Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Shine (feat. Prinx Emmanuel)

๐Ÿ‘ค Tim Godfrey โ€ข ๐ŸŽผ Shine โ€ข โฑ๏ธ 3:15
๐ŸŽต 1710 characters
โฑ๏ธ 3:15 duration
๐Ÿ†” ID: 10062217

๐Ÿ“œ Lyrics

Afam Tim Godfrey
Nwachukwu Gozira gozi

People dey ask me say (eh, ah)
Wetin dey make me shine (aya-ya-ya)
El-le-le-le, ai (aya-ya-ya)
I just dey tell them say
Na baba loke dey make me
Shine, shine, shine, shine, shine
Shine, shine, shine, shine, shine
Shine, shine, shine, shine, shine, shine

Aya, aya
I dey kaka-raka
No more scatter, scatter
Everything kaka-raka
I dey shine, I dey shine
I dey shine
I dey shine, I dey shine, shine, shine
I just dey tell them say
Na baba loke dey make me

Shine, shine, shine, shine, shine
Shine, shine, shine, shine, shine
Shine, shine, shine, shine, shine
Shine, shine, shine, shine, shine

Brother Nwachukwu (shine, shine, shine)
Yeah, hmm, listen (shine, shine, shine)
I shine bright, the sun dey do IT
Even my future sef, dey wan blind me
And when the people try to wan whine me
I no dey fear, Jehovah don sign me

I don't beg for bread, I got the best baker
I'm so high, I look down on skyscrapers
He prepared the table before me
In the presence of my enemy
With like 19 waiters, hehe

My face dey show (my face dey show)
My shoe dey shine (my shoe dey shine)
Anybody wey no like am
Go call Van Dam

My face dey show (my face dey show)
My shoe dey shine (my shoe dey shine)
Anybody wey no like am
Go call Van Dam

I say nobody go fit to stop my shine
Nobody go fit to bring me down
Even NEPA no go fit cut my light
And many people don dey wonder why
Why I dey shine, shine, shine
Twinkle twinkle TV star
Make you no dey wonder
Na Baba Loke dey make me

Ai, ai, ooh
Ah, ai, eh, ooh
Na Baba Loke dey make me shine
Ah, ai, eh, wooh, wooh
Eh, woo, woosh

My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call Van Dam
Tim Godfrey, Prinx Emmanuel, eh-eh-eh, woo

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:03.47] Afam Tim Godfrey
[00:04.12] Nwachukwu Gozira gozi
[00:06.92] People dey ask me say (eh, ah)
[00:11.17]
[00:15.37] Wetin dey make me shine (aya-ya-ya)
[00:18.66] El-le-le-le, ai (aya-ya-ya)
[00:23.94] I just dey tell them say
[00:28.07]
[00:31.66] Na baba loke dey make me
[00:34.41] Shine, shine, shine, shine, shine
[00:37.16] Shine, shine, shine, shine, shine
[00:39.88] Shine, shine, shine, shine, shine, shine
[00:43.06] Aya, aya
[00:44.45] I dey kaka-raka
[00:46.43] No more scatter, scatter
[00:48.34] Everything kaka-raka
[00:50.70] I dey shine, I dey shine
[00:52.98] I dey shine
[00:55.04] I dey shine, I dey shine, shine, shine
[01:00.09] I just dey tell them say
[01:03.43] Na baba loke dey make me
[01:06.38] Shine, shine, shine, shine, shine
[01:09.01] Shine, shine, shine, shine, shine
[01:12.27] Shine, shine, shine, shine, shine
[01:14.86] Shine, shine, shine, shine, shine
[01:17.36] Brother Nwachukwu (shine, shine, shine)
[01:20.22] Yeah, hmm, listen (shine, shine, shine)
[01:22.75] I shine bright, the sun dey do IT
[01:24.93] Even my future sef, dey wan blind me
[01:27.02] And when the people try to wan whine me
[01:29.14] I no dey fear, Jehovah don sign me
[01:31.20] I don't beg for bread, I got the best baker
[01:33.40] I'm so high, I look down on skyscrapers
[01:35.61] He prepared the table before me
[01:37.22] In the presence of my enemy
[01:38.43] With like 19 waiters, hehe
[01:40.49] My face dey show (my face dey show)
[01:42.58] My shoe dey shine (my shoe dey shine)
[01:44.67] Anybody wey no like am
[01:46.75] Go call Van Dam
[01:48.80] My face dey show (my face dey show)
[01:51.03] My shoe dey shine (my shoe dey shine)
[01:53.14] Anybody wey no like am
[01:55.26] Go call Van Dam
[01:56.69] I say nobody go fit to stop my shine
[02:01.28] Nobody go fit to bring me down
[02:05.10] Even NEPA no go fit cut my light
[02:09.69] And many people don dey wonder why
[02:13.36] Why I dey shine, shine, shine
[02:16.24] Twinkle twinkle TV star
[02:18.40] Make you no dey wonder
[02:19.90] Na Baba Loke dey make me
[02:24.44] Ai, ai, ooh
[02:30.91] Ah, ai, eh, ooh
[02:36.96] Na Baba Loke dey make me shine
[02:41.59] Ah, ai, eh, wooh, wooh
[02:49.47]
[02:53.47] Eh, woo, woosh
[02:56.89] My face dey show
[02:58.94] My shoe dey shine
[03:01.10] Anybody wey no like am
[03:03.21] Go call Van Dam
[03:04.89] Tim Godfrey, Prinx Emmanuel, eh-eh-eh, woo
[03:08.01]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings