Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Marvel & Joeboy - Amber Rose (Remix) (Official Video)

๐Ÿ‘ค Marvel โ€ข ๐ŸŽผ Marvel Videos โ€ข โฑ๏ธ 2:35
๐ŸŽต 1223 characters
โฑ๏ธ 2:35 duration
๐Ÿ†” ID: 10655459

๐Ÿ“œ Lyrics

Girl I'm in the mood, come and give me clues
Cause my heart running like it's on the loose
I follow all your rules
Your command be my truth
You got my heart burning for you and for you

Doctor said iyoo overdose
E dey kill person say make I compose
I no send iyoo, I'm your host
Come possess my body like e Holy Ghost
You no need rent iyoo, Amber Rose
Occupy my body like say na your post
When we're done iyoo you go know

You go know you go know
You go know you go know, yeah yeah
Wetin be this I dey see so
Ileke dey shake when she roll am
E dey cool my body when I hold am
Oh my oh my oh my

Ready to go all the way
I no wan dey for street not again, oh wey
Shawty my lover
Killing me slow ma, one time, ah ya ya
Amber Rose

Mami no lie you fine o
I go dey fall when you dey my side o
All I dey find na you get am o, my all all, Amber Rose
Wetin you do me like o
I don't need nothing else beside you
Ewe, Amber Rose baby

I'm all yours iyee Amber Rose
If you need my loving I dey for my post, I dey for my post
Hmmm Amber Rose
If you need loving I dey for my post, I dey for my post
Hmm hmm hmm Amber Rose
If you need loving I dey for my post
Huh huh huh huh, for my post
Come possess my body like the Holy Ghost, eh wey

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:20.11] Girl I'm in the mood, come and give me clues
[00:25.36] Cause my heart running like it's on the loose
[00:29.48] I follow all your rules
[00:31.79] Your command be my truth
[00:34.68] You got my heart burning for you and for you
[00:38.90] Doctor said iyoo overdose
[00:44.23] E dey kill person say make I compose
[00:48.31] I no send iyoo, I'm your host
[00:53.61] Come possess my body like e Holy Ghost
[00:57.58] You no need rent iyoo, Amber Rose
[01:03.00] Occupy my body like say na your post
[01:07.15] When we're done iyoo you go know
[01:11.06] You go know you go know
[01:12.75] You go know you go know, yeah yeah
[01:16.35] Wetin be this I dey see so
[01:17.98] Ileke dey shake when she roll am
[01:20.72] E dey cool my body when I hold am
[01:23.12] Oh my oh my oh my
[01:25.53] Ready to go all the way
[01:27.68] I no wan dey for street not again, oh wey
[01:30.53] Shawty my lover
[01:31.90] Killing me slow ma, one time, ah ya ya
[01:34.82] Amber Rose
[01:36.53] Mami no lie you fine o
[01:38.38] I go dey fall when you dey my side o
[01:40.77] All I dey find na you get am o, my all all, Amber Rose
[01:46.25] Wetin you do me like o
[01:47.69] I don't need nothing else beside you
[01:51.03] Ewe, Amber Rose baby
[01:54.27] I'm all yours iyee Amber Rose
[01:59.56] If you need my loving I dey for my post, I dey for my post
[02:04.25] Hmmm Amber Rose
[02:08.93] If you need loving I dey for my post, I dey for my post
[02:13.65] Hmm hmm hmm Amber Rose
[02:18.34] If you need loving I dey for my post
[02:24.20] Huh huh huh huh, for my post
[02:26.46] Come possess my body like the Holy Ghost, eh wey
[02:31.44]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings