Oghene Do
๐ต 2184 characters
โฑ๏ธ 3:06 duration
๐ ID: 10118161
๐ Lyrics
Oh oh yea
Another song for the Gurls dem
Bonjour baby Blownboii
I gat true love for you baby
Ayox again oh
I no go do you wrong baby
And I fit die for you cos I know
Girl you see me and I see you
I know you want me girl I need you too
Don't stop baby continue
There's nothing in this world that I won't do
I know you got a man
E no Dey do you right
Na hin Dey make you sad yea
Shey Na like this e Dey treat you
Girl I even hear say e Dey beat you
Buh you deserve a Guy
Brown skin boy wey no go leave your side
A very good boy wey go Dey your side
Till the end of timeeee
I say Oghene do Chineke
I thank God say you come my way
Girl I no Dey use you Dey play
I no go ever leave you laye
Oghene do Chineke
I thank God say you come my way
Girl I no Dey use you Dey play
I no go ever leave you laye
Girl ya the light in my Life
The love of my Life
Last of your kind
I'll be yours till I die
Omo torewa omotodun bi Oyin
Your Love is so pure shey lo dabi Omi
Pemiloruko kofami nirugbon
Makorin fun e matun pe awon onilu gan
Forever and Foralways
I'll never leave you for one day
Cos Oghene do Chineke
I thank God say you come my way
Girl I no Dey use you Dey play
I no go ever leave you laye
Oghene do Chineke
I thank God say you come my way
Girl I no Dey use you Dey play
I no go ever leave you laye
My baby true talk I no Dey Flatter you
Give me chance you I go pamper you Ye
Anything wey you want I'll do
One plus one na me and you
I don't want to be your ex boyfriend
You want to know my mother baby let's go there
Girl I'll do anything to make you happy cos
Oghene do Chineke
I thank God say you come my way
Girl I no Dey use you Dey play
I no go ever leave you laye
Oghene do Chineke
I thank God say you come my way
Girl I no Dey use you Dey play
I no go ever leave you laye
Sunrise Sundown girl I go Dey
Anything you buy girl I go pay
You told me to leave but I go stay
Cos I don't want no man to take my place
Girl me I Love you
Hard to get like mathematics I go solve you
And anything you need me I'll be there for you
Baby you can call me when you wanna cuddle
Cos I Dey for you baby
And I go Dey pray for you baby ye e
Olomi iyawomi baby eh eh
Oghene do Chineke ah eh

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:05.66] Oh oh yea
[00:08.26] Another song for the Gurls dem
[00:10.04] Bonjour baby Blownboii
[00:12.44] I gat true love for you baby
[00:14.54] Ayox again oh
[00:15.22] I no go do you wrong baby
[00:17.17] And I fit die for you cos I know
[00:19.58] Girl you see me and I see you
[00:22.00] I know you want me girl I need you too
[00:24.44] Don't stop baby continue
[00:26.80] There's nothing in this world that I won't do
[00:29.27] I know you got a man
[00:30.96] E no Dey do you right
[00:32.27] Na hin Dey make you sad yea
[00:34.77] Shey Na like this e Dey treat you
[00:36.93] Girl I even hear say e Dey beat you
[00:38.70] Buh you deserve a Guy
[00:40.64] Brown skin boy wey no go leave your side
[00:42.90] A very good boy wey go Dey your side
[00:45.02] Till the end of timeeee
[00:47.73] I say Oghene do Chineke
[00:50.24] I thank God say you come my way
[00:52.64] Girl I no Dey use you Dey play
[00:54.81] I no go ever leave you laye
[00:57.66] Oghene do Chineke
[00:59.78] I thank God say you come my way
[01:02.16] Girl I no Dey use you Dey play
[01:04.59] I no go ever leave you laye
[01:07.57] Girl ya the light in my Life
[01:08.86] The love of my Life
[01:10.08] Last of your kind
[01:11.24] I'll be yours till I die
[01:12.52] Omo torewa omotodun bi Oyin
[01:14.72] Your Love is so pure shey lo dabi Omi
[01:17.28] Pemiloruko kofami nirugbon
[01:19.57] Makorin fun e matun pe awon onilu gan
[01:21.94] Forever and Foralways
[01:24.36] I'll never leave you for one day
[01:26.15] Cos Oghene do Chineke
[01:28.44] I thank God say you come my way
[01:30.90] Girl I no Dey use you Dey play
[01:33.36] I no go ever leave you laye
[01:36.31] Oghene do Chineke
[01:37.97] I thank God say you come my way
[01:40.53] Girl I no Dey use you Dey play
[01:42.88] I no go ever leave you laye
[01:45.91] My baby true talk I no Dey Flatter you
[01:49.54] Give me chance you I go pamper you Ye
[01:51.02] Anything wey you want I'll do
[01:53.21] One plus one na me and you
[01:55.66] I don't want to be your ex boyfriend
[01:57.96] You want to know my mother baby let's go there
[02:01.25] Girl I'll do anything to make you happy cos
[02:04.81] Oghene do Chineke
[02:07.07] I thank God say you come my way
[02:09.32] Girl I no Dey use you Dey play
[02:11.79] I no go ever leave you laye
[02:14.33] Oghene do Chineke
[02:16.52] I thank God say you come my way
[02:19.07] Girl I no Dey use you Dey play
[02:21.30] I no go ever leave you laye
[02:24.60] Sunrise Sundown girl I go Dey
[02:27.21] Anything you buy girl I go pay
[02:29.62] You told me to leave but I go stay
[02:32.02] Cos I don't want no man to take my place
[02:34.20] Girl me I Love you
[02:35.79] Hard to get like mathematics I go solve you
[02:38.16] And anything you need me I'll be there for you
[02:40.46] Baby you can call me when you wanna cuddle
[02:42.94] Cos I Dey for you baby
[02:45.21] And I go Dey pray for you baby ye e
[02:49.57] Olomi iyawomi baby eh eh
[02:55.51] Oghene do Chineke ah eh
[02:57.82]