Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Quick Question

๐Ÿ‘ค Babyboy AV โ€ข ๐ŸŽผ Quick Question โ€ข โฑ๏ธ 2:42
๐ŸŽต 1275 characters
โฑ๏ธ 2:42 duration
๐Ÿ†” ID: 10074604

๐Ÿ“œ Lyrics

Quick question for the one I love
Quick question for one wey dey totori man

How many times dem go do you roro for outside?
Another day, another time e don pass, make we gum body
(Ah, Oluwa, Oluwa knows I try)
But me I no go try forever o, I no be that guy

Me I be different kind person, my girl
And I go show you 5-star lifestyle (I done try Jessi)
You go shake body oh, shake body well well
You be fine girl, and I be bad boy
Girl, make we connect

Me I be different kind person, my girl
And I go show you 5-star lifestyle (I done try Jessi)
You go shake body oh, shake body well well
You be fine girl, and I be bad boy
Girl, make we connect

Your body bad, e dey cause traffic
E dey cause problem, hmm-mm-mm
Your body gallant, girl, you gallant o, gallant o (gallant)
Any man wey come e go collect
Ka-dun-ka-dun-kpak-pa-dun-kpa-ka-tam
'Cause I dey take your matter personal, so personal, hmm

Me I be different kind person, my girl
And I go show 5-star lifestyle (I done try Jessi)
You go shake body oh, shake body well well
You be fine girl, and I be bad boy
Girl, make we connect

Me I be different kind person, my girl
And I go show 5-star lifestyle (I done try Jessi)
You go shake body oh, shake body well well
You be fine girl, and I be bad boy
Girl, make we connect

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:02.35] Quick question for the one I love
[00:04.05] Quick question for one wey dey totori man
[00:06.64] How many times dem go do you roro for outside?
[00:11.84] Another day, another time e don pass, make we gum body
[00:16.09] (Ah, Oluwa, Oluwa knows I try)
[00:21.25] But me I no go try forever o, I no be that guy
[00:26.72] Me I be different kind person, my girl
[00:31.57] And I go show you 5-star lifestyle (I done try Jessi)
[00:36.73] You go shake body oh, shake body well well
[00:39.83] You be fine girl, and I be bad boy
[00:42.24] Girl, make we connect
[00:46.46] Me I be different kind person, my girl
[00:51.07] And I go show you 5-star lifestyle (I done try Jessi)
[00:55.90] You go shake body oh, shake body well well
[00:59.58] You be fine girl, and I be bad boy
[01:01.93] Girl, make we connect
[01:06.14]
[01:23.82] Your body bad, e dey cause traffic
[01:26.29] E dey cause problem, hmm-mm-mm
[01:28.79] Your body gallant, girl, you gallant o, gallant o (gallant)
[01:33.80] Any man wey come e go collect
[01:35.50] Ka-dun-ka-dun-kpak-pa-dun-kpa-ka-tam
[01:38.57] 'Cause I dey take your matter personal, so personal, hmm
[01:45.13] Me I be different kind person, my girl
[01:49.96] And I go show 5-star lifestyle (I done try Jessi)
[01:54.62] You go shake body oh, shake body well well
[01:58.26] You be fine girl, and I be bad boy
[02:00.25] Girl, make we connect
[02:04.69] Me I be different kind person, my girl
[02:09.57] And I go show 5-star lifestyle (I done try Jessi)
[02:14.47] You go shake body oh, shake body well well
[02:17.77] You be fine girl, and I be bad boy
[02:19.97] Girl, make we connect
[02:22.23]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings