Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

God No Go Shame Us

๐Ÿ‘ค Prinx Emmanuel โ€ข ๐ŸŽผ ThisIsPrinx โ€ข โฑ๏ธ 2:30
๐ŸŽต 2257 characters
โฑ๏ธ 2:30 duration
๐Ÿ†” ID: 11095570

๐Ÿ“œ Lyrics

(Update)
(K-Korrect Sounds)
Brother Nwachukwu
Abeg, oh, don't be sleeping on a bicycle

Hehe, listen
I call my brother for phone (brother for phone)
Dey ask am how e de be (how e de be)
Him tell me say
"Mehn, everywhere don red and e get as e be" (get as e be)
I tell am say no worry
As long as say we no de mortuary
See, we dey alive we still dey breathe
E get something wey I believe, see ehn

God no go shame us (God no go shame us)
God no go shame us (God no go shame us)
God no go shame us (God no go shame us)
The blessing go loud e go worry the neighbors (e go worry the neighbors)

God no go shame us (God no go shame us)
God no go shame us (God no go shame us)
God no go shame us (God no go shame us)
The blessing go loud e go worry the neighbors (e go worry the neighbors)

Ah, oga this one no be bobo (bobo)
I no dey talk wetin I don't know (I don't know)
When the time go reach for you
To collect your bread you go collect jumbo

E don tey weh you don dey grind ehn
And e be like say your own never enter (enter)
When dem go send the alert eh
Alaye dem no go use Xender

As for me I no get issues (issues)
Eledumare na him dey middle (dey middle)
Na him de shower the blessing
So when I de sew I no wan needle (wan needle) eh
Somebody wan carry my picture go babalawo
I tell am to wait first
Say that picture weh him wan use no fine
Make I send am the one wey go make sense (okay)
Because ehn

God no go shame us (I say God no go shame us)
Okay, God no go shame us (I say God no go shame us)
God no go shame us
The blessing go loud e go worry the, e go worry the, eh

God no go shame us (God no go)
God no go shame us (God no go)
God no go shame us
The blessing go loud e go worry the neighbors

Okay (end of the day, day)
Okay (make I wole)
Eh (end of the day, day)
Ehn (jeka wole)

(I change our lane)
(End of the day)
(I change our lane) e gbe
(I say God no go shame us oh)

I say God no go shame us (God no go shame us)
I say God no go shame us (God no go shame us)
I say God no go shame us,okay

Listen to me now
Listen to me now
I say listen
God will not shame us
Even if these people want to wrestle us like Sheamus
(Ride on sir) he will not, he will not, he will not shame us
You don't know? You don't know?
Ehn, you don't know
That's it

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:03.64] (Update)
[00:06.29] (K-Korrect Sounds)
[00:08.69] Brother Nwachukwu
[00:10.73] Abeg, oh, don't be sleeping on a bicycle
[00:14.10] Hehe, listen
[00:15.66] I call my brother for phone (brother for phone)
[00:17.60] Dey ask am how e de be (how e de be)
[00:19.37] Him tell me say
[00:20.29] "Mehn, everywhere don red and e get as e be" (get as e be)
[00:23.24] I tell am say no worry
[00:24.60] As long as say we no de mortuary
[00:26.41] See, we dey alive we still dey breathe
[00:28.99] E get something wey I believe, see ehn
[00:31.71] God no go shame us (God no go shame us)
[00:33.82] God no go shame us (God no go shame us)
[00:35.70] God no go shame us (God no go shame us)
[00:36.63] The blessing go loud e go worry the neighbors (e go worry the neighbors)
[00:39.55] God no go shame us (God no go shame us)
[00:41.60] God no go shame us (God no go shame us)
[00:43.52] God no go shame us (God no go shame us)
[00:44.42] The blessing go loud e go worry the neighbors (e go worry the neighbors)
[00:47.05]
[01:01.35] Ah, oga this one no be bobo (bobo)
[01:03.72] I no dey talk wetin I don't know (I don't know)
[01:05.76] When the time go reach for you
[01:07.00] To collect your bread you go collect jumbo
[01:09.90] E don tey weh you don dey grind ehn
[01:11.25] And e be like say your own never enter (enter)
[01:13.68] When dem go send the alert eh
[01:15.39] Alaye dem no go use Xender
[01:17.35] As for me I no get issues (issues)
[01:18.74] Eledumare na him dey middle (dey middle)
[01:21.24] Na him de shower the blessing
[01:22.54] So when I de sew I no wan needle (wan needle) eh
[01:25.14] Somebody wan carry my picture go babalawo
[01:27.58] I tell am to wait first
[01:29.04] Say that picture weh him wan use no fine
[01:30.61] Make I send am the one wey go make sense (okay)
[01:32.57] Because ehn
[01:33.72] God no go shame us (I say God no go shame us)
[01:35.32] Okay, God no go shame us (I say God no go shame us)
[01:37.54] God no go shame us
[01:38.76] The blessing go loud e go worry the, e go worry the, eh
[01:41.57] God no go shame us (God no go)
[01:43.59] God no go shame us (God no go)
[01:45.48] God no go shame us
[01:46.52] The blessing go loud e go worry the neighbors
[01:48.82] Okay (end of the day, day)
[01:50.98] Okay (make I wole)
[01:52.28] Eh (end of the day, day)
[01:54.80] Ehn (jeka wole)
[01:56.30] (I change our lane)
[01:58.86] (End of the day)
[02:00.83] (I change our lane) e gbe
[02:04.46] (I say God no go shame us oh)
[02:05.62] I say God no go shame us (God no go shame us)
[02:07.65] I say God no go shame us (God no go shame us)
[02:09.35] I say God no go shame us,okay
[02:12.48] Listen to me now
[02:13.47] Listen to me now
[02:14.66] I say listen
[02:15.77] God will not shame us
[02:17.86] Even if these people want to wrestle us like Sheamus
[02:21.32] (Ride on sir) he will not, he will not, he will not shame us
[02:24.81] You don't know? You don't know?
[02:26.35] Ehn, you don't know
[02:28.04] That's it
[02:28.19]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings