Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

God over everything

๐Ÿ‘ค Usmanial Vibez โ€ข ๐ŸŽผ Nothing Last Forever โ€ข โฑ๏ธ 2:23
๐ŸŽต 2240 characters
โฑ๏ธ 2:23 duration
๐Ÿ†” ID: 11009488

๐Ÿ“œ Lyrics

Baba wa tinbe ni orun
ร“wรณ ni fun oruko mimo re
Ki ijoba re de
Ife tie ni kashe laye bi won tishe ni orun
Fun wa ni ounje ojo wa je lojojumo
Dari gbogbo ese we jiwa
Bi atin dari ji awon to se wa
Ma fawa sinu idanwo
Gba wa lowo bilisi
Tori ijoba ni tire
Agbara ni tire
Ogo ni tire
Lai lai amin
Nigga forget nigga base on say nigga no guide
I thought you love me but na fake love you dey show me
I lost myself already cause the sapa too plenty
If I no make am for life family self no go feel me
As you dey reason money matter no forget to reason death too
I pray we don't die at a young age
Time wait for nobody time no be turn by turn again
E fit reach your turn make you no dey alive
I just dey reason you say na you go carry your cross
Nobody go dey for you na you go dey for yourself
Normal normal I dey face am
Normally na you go face am nobody go face am for you
Na when you dey hot you go see them if you go broke them go leave you
Make e no be like say you give up
E don dey red for my comboard
Nigga dey shenk nigga e no easy for anybody my bro
Even my dick no dey stand again
And e no dey rise again
Na person wey get money dey fuck my bro I no fit lie for you
You fine na for your pocket if you no get money woman go leave you
I dey chase my dream every day I no get time to dey beef you
My bro no reason am meself dey feel am too
If I no guide today tomorrow go be my payday
You know way and you no show me that one no be good friend
E go soon reach my turn e go reach
my turn three years now e never reach
Me I no dey disturb myself
If I no get soap
Cause grace no dey work again if you no get soap
Wa bomb ori e mapa fun two weeks oma niri maga
Buy Facebook buy Instagram Mack go still disable your account
Nigga forget nigga base on say nigga no guide
I thought you love me but na fake love you dey show me
I lost myself already cause the sapa too plenty
If I no make am for life family self no go feel me
As you dey reason money matter no forget to reason death too
I pray we don't die at a young age
Time wait for nobody time no be turn by turn again
E fit reach your turn make you no dey alive
I just dey reason you say na you go carry your cross
Nobody go dey for you na you go dey for yourself
Normal normal I dey face am

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:03.30] Baba wa tinbe ni orun
[00:06.09] ร“wรณ ni fun oruko mimo re
[00:07.96] Ki ijoba re de
[00:09.26] Ife tie ni kashe laye bi won tishe ni orun
[00:11.64] Fun wa ni ounje ojo wa je lojojumo
[00:13.71] Dari gbogbo ese we jiwa
[00:15.37] Bi atin dari ji awon to se wa
[00:17.21] Ma fawa sinu idanwo
[00:18.73] Gba wa lowo bilisi
[00:20.24] Tori ijoba ni tire
[00:21.64] Agbara ni tire
[00:23.01] Ogo ni tire
[00:24.45] Lai lai amin
[00:26.78] Nigga forget nigga base on say nigga no guide
[00:29.13] I thought you love me but na fake love you dey show me
[00:32.16] I lost myself already cause the sapa too plenty
[00:34.45] If I no make am for life family self no go feel me
[00:37.20] As you dey reason money matter no forget to reason death too
[00:39.73] I pray we don't die at a young age
[00:41.56] Time wait for nobody time no be turn by turn again
[00:43.97] E fit reach your turn make you no dey alive
[00:45.95] I just dey reason you say na you go carry your cross
[00:48.16] Nobody go dey for you na you go dey for yourself
[00:50.30] Normal normal I dey face am
[00:52.27] Normally na you go face am nobody go face am for you
[00:54.73] Na when you dey hot you go see them if you go broke them go leave you
[00:57.70] Make e no be like say you give up
[00:59.57] E don dey red for my comboard
[01:01.05] Nigga dey shenk nigga e no easy for anybody my bro
[01:04.42] Even my dick no dey stand again
[01:06.40] And e no dey rise again
[01:07.85] Na person wey get money dey fuck my bro I no fit lie for you
[01:10.71] You fine na for your pocket if you no get money woman go leave you
[01:14.07] I dey chase my dream every day I no get time to dey beef you
[01:17.11] My bro no reason am meself dey feel am too
[01:20.26] If I no guide today tomorrow go be my payday
[01:23.18] You know way and you no show me that one no be good friend
[01:26.99] E go soon reach my turn e go reach
[01:28.77] my turn three years now e never reach
[01:30.20] Me I no dey disturb myself
[01:31.83] If I no get soap
[01:33.21] Cause grace no dey work again if you no get soap
[01:36.31] Wa bomb ori e mapa fun two weeks oma niri maga
[01:39.88] Buy Facebook buy Instagram Mack go still disable your account
[01:43.30] Nigga forget nigga base on say nigga no guide
[01:45.85] I thought you love me but na fake love you dey show me
[01:48.55] I lost myself already cause the sapa too plenty
[01:51.15] If I no make am for life family self no go feel me
[01:53.75] As you dey reason money matter no forget to reason death too
[01:56.68] I pray we don't die at a young age
[01:58.12] Time wait for nobody time no be turn by turn again
[02:00.62] E fit reach your turn make you no dey alive
[02:03.13] I just dey reason you say na you go carry your cross
[02:04.98] Nobody go dey for you na you go dey for yourself
[02:07.13] Normal normal I dey face am
[02:08.39]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings