Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Polongo (Freestyle)

๐Ÿ‘ค Bella Shmurda โ€ข ๐ŸŽผ Bella Shmurda Videos โ€ข โฑ๏ธ 1:19
๐ŸŽต 805 characters
โฑ๏ธ 1:19 duration
๐Ÿ†” ID: 10504341

๐Ÿ“œ Lyrics

This is crazy
I no mind if dem jail me oh
I no mind if day catch me ah-ah
I no mind if dem chase me oh ha-ha-ha
I no mind if dem catch me oh-ah-ah
Sekinsoro, teebasoro, momasoro
Yeye moma soro
Sekinsoro, teebasoro, momasoro

Again-again
Them keep telling us again-again (again-again)
Again-again
Them keep calling me again-again (again-again)
Mr governor firefighter no get water oh
Mr senator wetin dey sup for Niger delta

Government with the promises
In ah me area, everyday na violence
People face the consequence
And everyday we are living in silence
Don't you ever bill me
Don't you bill me I get families and feedings yeah
If you see me shinning
Better no go reason me, you know say problem no dey finish

Awon gunba
Awon kon gun okada
Some people dey trek am
Day go party sha
Police don't call dem

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:06.84] This is crazy
[00:09.61] I no mind if dem jail me oh
[00:12.35] I no mind if day catch me ah-ah
[00:14.68] I no mind if dem chase me oh ha-ha-ha
[00:17.34] I no mind if dem catch me oh-ah-ah
[00:19.76] Sekinsoro, teebasoro, momasoro
[00:22.45] Yeye moma soro
[00:25.49] Sekinsoro, teebasoro, momasoro
[00:28.02] Again-again
[00:29.56] Them keep telling us again-again (again-again)
[00:32.27] Again-again
[00:34.45] Them keep calling me again-again (again-again)
[00:38.57] Mr governor firefighter no get water oh
[00:40.90]
[00:43.60] Mr senator wetin dey sup for Niger delta
[00:46.57] Government with the promises
[00:50.63] In ah me area, everyday na violence
[00:53.90] People face the consequence
[00:55.57] And everyday we are living in silence
[00:58.85] Don't you ever bill me
[01:00.32] Don't you bill me I get families and feedings yeah
[01:03.50] If you see me shinning
[01:05.05] Better no go reason me, you know say problem no dey finish
[01:07.52] Awon gunba
[01:08.87] Awon kon gun okada
[01:10.81] Some people dey trek am
[01:12.36] Day go party sha
[01:13.99] Police don't call dem
[01:14.51]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings