247 (feat. Billion Solar & Nerryckole)
๐ต 1769 characters
โฑ๏ธ 2:40 duration
๐ ID: 11234643
๐ Lyrics
(Ooh, oh-oh-oh)
(M-M-Murderer)
(Wooh)
Every blessing I dey see now, na them blessing from God
Solar wey dey on top
Olohun, I no go fall, ah
Won ni kin go harder, so me, I go on sohun
Anyhow, I dey on God
Wetin dey occur? Ooh
Different people, them be hating on me
But I no fit to drop
'Cause I gat my God, Olohun
'Cause my producers them gimme nonstop
Oya, jeka record
Look around, nobody to trust
'Cause I no dey too sure
Anytime I'm calling You, Baba, answer my call
Anywhere I dey perform
You know say aye por gan
Turn up, aye por gan
Oh-ah-yeah
So, me tell my niggas say, "Nigga, no fall for that bobo"
Try make money, shenking por gan
Rora gb'ese l'ekan 'kan
Baby yi joor
I am sorry (I am sorry)
Baby, I am sorry (I am sorry)
I am sorry (I am sorry)
I thank God for my journey (for my journey)
I'm not sorry to take what is for me
I'm not sorry for hustling two-four, seven
Every blessing I dey see now, na them blessing from God
Solar wey dey on top
Olohun, I no go fall, ah
Shebi won l'oni kin ma lo, I no go fall
Say my blessing no go stop
I no go stress before I chop, oh-oh
If na power, I for don cast
Na for lock up
Mo so fun won nigba kan
I fell when I tried, so me ride on, oh-ah-oh