Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

Barnabas

👤 Tml Vibez 🎼 Muyeez ⏱️ 2:16
🎵 1112 characters
⏱️ 2:16 duration
🆔 ID: 10155388

📜 Lyrics

Carry hustle for my head
Mama so impressed, oh
For the money, I sweat
Na wetin make man eye red
Many night mo ma ke-ke'
Steady waiting for my pay day
I no come play
Hawki hustle for my head like say na bread for Agege

Barnabas, Barnabas, Barnabas
Them dey call me
Barnabas, Barnabas, Barnabas
I getti sandal, and
Panama, Panama, Panama
Them dey call me
Barnabas, Barnabas, Barnabas

Yea
J'ọn mọ, o ṣá mọ, yoko
She call me baby
Ṣé you know say the boy getti shoko (shoko)

I be big man inna
I be big man inna (inna boy)
E be like e dey shock una
E be like una go check (check my scores)
All love, all love, I dey there
'Cause if you do me jẹjẹ, and I do you tender

Ọlọhun, we fit dey forever, woman
Omotena, she dey feel my tungba
Agege one, I get one for Shitta
Ṣébí na why I dey carry shoulder, shoulder
I carry shoulder pad
Mo ń gapa, emi star, I dey shine
No dey whine, ah, no dey whine

Barnabas, Barnabas, Barnabas
Them dey call me
Barnabas, Barnabas (Barnabas)
I getti sandal, and
Panama, Panama, Panama
Them dey call me
Barnabas, Barnabas, Barnabas (yea-yea)

(Call me Barnabas)

⏱️ Synced Lyrics

[00:20.07] Carry hustle for my head
[00:22.54] Mama so impressed, oh
[00:24.78] For the money, I sweat
[00:26.61] Na wetin make man eye red
[00:28.84] Many night mo ma ke-ke'
[00:31.02] Steady waiting for my pay day
[00:32.92] I no come play
[00:34.37] Hawki hustle for my head like say na bread for Agege
[00:37.67] Barnabas, Barnabas, Barnabas
[00:41.15] Them dey call me
[00:42.22] Barnabas, Barnabas, Barnabas
[00:45.08] I getti sandal, and
[00:46.92] Panama, Panama, Panama
[00:50.49] Them dey call me
[00:51.53] Barnabas, Barnabas, Barnabas
[00:57.32] Yea
[01:00.38] J'ọn mọ, o ṣá mọ, yoko
[01:05.59] She call me baby
[01:09.01] Ṣé you know say the boy getti shoko (shoko)
[01:14.11] I be big man inna
[01:16.03] I be big man inna (inna boy)
[01:19.32] E be like e dey shock una
[01:21.21] E be like una go check (check my scores)
[01:24.59] All love, all love, I dey there
[01:27.57] 'Cause if you do me jẹjẹ, and I do you tender
[01:30.86] Ọlọhun, we fit dey forever, woman
[01:33.94] Omotena, she dey feel my tungba
[01:36.31] Agege one, I get one for Shitta
[01:38.58] Ṣébí na why I dey carry shoulder, shoulder
[01:41.91] I carry shoulder pad
[01:44.33] Mo ń gapa, emi star, I dey shine
[01:49.04] No dey whine, ah, no dey whine
[01:52.05] Barnabas, Barnabas, Barnabas
[01:55.61] Them dey call me
[01:56.75] Barnabas, Barnabas (Barnabas)
[01:59.58] I getti sandal, and
[02:01.44] Panama, Panama, Panama
[02:04.96] Them dey call me
[02:06.06] Barnabas, Barnabas, Barnabas (yea-yea)
[02:09.99] (Call me Barnabas)
[02:13.23]

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings