Erima (feat. Dr Sid & Wizkid)
๐ต 2683 characters
โฑ๏ธ 3:47 duration
๐ ID: 10198461
๐ Lyrics
Drop it, Dr Sid oh
Come cure my craze today
Dj Big N, when You're big You're big abeg
Ah woah, YAGA Oshe
Erima fine, Erima dance make you take my money
Eh Erima get body, Erima carry body gan ni
Erima dance shoki eh
Erima Erima beautiful Erima fine gan ni
Erima carry body erima get body eh
Erima get biggy body
Erima dance for me see
Na you be the winner no be joke oh
Omo na true I dey talk no pinokio
Na you be the spice Ajino moto
Oya pose oh, for the photo
Anywhere you wanna go we can go to
Give you that good good loving wey you want oh
No need for over take my motor
I go dey do you like say na you win the lotto
Baby you set, omo forget
Your ex boyfriend sef he go dey regret
Bad belle people dey go wan make we dey vex
Na that time dey go wan dey play you my cassette
Make we bet, oya make we bet
I go buy you house oh you don't need to let
I don't need a puppy baby you go be my pet Mmmmh ah
Na you be the best
Erima fine, Erima dance make you take my money
Eh Erima get body, Erima carry body gan ni
Erima dance shoki eh
Erima Erima beautiful Erima fine gan ni
Erima carry body erima get body eh
Erima get biggy body, Erima dance for me see
Eh right now I don dey maya for your matter
Erima I don dey craze for your matter
See the things wey you do dey make me craze
See the love I get for you baby girl will never fade
Say baby girl go down down down
My baby girl go down down down
My true love I don find now now
And we will never go down down down,
to my music she can do this in condo
She dey feel am inside am gan ni
She dey dance azonto oh wa
She dey feel am inside am gan ni
She dey dance condo oh wa
She dey feel am inside am
Say the music make I dance azonto oh wa
She dey feel am inside am goni
Erima fine, Erima dance make you take my money
Eh Erima get body
Erima carry body gan ni
Erima dance shoki eh
Erima Erima beautiful Erima fine gan ni
Erima carry body erima get body eh
Erima get biggy body
Erima dance for me see
O girl you fine, o girl you classy
Other girls wey wan try make them fashy
Your body banging, I wanna bang in
Baby don't leave me hanging

Erima geti body
Erima carry body goni
Erima dance shoki eh
Erima Erima beautiful Erima fine goni goni eh
Erima carry body
Erima geti body eeh

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:03.28] Drop it, Dr Sid oh
[00:05.82] Come cure my craze today
[00:09.23] Dj Big N, when You're big You're big abeg
[00:13.18] Ah woah, YAGA Oshe
[00:18.16] Erima fine, Erima dance make you take my money
[00:24.25] Eh Erima get body, Erima carry body gan ni
[00:27.36] Erima dance shoki eh
[00:29.61] Erima Erima beautiful Erima fine gan ni
[00:32.56] Erima carry body erima get body eh
[00:35.49] Erima get biggy body
[00:37.46] Erima dance for me see
[00:39.26] Na you be the winner no be joke oh
[00:40.84] Omo na true I dey talk no pinokio
[00:43.25] Na you be the spice Ajino moto
[00:45.81] Oya pose oh, for the photo
[00:47.98] Anywhere you wanna go we can go to
[00:50.55] Give you that good good loving wey you want oh
[00:53.69] No need for over take my motor
[00:55.73] I go dey do you like say na you win the lotto
[00:57.09] Baby you set, omo forget
[00:58.31] Your ex boyfriend sef he go dey regret
[01:01.47] Bad belle people dey go wan make we dey vex
[01:03.65] Na that time dey go wan dey play you my cassette
[01:06.27] Make we bet, oya make we bet
[01:07.53] I go buy you house oh you don't need to let
[01:10.76] I don't need a puppy baby you go be my pet Mmmmh ah
[01:14.14] Na you be the best
[01:15.72] Erima fine, Erima dance make you take my money
[01:19.34] Eh Erima get body, Erima carry body gan ni
[01:21.91] Erima dance shoki eh
[01:24.50] Erima Erima beautiful Erima fine gan ni
[01:27.11] Erima carry body erima get body eh
[01:29.72] Erima get biggy body, Erima dance for me see
[01:32.64] Eh right now I don dey maya for your matter
[01:35.49] Erima I don dey craze for your matter
[01:38.38] See the things wey you do dey make me craze
[01:40.47] See the love I get for you baby girl will never fade
[01:43.05] Say baby girl go down down down
[01:45.11] My baby girl go down down down
[01:47.43] My true love I don find now now
[01:49.85] And we will never go down down down,
[01:51.96] To my music she can do this in condo
[01:53.80] She dey feel am inside am gan ni
[01:56.19] She dey dance azonto oh wa
[01:58.20] She dey feel am inside am gan ni
[02:00.90] She dey dance condo oh wa
[02:03.17] She dey feel am inside am
[02:05.24] Say the music make I dance azonto oh wa
[02:07.30] She dey feel am inside am goni
[02:10.19] Erima fine, Erima dance make you take my money
[02:13.23] Eh Erima get body
[02:15.01] Erima carry body gan ni
[02:16.96] Erima dance shoki eh
[02:18.10] Erima Erima beautiful Erima fine gan ni
[02:21.67] Erima carry body erima get body eh
[02:24.80] Erima get biggy body
[02:27.34] Erima dance for me see
[02:28.30] O girl you fine, o girl you classy
[02:29.92] Other girls wey wan try make them fashy
[02:33.40] Your body banging, I wanna bang in
[02:34.62] Baby don't leave me hanging
[02:37.83] O girl you fine, o girl you classy
[02:40.11] Other girls wey wan try make them fashy
[02:42.53] Your body banging, I wanna bang in
[02:44.06] Baby don't leave me hanging
[02:45.90] Erima fine, Erima dance make you take my money
[02:50.33] Eh Erima get body
[02:51.82] Erima carry body gan ni
[02:52.66] Erima dance shoki eh
[02:55.22] Erima Erima beautiful Erima fine gan ni
[02:58.16] Erima carry body erima get body eh
[03:00.50] Erima get biggy body
[03:01.89] Erima dance for me see
[03:04.45] Erima fine, Erima dance make you take my money
[03:07.89] Erima geti body
[03:10.20] Erima carry body goni
[03:11.75] Erima dance shoki eh
[03:13.54] Erima Erima beautiful Erima fine goni goni eh
[03:16.94] Erima carry body
[03:18.54] Erima geti body eeh
[03:19.94] Erima get biggy body
[03:21.59] Erima dance for me see
[03:28.64]