My Lane
๐ต 1432 characters
โฑ๏ธ 2:35 duration
๐ ID: 10621198
๐ Lyrics
Woti gbagbe pe
Ko s'agbara kan kan lowo won mo
Sise ni t'oluwa
Eda kan tiraka lasan ni
Plenty peeps be confronting yeah
I Dey my lane you don't need to file me out
Plenty people confront me yeah
They try to comot me for my lane dem dey try to file me out
I wish you know wetin I Dey reason on my own on my lane
Oh no nobody can fit relate Omah lay
Woke up with tears in my eyes
Dreams be running
Yeah I steady do the chasing
Shebi you don file tell me what the case is
No love only ugly faces
So I say no mind them
Na when you get the money you go dey bear odogwu
Odogwu kill you there
Temilade Michael ehn na me dey there
Don't act like you care cause I know you don't
Them just wan show T Hadex which day you go
Blow
Now I no dey think straight
If I go see space even if e finish I go lick plate
What you see might be deceiving my nigga
And you sef you fit be the one
Those wey suppose help us now don dey buga
Olorun lon so security won
But I beat up my chest on top so many many downgrade
In my own opinion I'm the best
It's your choice to feel less or higher than the rest
Nevertheless
Woti gbagbe pe
Ko s'agbara kan kan lowo won mo
Sise ni t'oluwa
Eda kan tiraka
Woti gbagbe pe
Ko s'agbara kan kan lowo won mo
Sise ni t'oluwa
Eda kan tiraka lasan ni o

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:11.68] Woti gbagbe pe
[00:13.32] Ko s'agbara kan kan lowo won mo
[00:17.03] Sise ni t'oluwa
[00:19.58] Eda kan tiraka lasan ni
[00:21.28] Plenty peeps be confronting yeah
[00:24.61] I Dey my lane you don't need to file me out
[00:31.31] Plenty people confront me yeah
[00:34.36] They try to comot me for my lane dem dey try to file me out
[00:41.14] I wish you know wetin I Dey reason on my own on my lane
[00:46.37] Oh no nobody can fit relate Omah lay
[00:51.53] Woke up with tears in my eyes
[00:53.45] Dreams be running
[00:54.56] Yeah I steady do the chasing
[00:56.59] Shebi you don file tell me what the case is
[00:59.48] No love only ugly faces
[01:00.97] So I say no mind them
[01:02.87] Na when you get the money you go dey bear odogwu
[01:05.77] Odogwu kill you there
[01:07.53] Temilade Michael ehn na me dey there
[01:09.81] Don't act like you care cause I know you don't
[01:12.66] Them just wan show T Hadex which day you go
[01:15.84] Blow
[01:16.99] Now I no dey think straight
[01:18.35] If I go see space even if e finish I go lick plate
[01:21.60] What you see might be deceiving my nigga
[01:24.62] And you sef you fit be the one
[01:26.29] Those wey suppose help us now don dey buga
[01:29.34] Olorun lon so security won
[01:31.28] But I beat up my chest on top so many many downgrade
[01:35.75] In my own opinion I'm the best
[01:38.24] It's your choice to feel less or higher than the rest
[01:40.48] Nevertheless
[01:40.87] Woti gbagbe pe
[01:42.25] Ko s'agbara kan kan lowo won mo
[01:45.56] Sise ni t'oluwa
[01:48.07] Eda kan tiraka
[01:49.96] Woti gbagbe pe
[01:52.17] Ko s'agbara kan kan lowo won mo
[01:55.53] Sise ni t'oluwa
[01:57.99] Eda kan tiraka lasan ni o
[02:00.23] Plenty peeps be confronting yeah
[02:04.76] I Dey my lane you don't need to file me out
[02:10.04] Plenty people confront me yeah
[02:12.88] They try to comot me for my lane dem dey try to file me out
[02:19.63]