Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Time (feat. Oluwacoded)

๐Ÿ‘ค Small Bella - Topic โ€ข ๐ŸŽผ Small Bella - Topic Videos โ€ข โฑ๏ธ 2:03
๐ŸŽต 1230 characters
โฑ๏ธ 2:03 duration
๐Ÿ†” ID: 11240194

๐Ÿ“œ Lyrics

How far, them post you?
Me, who I be?
Who I be wey dem wan post me
Them no post you?
No o, them don post people wey dem like finish o
Them no post me o
As I dey here so I no dey worry myself o
Only me go post myself
You understand abi?

A word is enough for the wise my bro I speak in parable
Jesus carry him cross, I go carry my own agbelebu
When my time come ajeh n'gbo o ma jor miracle
Ask for all info, my brother o wa available
Tell me why I go dey vex for my nigga because e dey progress
Tell me why, tell me why o

I no fit dey vex for my padi wey buy Lexus
Papa dey village, I dey hustle for Lagos
I know what I am looking for, I gats dey focus
As e come dey be, I don dey lose my focus
Mo de Panama enter bayrock lifestyle
I know my mama, she don't like my lifestyle
Thug life I'm living
Only God knows when I am leaving

My padi say na my time o
Eh-eh, I tell am say when it's your time o
I go still ball on you
My padi say na my time o
Eh, I tell am say when it's your time o
I go still ball on you

I no fit dey vex for my padi wey buy Lexus
Papa dey village I dey hustle for Lagos
I know what I am looking for, I gats dey focus
As e come dey be, I don dey lose my focus

(Bozliwin, you legend)
I don dey lose my focus

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:09.63] How far, them post you?
[00:11.52] Me, who I be?
[00:13.74] Who I be wey dem wan post me
[00:15.66] Them no post you?
[00:16.37] No o, them don post people wey dem like finish o
[00:18.69] Them no post me o
[00:19.59] As I dey here so I no dey worry myself o
[00:21.12] Only me go post myself
[00:22.62] You understand abi?
[00:24.18] A word is enough for the wise my bro I speak in parable
[00:27.18] Jesus carry him cross, I go carry my own agbelebu
[00:30.10] When my time come ajeh n'gbo o ma jor miracle
[00:33.20] Ask for all info, my brother o wa available
[00:36.07] Tell me why I go dey vex for my nigga because e dey progress
[00:41.83] Tell me why, tell me why o
[00:48.16] I no fit dey vex for my padi wey buy Lexus
[00:51.02] Papa dey village, I dey hustle for Lagos
[00:54.05] I know what I am looking for, I gats dey focus
[00:57.25] As e come dey be, I don dey lose my focus
[01:00.28] Mo de Panama enter bayrock lifestyle
[01:03.27] I know my mama, she don't like my lifestyle
[01:06.37] Thug life I'm living
[01:08.28] Only God knows when I am leaving
[01:11.46] My padi say na my time o
[01:16.32] Eh-eh, I tell am say when it's your time o
[01:21.51] I go still ball on you
[01:23.45] My padi say na my time o
[01:28.64] Eh, I tell am say when it's your time o
[01:33.58] I go still ball on you
[01:36.05] I no fit dey vex for my padi wey buy Lexus
[01:39.29] Papa dey village I dey hustle for Lagos
[01:42.12] I know what I am looking for, I gats dey focus
[01:45.28] As e come dey be, I don dey lose my focus
[01:50.53] (Bozliwin, you legend)
[01:58.38] I don dey lose my focus
[02:00.16]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings