Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Enjoyment

๐Ÿ‘ค Yemi Alade โ€ข ๐ŸŽผ Queendoncom โ€ข โฑ๏ธ 3:43
๐ŸŽต 1699 characters
โฑ๏ธ 3:43 duration
๐Ÿ†” ID: 10487608

๐Ÿ“œ Lyrics

Oh-ooh
Oh-yeah
Mo fe ki everybody pade mi on the floor
No dey worry at all

In the mood to jaiye oh
I no go kill myself, iro nla-nla
Wahala no dey finish, sh'alaye
I go happy myself na-na-na
You ready to go low-low? (enjoyment)
Ready to go sha'gbo (enjoyment)
Life na yolo-lo (enjoyment)
Life na yolo-lo (enjoyment)

Mo fe
Mo fe ki everybody pade mi on the floor
No dey worry at all, ayyy
Enjoyment
Enjoyment no be for small pikin oh, sh'oye?
Shey you carry for pocket?
Enjoyment no be for small pikin oh, sh'oye?
I want to party omo
Ele-le-le-le
Oga DJ give me some more (some more now)
Ele-le-le-le
Bottle after bottle omo
Ele-le-le-le
Oga bar man yemu some more (yeah-yeah)
Ele-le-le-le, ay-ay-ayy

Enjoyment
Enjoyment
AC for the corner
Which time you go come hola?
My friends, your friends
Tonight we go do one dance
Enjoyment no go kill us oh
Anything wey you want, order
Wine dey, Whisky, sachet ati Squardi dey

You ready to go low-low? (enjoyment)
Ready to go sha'gbo (enjoyment)
Life na yolo-lo (enjoyment)
Life na yolo-lo (enjoyment)
You ready to go low-low? (enjoyment)
Ready to go sha'gbo (enjoyment)
Life na yolo-lo (enjoyment)
Life na yolo-lo

Mo fe
Mo fe ki everybody pade mi on the floor
No dey worry at all
Enjoyment
Enjoyment no be for small pikin oh, sh'oye?
Shey you carry for pocket?
Enjoyment no be for small pikin oh, sh'oye?

I want to party omo
Ele-le-le-le
Bottle after bottle omo
Ele-le-le-le
Oga DJ yemu some more, yeah
Ele-le-le-le
Bottle after bottle omo
Ele-le-le-le
Na-na-na

(Enjoyment)
Enjoyment no be for small pikin oh (enjoyment)
(Enjoyment)
(Enjoyment)
Enjoyment no be for small pikin oh, sh'oye? (enjoyment)
Enjoyment
Yemi Alade oh
Yeah
Yebo, yebo, yebo
Aya-ya

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:04.54] Oh-ooh
[00:06.68] Oh-yeah
[00:10.46] Mo fe ki everybody pade mi on the floor
[00:13.36] No dey worry at all
[00:17.54] In the mood to jaiye oh
[00:21.56] I no go kill myself, iro nla-nla
[00:26.15] Wahala no dey finish, sh'alaye
[00:29.80] I go happy myself na-na-na
[00:34.06] You ready to go low-low? (enjoyment)
[00:35.88] Ready to go sha'gbo (enjoyment)
[00:37.71] Life na yolo-lo (enjoyment)
[00:39.68] Life na yolo-lo (enjoyment)
[00:41.26] Mo fe
[00:43.02] Mo fe ki everybody pade mi on the floor
[00:46.53] No dey worry at all, ayyy
[00:50.01] Enjoyment
[00:51.67] Enjoyment no be for small pikin oh, sh'oye?
[00:57.30] Shey you carry for pocket?
[00:59.90] Enjoyment no be for small pikin oh, sh'oye?
[01:05.10] I want to party omo
[01:07.42] Ele-le-le-le
[01:08.74] Oga DJ give me some more (some more now)
[01:11.49] Ele-le-le-le
[01:12.75] Bottle after bottle omo
[01:15.64] Ele-le-le-le
[01:17.00] Oga bar man yemu some more (yeah-yeah)
[01:20.30] Ele-le-le-le, ay-ay-ayy
[01:27.12] Enjoyment
[01:33.59] Enjoyment
[01:40.25] AC for the corner
[01:42.03] Which time you go come hola?
[01:43.91] My friends, your friends
[01:46.32] Tonight we go do one dance
[01:48.30] Enjoyment no go kill us oh
[01:50.37] Anything wey you want, order
[01:52.26] Wine dey, Whisky, sachet ati Squardi dey
[01:56.74] You ready to go low-low? (enjoyment)
[01:58.92] Ready to go sha'gbo (enjoyment)
[02:00.75] Life na yolo-lo (enjoyment)
[02:02.91] Life na yolo-lo (enjoyment)
[02:05.09] You ready to go low-low? (enjoyment)
[02:07.16] Ready to go sha'gbo (enjoyment)
[02:08.79] Life na yolo-lo (enjoyment)
[02:11.15] Life na yolo-lo
[02:12.58] Mo fe
[02:14.32] Mo fe ki everybody pade mi on the floor
[02:19.16] No dey worry at all
[02:21.06] Enjoyment
[02:22.82] Enjoyment no be for small pikin oh, sh'oye?
[02:28.26] Shey you carry for pocket?
[02:32.26] Enjoyment no be for small pikin oh, sh'oye?
[02:35.93] I want to party omo
[02:37.59] Ele-le-le-le
[02:39.64] Bottle after bottle omo
[02:42.69] Ele-le-le-le
[02:43.93] Oga DJ yemu some more, yeah
[02:47.15] Ele-le-le-le
[02:48.28] Bottle after bottle omo
[02:51.16] Ele-le-le-le
[02:53.53] Na-na-na
[02:54.94] (Enjoyment)
[02:57.08] Enjoyment no be for small pikin oh (enjoyment)
[03:00.56] (Enjoyment)
[03:02.66] (Enjoyment)
[03:05.08] Enjoyment no be for small pikin oh, sh'oye? (enjoyment)
[03:09.32] Enjoyment
[03:18.61] Yemi Alade oh
[03:26.01] Yeah
[03:28.44] Yebo, yebo, yebo
[03:35.46] Aya-ya
[03:36.73]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings