah
[02:32.87]

⭐ Rate These Lyrics

β˜†β˜†β˜†β˜†β˜†
Average: 0.0/5 β€’ 0 ratings