Area (acoustic) (feat. 2FACE IDIBIA,BLACK FACE,LAMBO,RAS MIKE,EXCELL,ELDEE, FAZE,SASHA,NIYOLA,NATIVES & W4)
๐ต 2103 characters
โฑ๏ธ 5:35 duration
๐ ID: 11017186
๐ Lyrics
Sound sultan, naija ninja
(Kennis Music)
Na for all ma brothers wey don ja commot for naija
always try to dey look back because there's no place like home
Yknawmean?
Yoruba man tell me say Ajo o dabi ile
And na true men
Check this out
(Ajo o dabi ile
No matter where u go
make u no forget area o area o
Na naija
Ti ode ba tile
Pada wale o wale o)
(How I wish say I fit reach u anywhere u dey, u dey
Far away, that one no say make u dey bone area o
Mother landi o)
na your area o
Chinedu somebody borrow you ego
Make you take travel go chicago
Remember Nnamdi sell him car
So you go go America
All these people wey bin dey raise you
still dey stay for face me i face you
promise say u no go fashie them
every other month u go dey tashi them
Hillary wey u been promise to marry
Still dey wait ol boy she don tarry
When she see u na inside Ovation
You marry Oyinbo from another nation
Use mago mago get dough
Now your Oyinbo wife don't know
next thing you know she don go report you
Wetin you know them don deport you
()
(Bridge)
You been say na one year
E come turn to two years
You don go for seven years
But You dey serve eleven years
Even when your papa pai
Plus the tears your mama cry
Bayo for chicago o
Dem dey miss you for Okoko o
Biodun for Canada
Your mama still dey wonder
Igba wo lo to ma pada o
Remember for naija you get iyawo
Ko dabi ile (5 times)
Ajo o ma dabi ile o
()
(Bridge)
You say u go call
Everybody wait tire for your call
Rote o, why u go like so o?
From germany, to carry coco enter Yankee
but then coco burst for your bele
Rest in peace.
You fly away
How come one day wey fun dey u fit come backi o
Your papa landi o
I understand sey u been so far away
Long long way from home (4 times)
You got a long long way from your papa land
(Bridge) Think before u enter that plane
All ma brothers in the west, south, east, north south
U know how we doing it
And all these people wey dey rule us
Make una try make naija sweet
Make we get water, light e.tc.
So that people go dey come house
(Kennis Music)
All the cardinal points
Respect
All ma people in da house.
by saintiano

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:03.22] Sound sultan, naija ninja
[00:05.63] (Kennis Music)
[00:08.26] Na for all ma brothers wey don ja commot for naija
[00:13.51] always try to dey look back because there's no place like home
[00:15.51] Yknawmean?
[00:16.54] Yoruba man tell me say Ajo o dabi ile
[00:17.91] And na true men
[00:19.25] Check this out
[00:22.30]
[00:27.52] (Ajo o dabi ile
[00:30.58] No matter where u go
[00:32.21] make u no forget area o area o
[00:37.94] Na naija
[00:40.52] Ti ode ba tile
[00:42.93] Pada wale o wale o)
[00:47.92] (How I wish say I fit reach u anywhere u dey, u dey
[00:58.54] Far away, that one no say make u dey bone area o
[01:05.98] Mother landi o)
[01:08.50] na your area o
[01:09.99] Chinedu somebody borrow you ego
[01:11.59] Make you take travel go chicago
[01:13.96] Remember Nnamdi sell him car
[01:16.24] So you go go America
[01:18.69] All these people wey bin dey raise you
[01:21.25] still dey stay for face me i face you
[01:23.62] promise say u no go fashie them
[01:26.60] every other month u go dey tashi them
[01:28.96] Hillary wey u been promise to marry
[01:31.93] Still dey wait ol boy she don tarry
[01:34.93] When she see u na inside Ovation
[01:37.34] You marry Oyinbo from another nation
[01:40.08] Use mago mago get dough
[01:42.95] Now your Oyinbo wife don't know
[01:45.39] next thing you know she don go report you
[01:47.35] Wetin you know them don deport you
[01:50.05] ()
[01:54.05]
[02:03.09] (Bridge)
[02:06.46]
[02:30.70] You been say na one year
[02:33.36] E come turn to two years
[02:35.34] You don go for seven years
[02:38.11] But You dey serve eleven years
[02:40.63] Even when your papa pai
[02:43.07] Plus the tears your mama cry
[02:46.06] Bayo for chicago o
[02:48.45] Dem dey miss you for Okoko o
[02:51.10] Biodun for Canada
[02:53.46] Your mama still dey wonder
[02:55.71] Igba wo lo to ma pada o
[02:58.20] Remember for naija you get iyawo
[03:00.76] Ko dabi ile (5 times)
[03:09.18] Ajo o ma dabi ile o
[03:11.47] ()
[03:16.47]
[03:20.72] (Bridge)
[03:25.91]
[03:33.13] You say u go call
[03:34.48] Everybody wait tire for your call
[03:38.06] Rote o, why u go like so o?
[03:42.74] From germany, to carry coco enter Yankee
[03:47.17] but then coco burst for your bele
[03:50.11] Rest in peace.
[03:52.06] You fly away
[03:55.19] How come one day wey fun dey u fit come backi o
[03:58.16] Your papa landi o
[04:00.26] I understand sey u been so far away
[04:02.44] Long long way from home (4 times)
[04:15.15] You got a long long way from your papa land
[04:18.19]
[04:38.40] (Bridge) Think before u enter that plane
[04:51.89] All ma brothers in the west, south, east, north south
[04:55.15] U know how we doing it
[04:56.89] And all these people wey dey rule us
[04:57.84] Make una try make naija sweet
[04:59.19] Make we get water, light e.tc.
[05:02.22] So that people go dey come house
[05:03.86] (Kennis Music)
[05:07.71]
[05:17.85] All the cardinal points
[05:19.17] Respect
[05:22.82] All ma people in da house.
[05:25.15] by saintiano
[05:26.15]