Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Nobody Dey

๐Ÿ‘ค Flykid โ€ข ๐ŸŽผ Nobody Dey โ€ข โฑ๏ธ 2:39
๐ŸŽต 1131 characters
โฑ๏ธ 2:39 duration
๐Ÿ†” ID: 11308073

๐Ÿ“œ Lyrics

E be only me for the jungle
I dey steady grind, I dey hustle
Many many things wey I wan do
But money no dey wetin I wan do
Dem my people tell me make I no cry
Nobody fit to talk say I no try
Dem say make I wait for my own time
I say make I bend if I no shine

Oooh but this pain is not for me o
As I dey chase the fame, see I want to get money o
Nobody dey so this pain is all for me o
It's all for me o
It's all for me o

So I say somebody pray for me o
'Cause e be like say nobody dey for me o
Somebody pray for me o
'Cause e be like say nobody dey for me o

Think I need to check on my brain o
'Cause I think I'm going insane o
Maybe na the tears and the pain oo
But dem say na wetin be gain o
From wahala to palava
See as everywhere just dey scatter
Dem wan extinguish my lantern
But God e no go tire for my matter

Oooh but this stress is not for me o
As I dey chase the fame, still I want to get money o
Nobody dey so this stress is all for me o
It's all for me o
It's all for me o

So I say somebody pray for me o
'Cause e be like say nobody dey for me o
I say somebody pray for me o
'Cause e be like say nobody dey for me o

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:11.35] E be only me for the jungle
[00:14.56] I dey steady grind, I dey hustle
[00:16.91] Many many things wey I wan do
[00:20.18] But money no dey wetin I wan do
[00:22.87] Dem my people tell me make I no cry
[00:25.79] Nobody fit to talk say I no try
[00:28.41] Dem say make I wait for my own time
[00:31.30] I say make I bend if I no shine
[00:34.13] Oooh but this pain is not for me o
[00:38.70] As I dey chase the fame, see I want to get money o
[00:44.36] Nobody dey so this pain is all for me o
[00:49.62] It's all for me o
[00:52.33] It's all for me o
[00:55.55] So I say somebody pray for me o
[00:58.26]
[01:00.90] 'Cause e be like say nobody dey for me o
[01:05.91] Somebody pray for me o
[01:11.55] 'Cause e be like say nobody dey for me o
[01:17.18]
[01:19.20] Think I need to check on my brain o
[01:22.34] 'Cause I think I'm going insane o
[01:25.32] Maybe na the tears and the pain oo
[01:28.07] But dem say na wetin be gain o
[01:30.91] From wahala to palava
[01:33.63] See as everywhere just dey scatter
[01:36.52] Dem wan extinguish my lantern
[01:39.23] But God e no go tire for my matter
[01:41.41] Oooh but this stress is not for me o
[01:46.54] As I dey chase the fame, still I want to get money o
[01:51.98] Nobody dey so this stress is all for me o
[01:57.50] It's all for me o
[02:00.18] It's all for me o
[02:03.68] So I say somebody pray for me o
[02:08.05] 'Cause e be like say nobody dey for me o
[02:13.84] I say somebody pray for me o
[02:19.19] 'Cause e be like say nobody dey for me o
[02:23.45]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings