Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

FUNDZ (feat. Zottiebanks)

๐Ÿ‘ค West Mannie โ€ข ๐ŸŽผ FUNDZ โ€ข โฑ๏ธ 2:49
๐ŸŽต 2000 characters
โฑ๏ธ 2:49 duration
๐Ÿ†” ID: 11380127

๐Ÿ“œ Lyrics

Hmm West Mannie
So many sleepless night, wey the money no dey
So many sleepless night, wey the hustle no pay
But we no dey give up
Me and my guys all on Jesus
Make D money dey make e choke dem higher yea eh
Higher aaaii
So many sleepless night, wey the money no dey (No dey)
So many sleepless night, wey the hustle no pay
But we no dey give up
Me and my guys all on Jesus
Make D money dey make e choke dem higher yea eh
Higher aaaii
So many sleepless night wey man no fit give up
Bless me if i call make you pick up
So so many bills on me i no fit to stop
(Hmmm i no fit to stop)
Fund my aza
Gimme raba
Steady income no time all on Jah Ja
I dey work i dey pray bless my aza
One sure client wey go change my lifetime
So many sleepless night, wey the money no dey
So many sleepless night, wey the hustle no pay
But we no dey give up
Me and my guys all on Jesus
Make D money dey make e choke dem higher yea eh
Higher aaaii
Money be the koko (koko)
Spending money on a low low
All the ladies Dem'ma jojo
Pepper dem likey rodo
Sebi if the money don drop ah
Kele go dey shakey bumbum ah
Gbedu wey go make you turn up ah
Omo the gbedu long gan ah
See, don't you call on my cellular
I'm not your type or your regular
I just dey burst their medulla
I'm killin' town with a formula
Man just dey work hard
Man no dey tire
Man get the fire
Man chasing paper
Man making Mullar
Ah ehh
Man just dey work hard
Man no dey tire
Man get the fire
Man chasing paper
Man making Mullar
See i don high like this
Me i no dey feel my feet
Making money ease my peace
Everybody stand at ease
Me i just dey call on G
So many sleepless night, wey the money no dey
So many sleepless night, wey the hustle no pay
But we no dey give up
Me and my guys all on Jesus
Make D money dey make e choke dem higher yea eh
Higher aaaii
So many sleepless night, wey d money no dey (No dey)
So many sleepless night, wey d hustle no pay
But we no dey give up
Me and my guys all on Jesus
Make D money dey make e choke dem higher yea eh
Higher aaaii

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:10.77] Hmm West Mannie
[00:17.09] So many sleepless night, wey the money no dey
[00:20.90] So many sleepless night, wey the hustle no pay
[00:24.31] But we no dey give up
[00:25.92] Me and my guys all on Jesus
[00:28.12] Make D money dey make e choke dem higher yea eh
[00:31.90] Higher aaaii
[00:32.99] So many sleepless night, wey the money no dey (No dey)
[00:36.96] So many sleepless night, wey the hustle no pay
[00:40.46] But we no dey give up
[00:42.04] Me and my guys all on Jesus
[00:44.01] Make D money dey make e choke dem higher yea eh
[00:48.07] Higher aaaii
[00:49.51] So many sleepless night wey man no fit give up
[00:52.22] Bless me if i call make you pick up
[00:53.74] So so many bills on me i no fit to stop
[00:56.14] (Hmmm i no fit to stop)
[00:58.11] Fund my aza
[00:59.15] Gimme raba
[00:59.98] Steady income no time all on Jah Ja
[01:02.43] I dey work i dey pray bless my aza
[01:04.16] One sure client wey go change my lifetime
[01:05.95] So many sleepless night, wey the money no dey
[01:09.50] So many sleepless night, wey the hustle no pay
[01:13.02] But we no dey give up
[01:14.97] Me and my guys all on Jesus
[01:16.77] Make D money dey make e choke dem higher yea eh
[01:20.75] Higher aaaii
[01:21.96] Money be the koko (koko)
[01:23.30] Spending money on a low low
[01:25.27] All the ladies Dem'ma jojo
[01:27.43] Pepper dem likey rodo
[01:29.30] Sebi if the money don drop ah
[01:31.47] Kele go dey shakey bumbum ah
[01:33.55] Gbedu wey go make you turn up ah
[01:35.72] Omo the gbedu long gan ah
[01:37.80] See, don't you call on my cellular
[01:40.05] I'm not your type or your regular
[01:42.01] I just dey burst their medulla
[01:44.07] I'm killin' town with a formula
[01:46.61] Man just dey work hard
[01:48.26] Man no dey tire
[01:49.78] Man get the fire
[01:50.89] Man chasing paper
[01:52.47] Man making Mullar
[01:53.70] Ah ehh
[01:54.73] Man just dey work hard
[01:56.41] Man no dey tire
[01:57.61] Man get the fire
[01:59.08] Man chasing paper
[02:00.50] Man making Mullar
[02:02.55] See i don high like this
[02:04.15] Me i no dey feel my feet
[02:05.75] Making money ease my peace
[02:07.25] Everybody stand at ease
[02:08.68] Me i just dey call on G
[02:10.82] So many sleepless night, wey the money no dey
[02:14.63] So many sleepless night, wey the hustle no pay
[02:18.13] But we no dey give up
[02:20.19] Me and my guys all on Jesus
[02:21.83] Make D money dey make e choke dem higher yea eh
[02:25.90] Higher aaaii
[02:27.12] So many sleepless night, wey d money no dey (No dey)
[02:30.83] So many sleepless night, wey d hustle no pay
[02:34.38] But we no dey give up
[02:36.17] Me and my guys all on Jesus
[02:37.65] Make D money dey make e choke dem higher yea eh
[02:41.69] Higher aaaii
[02:43.21]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings