Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Malonogede

๐Ÿ‘ค Timaya โ€ข ๐ŸŽผ Upgrade โ€ข โฑ๏ธ 3:10
๐ŸŽต 2352 characters
โฑ๏ธ 3:10 duration
๐Ÿ†” ID: 10107939

๐Ÿ“œ Lyrics

Rapatapatapatapata Young D
Terry G are you ready... iyehi le lolo

Won fe pami, but oluwa wa... (oluwa wa ooo yeh)
Won fe pa'no, hunn... Ina wa
You can't bring me down down
No matter how you try o
You can't make frown o
I can never go down o

Malonogedede... Malonogedede... Malonogedede oweh
Malonogedede... Malonogedede ...Malonogedede oweh
Malonogedede... gedede... gedege... gedege... Gedege oweh
Kilogedede... kilogedede... kilogedede oweh chai

See every time i keep struggling
They want make I die o
They won control my life o
Meanwhile no be dem give me life o
They want me to frown o
They want make i die o
Everyday i dey go up... up my brother i no go stop o
God give me power
To conquer my enemies
And i geti authority over principality
Oh lord come down and manifest your power I say
Malonogedede... Malonogedede... Malonogedede oweh
Irinogedede... irinogedede... irinogedede oweh
Ino... ino... ino... ino... ino... ino...
Ino... ino... ino... ino... ino... ino oweh
Inogede, see the. Girls dem dey dance gedede hey
For your house you they hear gedede eh
See some of them they dance gedede eh
And my music just gedede eh
My mama dey dance gedede eh
See the children dey dance gedede eh
See the boiz and girls dance gedede eh...
See hmmm

2 (Terry G)
Won fe pami na, ino wa... hmmm praaa
Won fe shemi'leshe ooo, eruku wa (Iceeee)
Omo yen yaka sibe eh
O fe shemi'leshe eh
The way she dey whine am go low eh
They make man loose up him mind eh
One thing that happens in life is when
You progress, and people dey vex e (iceee)
Because the paper e dey rest, and they see you dey want to dey vex e
Oya baby gandilolo... gandilolo... lo... lo... lo
Baby... whine am, whine am, oya whine your apako
Go down... go down go low low
Baby go down go low
I like it the way that you clip on ma
Finger, dey make me dey wanna na go slow baby
Oh no
I like it the way that you clip on ma
Thing e, dey make me dey high go... apako

Malonogedede... Malonogedede... Malonogedede oweh
Malonogedede... Malonogedede... Malonogedede oweh
Malonogedede... gedede gedege... gedege... Gedege oweh
Kilogedede... kilogedede... kilogedede oweh chai
Malonogedede... Malonogedede... Malonogedede oweh
Malonogedede... Malonogedede... Malonogedede oweh
Malonogedede... gedede gedege... gedege... Gedege oweh
Kilogedede... kilogedede...
Kilogedede oweh by edmund trezeguet frm gh

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.44] Rapatapatapatapata Young D
[00:04.43] Terry G are you ready... iyehi le lolo
[00:07.54] Won fe pami, but oluwa wa... (oluwa wa ooo yeh)
[00:11.40] Won fe pa'no, hunn... Ina wa
[00:15.09] You can't bring me down down
[00:17.17] No matter how you try o
[00:19.23] You can't make frown o
[00:20.73] I can never go down o
[00:22.43] Malonogedede... Malonogedede... Malonogedede oweh
[00:26.11] Malonogedede... Malonogedede ...Malonogedede oweh
[00:29.90] Malonogedede... gedede... gedege... gedege... Gedege oweh
[00:33.72] Kilogedede... kilogedede... kilogedede oweh chai
[00:37.94] See every time i keep struggling
[00:39.58] They want make I die o
[00:41.65] They won control my life o
[00:43.23] Meanwhile no be dem give me life o
[00:45.12] They want me to frown o
[00:47.28] They want make i die o
[00:49.19] Everyday i dey go up... up my brother i no go stop o
[00:52.60] God give me power
[00:54.53] To conquer my enemies
[00:56.66] And i geti authority over principality
[00:59.87] Oh lord come down and manifest your power I say
[01:07.30] Malonogedede... Malonogedede... Malonogedede oweh
[01:12.02] Irinogedede... irinogedede... irinogedede oweh
[01:13.68] Ino... ino... ino... ino... ino... ino...
[01:14.39] Ino... ino... ino... ino... ino... ino oweh
[01:18.46] Inogede, see the. Girls dem dey dance gedede hey
[01:21.84] For your house you they hear gedede eh
[01:23.63] See some of them they dance gedede eh
[01:26.05] And my music just gedede eh
[01:27.67] My mama dey dance gedede eh
[01:29.75] See the children dey dance gedede eh
[01:31.59] See the boiz and girls dance gedede eh...
[01:32.98] See hmmm
[01:33.94] 2 (Terry G)
[01:34.67] Won fe pami na, ino wa... hmmm praaa
[01:37.70] Won fe shemi'leshe ooo, eruku wa (Iceeee)
[01:40.87] Omo yen yaka sibe eh
[01:43.48] O fe shemi'leshe eh
[01:45.52] The way she dey whine am go low eh
[01:46.97] They make man loose up him mind eh
[01:49.00] One thing that happens in life is when
[01:51.15] You progress, and people dey vex e (iceee)
[01:53.05] Because the paper e dey rest, and they see you dey want to dey vex e
[01:56.15] Oya baby gandilolo... gandilolo... lo... lo... lo
[02:00.57] Baby... whine am, whine am, oya whine your apako
[02:03.87] Go down... go down go low low
[02:06.44] Baby go down go low
[02:07.77] I like it the way that you clip on ma
[02:10.17] Finger, dey make me dey wanna na go slow baby
[02:11.78] Oh no
[02:15.14] I like it the way that you clip on ma
[02:16.73] Thing e, dey make me dey high go... apako
[02:18.89] Malonogedede... Malonogedede... Malonogedede oweh
[02:22.56] Malonogedede... Malonogedede... Malonogedede oweh
[02:26.03] Malonogedede... gedede gedege... gedege... Gedege oweh
[02:29.98] Kilogedede... kilogedede... kilogedede oweh chai
[02:33.83] Malonogedede... Malonogedede... Malonogedede oweh
[02:37.56] Malonogedede... Malonogedede... Malonogedede oweh
[02:40.70] Malonogedede... gedede gedege... gedege... Gedege oweh
[02:44.78] Kilogedede... kilogedede...
[02:46.83] Kilogedede oweh by edmund trezeguet frm gh
[02:52.57]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings