Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

My Country People, Haffa? (feat. Jeriq & Reeplay)

๐Ÿ‘ค PsychoYP โ€ข ๐ŸŽผ YPSZN3 โ€ข โฑ๏ธ 3:32
๐ŸŽต 3654 characters
โฑ๏ธ 3:32 duration
๐Ÿ†” ID: 10807435

๐Ÿ“œ Lyrics

My country people how far
Wagwan
My country people haffa?

My country people haffa?
My country people haffa, haffa
My country people haffa

How far, how far, k way, K way
K way, K way, how far. howfar
Tell them say the boy don show, ukwa achi n'aka ona agba
Onwe onye cho imasam aka, my mood now is Pericoma
My food is quarter to finish, hello dealer
Quarter ounce how far Ogbe

Omo tell them say the boy don show
My country people how far? (Oloun)
Cash out two weeks everything don go
My country people how far?
How far? How far? (How far)
Wetin dey I go soon japa o

Na to stack up, till I too gather o
(How far? How far? How far? How far? How far?!)
Omo tell them say the boy don show
My country people how far? (How far?)
Cash out two weeks everything don go
My country people how far?
How far? How far? (How far?)
Wetin dey I go soon japa o
Na to stack up till I too gather o
(How far? How far? How far? How far? How far?!)

Oga why you dey stress my life (yo)
Bro said don't be silent
So these days moving around with mines
No security, l'm safe with the gang
Sometimes I'm on guard in a G guard
I did not get first in class, but in real life I fly first class
I'd be moving around with nines
Lean and fours and fivess and knives

Lean and fours and fives and bines
Ugh, bro so diligent crimes
Oga, they can never waste my time
Ogbete amalo n'ofu one abialo afia
My voltage no be chere kam bia
To avoid accidental discharge
When you see me around, give am chance
E get wetin I dey find, I'm looking for peace of mind

She know a brother got smoke and rizzla
'Cause l'm on that decent grind
She just wanna link up and chill
Said she can't do it at mine
Ok! My country people how far, it's the morning time
Girl, you can only see my funds
You will never see my love
I'm in your heart you in my inbox

She told her friends l'm a toxic boy
Show promoter on the phone, telling me
She wants an invoice
I'm sorry it's not my fault to be honest with you madam
My price went up

Omo, tell them say the boy don show
My country people how far?
Cash out two weeks everything don go
My country people how far?
How far? how far?
Wetin dey I go soon japa o
Na to stack up till I too gather o
(How far? How far? How far? How far? How far?!)

Omo tell them say the boy don show
My country people how far?
Cash out two weeks everything don go
My country people how far?
How far? How far? How far? How far?

Wetin dey, I go soon japa o
Na to stack up till I too gather o
(How far? How far? How far? How far? How far?!)

My country people wah gwan
Shey you never tire to vote for mad man?
I no want dey for house wey light no dey
Gen no get fuel for kaban (no nau)
How far you? How far this manchi?
Just tryna survive to be candid
I been tell all my guys say make dem buy gun
'Cause e fit set anytime with these bandits

I dey load groundnut for my kala
My debtors dey pay back, their papa
If you mess with me na wahala
Olokpa dey gbes for my matter
I Been get like hundred k last week
As I commot 2k e finish
High grade dey make my men happy
Idon re up o
Omo problem no dey finish

Omo tell them say the boy don show
My country people how far?
Cash out two weeks everything don go
My country people how far?
How far? How far? How far? How far?

Wetin dey I go soon japa o
Na to stack up till I too gather o
(How far? How far? How far? How far? How far?!)

Omo tell them say the boy don show
My country people how far? (How far?)
Cash out two weeks everything don go
My country people how far?
How far? How far? How far? How far?

Wetin dey, I go soon japa o
Na to stack up till I too gather o
(How far? How far? How far? How far? How far?!)
My country people how far?

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:02.51] My country people how far
[00:04.66] Wagwan
[00:05.59] My country people haffa?
[00:15.37] My country people haffa?
[00:16.99] My country people haffa, haffa
[00:18.94] My country people haffa
[00:20.95]
[00:26.50] How far, how far, k way, K way
[00:28.41] K way, K way, how far. howfar
[00:30.29] Tell them say the boy don show, ukwa achi n'aka ona agba
[00:33.71] Onwe onye cho imasam aka, my mood now is Pericoma
[00:36.82] My food is quarter to finish, hello dealer
[00:38.90] Quarter ounce how far Ogbe
[00:40.33] Omo tell them say the boy don show
[00:41.85] My country people how far? (Oloun)
[00:43.80] Cash out two weeks everything don go
[00:45.32] My country people how far?
[00:46.62] How far? How far? (How far)
[00:47.85] Wetin dey I go soon japa o
[00:49.82] Na to stack up, till I too gather o
[00:51.26] (How far? How far? How far? How far? How far?!)
[00:53.80] Omo tell them say the boy don show
[00:55.29] My country people how far? (How far?)
[00:57.25] Cash out two weeks everything don go
[00:58.48] My country people how far?
[00:59.99] How far? How far? (How far?)
[01:01.25] Wetin dey I go soon japa o
[01:02.84] Na to stack up till I too gather o
[01:04.44] (How far? How far? How far? How far? How far?!)
[01:06.74] Oga why you dey stress my life (yo)
[01:08.54] Bro said don't be silent
[01:09.79] So these days moving around with mines
[01:11.54] No security, l'm safe with the gang
[01:12.91] Sometimes I'm on guard in a G guard
[01:15.07] I did not get first in class, but in real life I fly first class
[01:18.22] I'd be moving around with nines
[01:19.72] Lean and fours and fivess and knives
[01:21.64] Lean and fours and fives and bines
[01:23.06] Ugh, bro so diligent crimes
[01:24.77] Oga, they can never waste my time
[01:26.39] Ogbete amalo n'ofu one abialo afia
[01:28.28] My voltage no be chere kam bia
[01:30.02] To avoid accidental discharge
[01:31.62] When you see me around, give am chance
[01:33.08] E get wetin I dey find, I'm looking for peace of mind
[01:36.68] She know a brother got smoke and rizzla
[01:38.60] 'Cause l'm on that decent grind
[01:39.80] She just wanna link up and chill
[01:41.36] Said she can't do it at mine
[01:43.13] Ok! My country people how far, it's the morning time
[01:46.06] Girl, you can only see my funds
[01:48.02] You will never see my love
[01:49.55] I'm in your heart you in my inbox
[01:51.05] She told her friends l'm a toxic boy
[01:52.78] Show promoter on the phone, telling me
[01:54.87] She wants an invoice
[01:56.26] I'm sorry it's not my fault to be honest with you madam
[01:58.67] My price went up
[02:00.26] Omo, tell them say the boy don show
[02:01.42] My country people how far?
[02:03.21] Cash out two weeks everything don go
[02:04.75] My country people how far?
[02:06.24] How far? how far?
[02:07.58] Wetin dey I go soon japa o
[02:09.05] Na to stack up till I too gather o
[02:10.79] (How far? How far? How far? How far? How far?!)
[02:13.02] Omo tell them say the boy don show
[02:15.08] My country people how far?
[02:16.43] Cash out two weeks everything don go
[02:17.98] My country people how far?
[02:19.05] How far? How far? How far? How far?
[02:20.93] Wetin dey, I go soon japa o
[02:22.37] Na to stack up till I too gather o
[02:24.07] (How far? How far? How far? How far? How far?!)
[02:26.05] My country people wah gwan
[02:26.97] Shey you never tire to vote for mad man?
[02:28.46] I no want dey for house wey light no dey
[02:30.45] Gen no get fuel for kaban (no nau)
[02:32.26] How far you? How far this manchi?
[02:34.22] Just tryna survive to be candid
[02:35.79] I been tell all my guys say make dem buy gun
[02:37.23] 'Cause e fit set anytime with these bandits
[02:38.95] I dey load groundnut for my kala
[02:40.44] My debtors dey pay back, their papa
[02:42.38] If you mess with me na wahala
[02:44.03] Olokpa dey gbes for my matter
[02:45.42] I Been get like hundred k last week
[02:47.04] As I commot 2k e finish
[02:49.00] High grade dey make my men happy
[02:50.48] Idon re up o
[02:51.27] Omo problem no dey finish
[02:52.52] Omo tell them say the boy don show
[02:54.23] My country people how far?
[02:55.62] Cash out two weeks everything don go
[02:57.61] My country people how far?
[02:58.99] How far? How far? How far? How far?
[03:00.41] Wetin dey I go soon japa o
[03:01.13] Na to stack up till I too gather o
[03:03.67] (How far? How far? How far? How far? How far?!)
[03:05.35] Omo tell them say the boy don show
[03:07.52] My country people how far? (How far?)
[03:09.22] Cash out two weeks everything don go
[03:11.08] My country people how far?
[03:12.29] How far? How far? How far? How far?
[03:13.70] Wetin dey, I go soon japa o
[03:15.13] Na to stack up till I too gather o
[03:16.86] (How far? How far? How far? How far? How far?!)
[03:21.46] My country people how far?
[03:23.19]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings