Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Stop Nonsense

๐Ÿ‘ค Majeeed โ€ข ๐ŸŽผ Cheers To Life. โ€ข โฑ๏ธ 2:38
๐ŸŽต 1529 characters
โฑ๏ธ 2:38 duration
๐Ÿ†” ID: 10192544

๐Ÿ“œ Lyrics

(Na money dey stop nonsense)
Ii-yeah
Majeeed Baby
(You wan hear gbedu)

I ready for enjoyment
Omo, me, I no like suffer oh (suffer oh)
If I just get small bar oh (walahi)
Na to order whatever
Na money be my only friend, ah
Omo, me, I no get lover oh (lover oh)
If i just get small bar oh (walahi)
Na to order whatever

Tell me wetin dey stop nonsense, oh-oh, oh
(Na money dey stop nonsense)
Money, money-money, money-money, money-money-ah
(Na money dey stop nonsense)
Tell me wetin dey stop nonsense, oh-oh, oh
(Na money dey stop nonsense)
Money, money-money, money-money, money-money-ah
(Na money dey stop nonsense)
Ii-yeah

Set awon top boys
Gawu oh, gawu oh (Mastaa)
Gawu oh

So, if you get the money, spend the money gan (ii-yeah)
J'aye ori e lo
Top boy no dey dull (no-no, no-no, no)
People wey get this money (ever oh)
Balling dey for their body (nibo)
Two-four, seven, no dulling
Aye k'aye lanje

I ready for enjoyment
Omo, me, I no like suffer oh (suffer oh)
If I just get small bar oh (walahi)
Na to order whatever
Na money be my only friend, ah
Omo, me, I no get lover oh (lover oh)
If i just get small bar oh (walahi)
Na to order whatever

Tell me wetin dey stop nonsense, oh-oh, oh
(Na money dey stop nonsense)
Money, money-money, money-money, money-money-ah
(Na money dey stop nonsense)
Only money oh
Omo, only money oh
(Na money dey stop nonsense)
Money, money-money, money-money, money-money-ah
(Na money dey stop nonsense)

(When you taste money)
(You go know say money too sweet)
(Walahi)
(It's Chiby on the Mix)

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:00.30] (Na money dey stop nonsense)
[00:02.63] Ii-yeah
[00:11.44] Majeeed Baby
[00:14.76] (You wan hear gbedu)
[00:19.29] I ready for enjoyment
[00:22.48] Omo, me, I no like suffer oh (suffer oh)
[00:24.60] If I just get small bar oh (walahi)
[00:26.59] Na to order whatever
[00:27.86] Na money be my only friend, ah
[00:30.94] Omo, me, I no get lover oh (lover oh)
[00:33.20] If i just get small bar oh (walahi)
[00:35.19] Na to order whatever
[00:36.84] Tell me wetin dey stop nonsense, oh-oh, oh
[00:40.80] (Na money dey stop nonsense)
[00:43.76] Money, money-money, money-money, money-money-ah
[00:47.29] (Na money dey stop nonsense)
[00:49.57] Tell me wetin dey stop nonsense, oh-oh, oh
[00:53.69] (Na money dey stop nonsense)
[00:56.84] Money, money-money, money-money, money-money-ah
[01:00.00] (Na money dey stop nonsense)
[01:02.31] Ii-yeah
[01:06.30] Set awon top boys
[01:11.21] Gawu oh, gawu oh (Mastaa)
[01:14.92] Gawu oh
[01:19.20] So, if you get the money, spend the money gan (ii-yeah)
[01:23.53] J'aye ori e lo
[01:25.35] Top boy no dey dull (no-no, no-no, no)
[01:28.50] People wey get this money (ever oh)
[01:30.52] Balling dey for their body (nibo)
[01:32.62] Two-four, seven, no dulling
[01:34.85] Aye k'aye lanje
[01:35.72] I ready for enjoyment
[01:38.86] Omo, me, I no like suffer oh (suffer oh)
[01:40.90] If I just get small bar oh (walahi)
[01:43.19] Na to order whatever
[01:44.25] Na money be my only friend, ah
[01:47.38] Omo, me, I no get lover oh (lover oh)
[01:49.59] If i just get small bar oh (walahi)
[01:51.65] Na to order whatever
[01:53.34] Tell me wetin dey stop nonsense, oh-oh, oh
[01:57.34] (Na money dey stop nonsense)
[02:00.34] Money, money-money, money-money, money-money-ah
[02:03.64] (Na money dey stop nonsense)
[02:06.68] Only money oh
[02:08.74] Omo, only money oh
[02:10.01] (Na money dey stop nonsense)
[02:12.97] Money, money-money, money-money, money-money-ah
[02:16.42] (Na money dey stop nonsense)
[02:19.13] (When you taste money)
[02:20.94] (You go know say money too sweet)
[02:24.87] (Walahi)
[02:27.27] (It's Chiby on the Mix)
[02:37.19]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings