Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

Omo Ayo

👤 Timi Dakolo 🎼 The Chorus Leader ⏱️ 3:23
🎵 1676 characters
⏱️ 3:23 duration
🆔 ID: 10316648

📜 Lyrics

Ọmọ, Ọmọ Ayo
Ọmọ, Ọmọ Ayo
See my heart and all its breakings
Life and all its takings
I still remain Ọmọ Ayo

Wake up from morning
So much on my mind, worries
Hunger dey strike, family dey cry
Pesin just dey try survive
Feels like everything is against me
But I no fit explain
But I go still remain Ọmọ Ayo

Though the nights are getting longer
Everytime I try to spend, another one go drag me down
But I no go change
Or wipe the smile from my face
I go still remain Ọmọ Ayo

Ọmọ, Ọmọ Ayo
Ọmọ, Ọmọ Ayo
See my heart and all its breakings
Life and all its takings
I still remain Ọmọ Ayo

I don stay with pain
See, I know how she dey
She don give me chop, she don dey my place
You fit no relate
She don show me shege, she don stain my name
She don chook my eyes
But I still remain
I still remain Ọmọ Ayo

You do pesin good, dem take bad repay
Dem don stab my heart wey I take serve dem plate
Dem don show me shege, real tatashe
Dem don eat last pot, spit on my face
But I no go change, I know my name
I still will love, I still belong
And I still remain Ọmọ Ayo, oh

Ọmọ, Ọmọ Ayo (Ọmọ, Ọmọ, Ọmọ)
Ọmọ, Ọmọ Ayo
See my heart and all its breakings
Life and all its takings
I still remain Ọmọ Ayo (yeah, Ọmọ Ayo)

Ọmọ, Ọmọ Ayo
Ọmọ, Ọmọ Ayo
See my heart and all its breakings
Life and all its takings
I still remain Ọmọ Ayo

See my heart and all its breakings
Life and all its takings
I still remain Ọmọ Ayo

Dem wan break me down
See, dem wan off my light
Dem wan take my life, dem don make their plans
Dem don write them down
Ay, ay, ay
But I still remain Ọmọ Ayo

⏱️ Synced Lyrics

[00:00.07] Ọmọ, Ọmọ Ayo
[00:05.12] Ọmọ, Ọmọ Ayo
[00:09.91] See my heart and all its breakings
[00:12.91] Life and all its takings
[00:15.64] I still remain Ọmọ Ayo
[00:21.07] Wake up from morning
[00:22.63] So much on my mind, worries
[00:26.32] Hunger dey strike, family dey cry
[00:28.74] Pesin just dey try survive
[00:31.11] Feels like everything is against me
[00:34.08] But I no fit explain
[00:36.73] But I go still remain Ọmọ Ayo
[00:42.93] Though the nights are getting longer
[00:46.94] Everytime I try to spend, another one go drag me down
[00:52.38] But I no go change
[00:53.85] Or wipe the smile from my face
[00:57.49] I go still remain Ọmọ Ayo
[01:03.04] Ọmọ, Ọmọ Ayo
[01:08.49] Ọmọ, Ọmọ Ayo
[01:13.38] See my heart and all its breakings
[01:16.29] Life and all its takings
[01:18.98] I still remain Ọmọ Ayo
[01:24.00] I don stay with pain
[01:25.93] See, I know how she dey
[01:29.18] She don give me chop, she don dey my place
[01:31.87] You fit no relate
[01:34.27] She don show me shege, she don stain my name
[01:36.92] She don chook my eyes
[01:38.64] But I still remain
[01:39.93] I still remain Ọmọ Ayo
[01:45.07] You do pesin good, dem take bad repay
[01:47.71] Dem don stab my heart wey I take serve dem plate
[01:50.36] Dem don show me shege, real tatashe
[01:53.09] Dem don eat last pot, spit on my face
[01:55.53] But I no go change, I know my name
[01:58.49] I still will love, I still belong
[02:01.15] And I still remain Ọmọ Ayo, oh
[02:06.56] Ọmọ, Ọmọ Ayo (Ọmọ, Ọmọ, Ọmọ)
[02:11.91] Ọmọ, Ọmọ Ayo
[02:16.58] See my heart and all its breakings
[02:19.77] Life and all its takings
[02:22.29] I still remain Ọmọ Ayo (yeah, Ọmọ Ayo)
[02:27.52] Ọmọ, Ọmọ Ayo
[02:32.80] Ọmọ, Ọmọ Ayo
[02:37.72] See my heart and all its breakings
[02:40.70] Life and all its takings
[02:43.37] I still remain Ọmọ Ayo
[02:48.22] See my heart and all its breakings
[02:51.24] Life and all its takings
[02:53.86] I still remain Ọmọ Ayo
[02:58.90] Dem wan break me down
[03:00.81] See, dem wan off my light
[03:04.14] Dem wan take my life, dem don make their plans
[03:06.81] Dem don write them down
[03:09.84] Ay, ay, ay
[03:14.93] But I still remain Ọmọ Ayo
[03:20.87]

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings