Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Major Freshout (feat. Josh2funny)

๐Ÿ‘ค Magnito โ€ข ๐ŸŽผ Major Freshout โ€ข โฑ๏ธ 1:40
๐ŸŽต 949 characters
โฑ๏ธ 1:40 duration
๐Ÿ†” ID: 11076809

๐Ÿ“œ Lyrics

Magnito wetin you dey do
Na shoot I dey shoot
Staff sergeant na crook I dey shoot
E be like music see na hook I dey cook
See as them dey laugh dey open thirty two

Who you see?
Na naija actors
Which one?
Chidi mokeme
King of shanty town hmm Oghene
Make them no come carry me go ekutekpene
I for shoot make e no go hit Mr ebu belle
See yabojo ahh ekpele
Shoot mercy Johnson
Ah she get belle
See that igwe wey Dey rap
Which one
Wey get bie bie
I for shoot Reginald Daniel's hand but that's wed
There's a guy standing beside her
Oh that's ned
The guy with the blue suit ehnnn?
No that's red
Eating brown cookies bra?
That's bread
I for shoot Nancy but she too fine
And no be hype oh
Shoot adesuwa
Ah Na banky wife oh
Make them no go kick your head
No shoot Jim iyke oh
Bimbo ademoye
Na there type I like oh
Shoot patience ozokwo
You no Dey fear juju
Chiwetalagwu
You no Dey fear juju
Pet edochie
You no Dey fear juju
Kanayo O Kanayo
You wan shoot ojuju

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:14.26] Magnito wetin you dey do
[00:19.26] Na shoot I dey shoot
[00:21.32] Staff sergeant na crook I dey shoot
[00:23.66] E be like music see na hook I dey cook
[00:26.05] See as them dey laugh dey open thirty two
[00:28.04] Who you see?
[00:29.29] Na naija actors
[00:30.74] Which one?
[00:31.99] Chidi mokeme
[00:33.13] King of shanty town hmm Oghene
[00:35.44] Make them no come carry me go ekutekpene
[00:37.88] I for shoot make e no go hit Mr ebu belle
[00:40.15] See yabojo ahh ekpele
[00:42.94] Shoot mercy Johnson
[00:44.33] Ah she get belle
[00:45.59] See that igwe wey Dey rap
[00:46.65] Which one
[00:47.25] Wey get bie bie
[00:47.87] I for shoot Reginald Daniel's hand but that's wed
[00:50.22] There's a guy standing beside her
[00:51.62] Oh that's ned
[00:52.51] The guy with the blue suit ehnnn?
[00:54.05] No that's red
[00:54.86] Eating brown cookies bra?
[00:56.63] That's bread
[00:57.53] I for shoot Nancy but she too fine
[00:59.63] And no be hype oh
[01:00.22] Shoot adesuwa
[01:01.17] Ah Na banky wife oh
[01:02.33] Make them no go kick your head
[01:03.63] No shoot Jim iyke oh
[01:04.84] Bimbo ademoye
[01:06.09] Na there type I like oh
[01:06.85] Shoot patience ozokwo
[01:08.40] You no Dey fear juju
[01:09.84] Chiwetalagwu
[01:10.80] You no Dey fear juju
[01:11.88] Pet edochie
[01:13.08] You no Dey fear juju
[01:14.28] Kanayo O Kanayo
[01:15.41] You wan shoot ojuju
[01:16.84]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings