Tire U
🎵 2595 characters
⏱️ 3:59 duration
🆔 ID: 11274763
📜 Lyrics
Chee
Oko e don hook you heh
Snazzygrin na my name joor
Okpota
Halle halle halle
Halle halle halle
Halle halle halle
Halle halle halle
Erhi
Halle halle halle
Zaah
Halle halle halle
Erhi
Halle halle halle
Halle halle halle
Chee
OLUWA na which Day man go blow
Gbedu wey I don drop don reach for man to blow
Age is just a number but like play man dey old
I be don pay my dues why e com be like say I dey owe
I Dey hustle oh I dey burn my data no be for fun I do all for the raba
I like ball for Man you make Juan confirm my mata
Money dey high me like igbo wey dey burn for downtown
Chee
Ogbeni suffer no Dey tire you
Hate on me you think say thunder no go fire you
Political thug na election dem dey hire you
But if better employment come my guy dem no go hire you
Chee
Ogbeni suffer no dey tire you
Hate on me you think say thunder no go fire you
Hustle for your own my guy e no go tire you
That your wey you send aza my guy e no go wire you
Chee
Ogbeni suffer no Dey tire you
Hate on me you think say thunder no go fire you
Political thug na election dem dey hire you
But if better employment come dey no go hire you
Chee
Ogbeni suffer no Dey tire you
Hate on me you think say thunder no go fire you
You for hustle no reason person wey no dey reason you
If poverty knack you my guy e go prison you
Halle halle halle
Adonai adonai
Halle halle halle
Halle halle halle
Adonai adonai
Halle halle halle
Erhi
Halle halle halle
Zaah
Halle halle halle
Adonai adonai
Halle halle halle
Oko
Chee
You see my guy you don dey fuck up
You don measure rice how many I say na 4 cup
No mezembu for warri oh dem go treat your fuckup
My punchline too dope these days
I dey burst like Kporkpor
Jaguda get oga oh no go dey form baron
If u no open your eyes for street pick up go carry your bar run
I don dey spit fire feeling like a dragon
I don dey high like this you know things wey I don drag on
Chee
Omovièviè wanè morè
My guy you for leave am oh
Make he chop he belle full
Wordplay be like indomie to me
I dey chop bellefull
Chee
Omovièviè wanè morè
My guy u for leave am oh
make he chop he belle full
Wordplay be like indomie to me
I dey chop bellefull
Chee
Erhi
Erhi
Erhi
Erhi
Halle halle halle
Adonai adonai
Halle halle halle
Adonai adonai
Halle halle halle
Adonai adonai
Halle halle halle
Adonai adonai
Halle halle halle
Adonai adonai
Halle halle halle
Adonai adonai
Halle halle halle
Adonai adonai
Halle halle halle
Ogbeni suffer no they tire you
Hate on me you think say thunder no go fire you
Hustle for your own my guy e no go tire you
That your guy wey you send aza my guy e no go wire you

⏱️ Synced Lyrics
[00:05.27] Chee
[00:07.05] Oko e don hook you heh
[00:12.82] Snazzygrin na my name joor
[00:16.70] Okpota
[00:23.75] Halle halle halle
[00:26.61] Halle halle halle
[00:29.67] Halle halle halle
[00:32.51] Halle halle halle
[00:34.56] Erhi
[00:35.58] Halle halle halle
[00:37.79] Zaah
[00:38.77] Halle halle halle
[00:40.80] Erhi
[00:41.53] Halle halle halle
[00:44.41] Halle halle halle
[00:46.81] Chee
[00:47.48] OLUWA na which Day man go blow
[00:50.40] Gbedu wey I don drop don reach for man to blow
[00:53.45] Age is just a number but like play man dey old
[00:56.35] I be don pay my dues why e com be like say I dey owe
[00:59.45] I Dey hustle oh I dey burn my data no be for fun I do all for the raba
[01:05.15] I like ball for Man you make Juan confirm my mata
[01:08.18] Money dey high me like igbo wey dey burn for downtown
[01:11.12] Chee
[01:12.03] Ogbeni suffer no Dey tire you
[01:14.13] Hate on me you think say thunder no go fire you
[01:17.08] Political thug na election dem dey hire you
[01:19.93] But if better employment come my guy dem no go hire you
[01:22.90] Chee
[01:24.12] Ogbeni suffer no dey tire you
[01:26.03] Hate on me you think say thunder no go fire you
[01:28.98] Hustle for your own my guy e no go tire you
[01:31.77] That your wey you send aza my guy e no go wire you
[01:34.85] Chee
[01:35.99] Ogbeni suffer no Dey tire you
[01:37.83] Hate on me you think say thunder no go fire you
[01:40.67] Political thug na election dem dey hire you
[01:43.66] But if better employment come dey no go hire you
[01:46.55] Chee
[01:47.83] Ogbeni suffer no Dey tire you
[01:49.75] Hate on me you think say thunder no go fire you
[01:52.64] You for hustle no reason person wey no dey reason you
[01:55.70] If poverty knack you my guy e go prison you
[01:58.56] Halle halle halle
[02:00.57] Adonai adonai
[02:01.51] Halle halle halle
[02:04.48] Halle halle halle
[02:06.65] Adonai adonai
[02:08.11] Halle halle halle
[02:09.44] Erhi
[02:13.31] Halle halle halle
[02:15.97] Zaah
[02:17.99] Halle halle halle
[02:19.29] Adonai adonai
[02:20.09] Halle halle halle
[02:21.63] Oko
[02:22.64] Chee
[02:23.39] You see my guy you don dey fuck up
[02:25.25] You don measure rice how many I say na 4 cup
[02:28.14] No mezembu for warri oh dem go treat your fuckup
[02:31.10] My punchline too dope these days
[02:32.99] I dey burst like Kporkpor
[02:34.12] Jaguda get oga oh no go dey form baron
[02:37.08] If u no open your eyes for street pick up go carry your bar run
[02:40.65] I don dey spit fire feeling like a dragon
[02:43.02] I don dey high like this you know things wey I don drag on
[02:46.01] Chee
[02:47.02] Omovièviè wanè morè
[02:48.99] My guy you for leave am oh
[02:50.47] Make he chop he belle full
[02:51.85] Wordplay be like indomie to me
[02:53.34] I dey chop bellefull
[02:54.91] Chee
[02:55.95] Omovièviè wanè morè
[02:57.80] My guy u for leave am oh
[02:59.28] make he chop he belle full
[03:00.86] Wordplay be like indomie to me
[03:02.38] I dey chop bellefull
[03:03.84] Chee
[03:04.48] Erhi
[03:05.22] Erhi
[03:05.95] Erhi
[03:06.66] Erhi
[03:09.61] Halle halle halle
[03:12.75] Adonai adonai
[03:13.35] Halle halle halle
[03:15.73] Adonai adonai
[03:16.38] Halle halle halle
[03:17.74] Adonai adonai
[03:18.59] Halle halle halle
[03:21.52] Adonai adonai
[03:22.24] Halle halle halle
[03:23.78] Adonai adonai
[03:24.45] Halle halle halle
[03:27.43] Adonai adonai
[03:28.13] Halle halle halle
[03:30.38] Adonai adonai
[03:31.05] Halle halle halle
[03:34.25] Ogbeni suffer no they tire you
[03:36.67] Hate on me you think say thunder no go fire you
[03:39.12] Hustle for your own my guy e no go tire you
[03:42.01] That your guy wey you send aza my guy e no go wire you
[03:45.01]