Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Identity

๐Ÿ‘ค Chief Dr. Oliver De Coque & His Expo '76 Ogene Sound Super of Africa โ€ข ๐ŸŽผ 51 Lex Presents Mbuluba 'Uwa (Destiny) โ€ข โฑ๏ธ 9:48
๐ŸŽต 1948 characters
โฑ๏ธ 9:48 duration
๐Ÿ†” ID: 10533364

๐Ÿ“œ Lyrics

Identity Lyrics

When I wake up in the morning,
I go pray to my God.
When I go back in the evening,
I go pray to my God
Always believe in trying, Nothing comes for nothing
Always do my best and leave the rest to God
Oooooh funny funny identity,
Oooooh funny funny identity,
Oooooh funny funny identity,
Oooooh funny funny identity.
My papa advice me
Make I play my music with honesty
Mama advice, make I respect all my seniors
Always cut my coat according to my size

I no dey promise anything wey my power no reach.
My yes is my yes, my no is my no
I no dey make inyanga, I'm a simple man by nature
Oooooh funny funny identity,
Ewooh mama funny funny identity,
Oooooh funny funny identity,
Oooooh funny funny identity.
When coconut fall from up, e no dey harm anybody
Coconut get water, noboby knows from where e enter
If you do good to me, I go thank you for your favor,
If you do bad to me, na you sabi ooh
Oooooh funny funny identity,
Oooooh funny funny identity,
Oooooh brother funny funny identity,
Oooooh papa funny funny identity.
Sometimes when I dress, I dress let boy yoyo
Sometimes when I dress, I dress like Chief or King
I been get bearbear, my bearbear is from nature
Music is my talent, that's my Identity.
Oooooh mama funny funny identity,
Oooooh funny funny identity,
Oooooh mama funny funny identity,
Oooooh brother funny funny identity.
When I wake up in the morning,
I go pray to my God.
When I go back in the evening,
I go pray to my God
Always believe in trying, Nothing comes for nothing
Always do my best and leave the rest to God
Oooooh papa funny funny identity,
Oooooh funny funny identity,
Oooooh funny funny identity,
Oooooh mama funny funny identity.
My papa advice me
Make I play my music with honesty
Mama advice, make I respect all my seniors
Always cut my coat according to my size
I no dey promise anything wey my power no reach.
My yes is my yes, my no is my no
I no dey make inyanga, I'm a simple man by nature

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings