Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Play Me

๐Ÿ‘ค Billirano โ€ข ๐ŸŽผ Billirano Videos โ€ข โฑ๏ธ 2:28
๐ŸŽต 1294 characters
โฑ๏ธ 2:28 duration
๐Ÿ†” ID: 10860802

๐Ÿ“œ Lyrics

Never going down so I taka
No go whine state make we no go japa
Dem no know for house say I Dey smoke kana
Na the fame I Dey chase make e better

Got no time to Dey beef o
I no fit count many times timo kako
Know am standing on my ten toes
Got so many Brother to feed so me no stay fold

Jah no go put my matter for later
Broke boy babe na rich man still go knack am
Imagination want to kill me
Shout-out to those people wey Dey do like dem no see me

Ibitima de momadebe
So no go Dey play me like pele
Shode mo wipe aye yiii fele
Ofele ofele
Cus ibitima de momadebe
So no go Dey play me like pele
Shode mo wipe aye yiii fele
Ofele ofele

Mr commander
Life no be so use your medula
Anulori gba shey you remember
Enjoyment no Dey last o forever

Just to meet up
U go suffer before u link up o
Ofe bawon jaye ninu Qulux o
Money no be problem shey you fit bath soap

If I get problem shey you fit withstand am
Abi shey fit to solve am
Abi shey u ignore am
Omo na me go delete am

Masun it is 12:30
Work very hard give it energy
Anything wey I do it is not faking
Hmm omoh stop playing
Stop playing yeh yeh

Cus ibitima de momadebe
So no go Dey play me like pele
Shode mo wipe aye yiii fele
Ofele ofele
Cus ibitima de momadebe
Soo no go Dey play me like pele
Shode mo wipe aye yiii fele
Ofele ofele

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:16.65] Never going down so I taka
[00:20.08] No go whine state make we no go japa
[00:22.72] Dem no know for house say I Dey smoke kana
[00:25.05] Na the fame I Dey chase make e better
[00:26.86] Got no time to Dey beef o
[00:29.41] I no fit count many times timo kako
[00:32.16] Know am standing on my ten toes
[00:33.75] Got so many Brother to feed so me no stay fold
[00:36.33] Jah no go put my matter for later
[00:38.28] Broke boy babe na rich man still go knack am
[00:40.15] Imagination want to kill me
[00:42.69] Shout-out to those people wey Dey do like dem no see me
[00:44.82] Ibitima de momadebe
[00:47.74] So no go Dey play me like pele
[00:48.78] Shode mo wipe aye yiii fele
[00:51.65] Ofele ofele
[00:53.83] Cus ibitima de momadebe
[00:55.33] So no go Dey play me like pele
[00:58.58] Shode mo wipe aye yiii fele
[01:00.25] Ofele ofele
[01:02.95] Mr commander
[01:04.57] Life no be so use your medula
[01:05.83] Anulori gba shey you remember
[01:08.91] Enjoyment no Dey last o forever
[01:10.91] Just to meet up
[01:13.04] U go suffer before u link up o
[01:15.36] Ofe bawon jaye ninu Qulux o
[01:17.72] Money no be problem shey you fit bath soap
[01:19.52] If I get problem shey you fit withstand am
[01:22.43] Abi shey fit to solve am
[01:25.11] Abi shey u ignore am
[01:27.07] Omo na me go delete am
[01:29.22] Masun it is 12:30
[01:30.93] Work very hard give it energy
[01:32.83] Anything wey I do it is not faking
[01:34.88] Hmm omoh stop playing
[01:37.05] Stop playing yeh yeh
[01:39.19] Cus ibitima de momadebe
[01:41.54] So no go Dey play me like pele
[01:43.89] Shode mo wipe aye yiii fele
[01:45.27] Ofele ofele
[01:48.58] Cus ibitima de momadebe
[01:50.18] Soo no go Dey play me like pele
[01:52.20] Shode mo wipe aye yiii fele
[01:54.33] Ofele ofele
[02:27.38]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings