Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Red Potion

๐Ÿ‘ค Rema โ€ข ๐ŸŽผ Ravage EP โ€ข โฑ๏ธ 2:53
๐ŸŽต 1647 characters
โฑ๏ธ 2:53 duration
๐Ÿ†” ID: 10307240

๐Ÿ“œ Lyrics

(London)
Oh-yeah, yeah-ah, ah-ah
Ah-ah-ah, ah-ah
Another banger

Gunshot from bum short, yeah (killy me, ahh)
Girl, your waist put me for headlock, yeah (killy me, ahn)
Me sef I never talk, "What's up?"
And I don dey see what's up
Gimme yansh, make I lie down on top
E be like say you no know me sha

Baby, I need your love (I need your love, I need your love)
Kirikiti-uh

I tell her make she bring her friends, but she bring five minus one
(She wanna-) she wanna be the main attraction
She wanna be the only one (I really know she wanna)
She no wan carry create situation
Wey e be say me no carry am (carry her own wahala)
(Shh) I sabi this your format
My favorite chocolate, na your Kitty-Kat

Baby, I need your love (I need your love, I need your love)
Uh, krikitiki
Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh

You not fit talk, abi? You no fit shout, abi?
You no fit, you no fit, you- (e shock you?)
(Na she carry my wahala come her door)
Na she carry my wahala (wahala)
She want my D, she no fit take am
Tony Montana
She go swallow all the bullet for my kala (kiriki)

Gunshot from bum short, yeah (killy me, ahh, ayy-le-le)
Girl, your waist put me for headlock, yeah (ayy-le-le, le-le-le)
(Killy me, ahh)
Me sef I never talk, "What's up?"
And I don dey see what's up
Gimme yansh, make I lie down on top
E be like say you no know me sha (every-)

Gunshot from bum short, yeah (killy me, ahh)
Girl, your waist put me for headlock, yeah (killy me, ahh)
Me sef I never talk, "What's up?"
And I don dey see what's up
Gimme yansh, make I lie down on top
E be like say you no know me sha

Baby, I need your love (I need your love, I need your love)
Every-

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:09.45] (London)
[00:11.68]
[00:15.94] Oh-yeah, yeah-ah, ah-ah
[00:21.18] Ah-ah-ah, ah-ah
[00:26.16] Another banger
[00:28.09] Gunshot from bum short, yeah (killy me, ahh)
[00:32.52] Girl, your waist put me for headlock, yeah (killy me, ahn)
[00:37.18] Me sef I never talk, "What's up?"
[00:39.33] And I don dey see what's up
[00:41.38] Gimme yansh, make I lie down on top
[00:43.85] E be like say you no know me sha
[00:47.13] Baby, I need your love (I need your love, I need your love)
[00:55.77] Kirikiti-uh
[00:56.87] I tell her make she bring her friends, but she bring five minus one
[01:00.66] (She wanna-) she wanna be the main attraction
[01:03.67] She wanna be the only one (I really know she wanna)
[01:05.96] She no wan carry create situation
[01:08.16] Wey e be say me no carry am (carry her own wahala)
[01:10.57] (Shh) I sabi this your format
[01:13.03] My favorite chocolate, na your Kitty-Kat
[01:15.40] Baby, I need your love (I need your love, I need your love)
[01:23.63] Uh, krikitiki
[01:25.06] Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh
[01:27.24] You not fit talk, abi? You no fit shout, abi?
[01:29.39] You no fit, you no fit, you- (e shock you?)
[01:32.04] (Na she carry my wahala come her door)
[01:34.23] Na she carry my wahala (wahala)
[01:36.44] She want my D, she no fit take am
[01:39.20] Tony Montana
[01:40.98] She go swallow all the bullet for my kala (kiriki)
[01:43.48] Gunshot from bum short, yeah (killy me, ahh, ayy-le-le)
[01:47.82] Girl, your waist put me for headlock, yeah (ayy-le-le, le-le-le)
[01:50.53] (Killy me, ahh)
[01:52.32] Me sef I never talk, "What's up?"
[01:54.52] And I don dey see what's up
[01:56.79] Gimme yansh, make I lie down on top
[01:59.11] E be like say you no know me sha (every-)
[02:02.23] Gunshot from bum short, yeah (killy me, ahh)
[02:06.67] Girl, your waist put me for headlock, yeah (killy me, ahh)
[02:11.05] Me sef I never talk, "What's up?"
[02:13.52] And I don dey see what's up
[02:15.43] Gimme yansh, make I lie down on top
[02:17.98] E be like say you no know me sha
[02:21.30] Baby, I need your love (I need your love, I need your love)
[02:28.90] Every-
[02:29.32]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings