Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Life 3 (feat. Trevv)

๐Ÿ‘ค OGC โ€ข ๐ŸŽผ Life 3 โ€ข โฑ๏ธ 3:21
๐ŸŽต 2009 characters
โฑ๏ธ 3:21 duration
๐Ÿ†” ID: 10535857

๐Ÿ“œ Lyrics

Do you know me?
Do you know a jigga like me?
Many things I don see oh
I no holy and I smoke kpoli
E been no funny

Do you know where I'm coming from o?
Many things wey I never talk oh
Many nights wey i never sleep oh
Many songs wey I never sing oh
Many setbacks I no dull oh
Many hard times I no fall oh
I go still rise if I fall oh
Baba lead me I go follow

Help me find my way
Oluwa ti she
Oluwa mi so ro
Je ka soro
I no want kpolo kpolo
I just want to Dey turn up all night long
I no wan make mistake
I no wan go astray
I no wan beg the money
Make the money come my way
Trevv boy what you want to say?

Eruku my brother
Shey we still Dey for the matter?
Too many problems and whahala
Fit make a man Kolomental
Na me wear my sandals
So pass me the ganja
Give me lighter
I swear e no matter
Na God be my kala
Still on my grind and I never stop
Morning till night mhen I never chop
Wait for your time I Dey look my clock
Mama still Dey pray I Dey hustle up
Wetin I see comot water for my eyes
I fall to my knees then I look up to the sky

Sapa bein merci
Only me can see oh
The money give me vitamin C
The more you look the less you see oh

Sapa bein merci
Only me can see oh
The money give me vitamin C
The more you look the less you see oh

Help me find my way
Oluwa ti she
Oluwa mi so ro
Je ka soro
I no want kpolo kpolo
I just want to Dey turn up all night long
I no wan make mistake
I no wan go astray
I no wan beg the money
Make the money come my way
Trevv boy what you want to say?

Eruku my brother
Shey we still Dey for the matter
Too many problems and whahala
Fit make a man Kolomental

Do you know me?
Do you know a jigga like me?
Shey you don see How the matter don be oh?
I no holy and I smoke kpoli e been no funny
Do you know me? Do you know

Do you know where I'm coming from o?
Many things wey I never talk oh
Many nights wey i never sleep oh
Many songs wey I never sing oh

Sapa bein merci
Only me can see oh
The money give me vitamin C
The more you look the less you see oh

Do you know me?

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings