Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

Money Over Love

👤 Yiizi & TMZY 🎼 Money Over Love ⏱️ 2:20
🎵 1203 characters
⏱️ 2:20 duration
🆔 ID: 11408392

📜 Lyrics

Wetin money no fit buy
Dem say money no fit buy love
Je kin gbe e debe
Maybe you don't know the right shop
Ride on!
Folashade my love
If all that you want na money
Then you can ride on with me

And if I'm not doing
Ko gbe sumo
Famomi
Far'irungbon mi
I wan test run
Tension your body
Imma be the right one
So dem no fii fight us
Even if na for once
Just show them our flaws
You done came into wen I was righteous
And you made life so easy that it felt like chores
Is it still us, is it still us
Or maybe you know money bought up this love

Adúmáradán, with the way that you walk
Fit to make man craze like dis
Adúmáradán, with the way that you walk
Fit to make man craze like dis

Many kele wey dey beg
But if na shima wey no get
Moti di afuni ma win
Jowo mi shade ma ro se
Cause if na money wey u wanting
Me I get am plenty than you can ever imagine
Baby no deny mi jowo (uh, uh, uh)
I get money pass your bobo (uh, uh, uh)
Shebi na for better for worse
I fit put a milli on top
I fit out a milli on top

Wetin money no fit buy
Dem say money no fit buy love
Je kin gbe e debe
Maybe you don't know the right shop
Ride on!
Folashade my love
If all that you want na money
Then you can ride on with me

⏱️ Synced Lyrics

[00:12.55] Wetin money no fit buy
[00:14.98] Dem say money no fit buy love
[00:16.78] Je kin gbe e debe
[00:18.57] Maybe you don't know the right shop
[00:20.48] Ride on!
[00:21.27] Folashade my love
[00:23.02] If all that you want na money
[00:25.11] Then you can ride on with me
[00:26.95] And if I'm not doing
[00:28.74] Ko gbe sumo
[00:30.39] Famomi
[00:31.15] Far'irungbon mi
[00:32.49] I wan test run
[00:33.42] Tension your body
[00:35.09] Imma be the right one
[00:36.33] So dem no fii fight us
[00:37.88] Even if na for once
[00:39.76] Just show them our flaws
[00:41.53] You done came into wen I was righteous
[00:44.88] And you made life so easy that it felt like chores
[00:48.27] Is it still us, is it still us
[00:52.45] Or maybe you know money bought up this love
[00:55.36] Adúmáradán, with the way that you walk
[00:58.17] Fit to make man craze like dis
[01:01.26] Adúmáradán, with the way that you walk
[01:05.16] Fit to make man craze like dis
[01:08.82] Many kele wey dey beg
[01:10.40] But if na shima wey no get
[01:11.94] Moti di afuni ma win
[01:13.76] Jowo mi shade ma ro se
[01:15.34] Cause if na money wey u wanting
[01:17.49] Me I get am plenty than you can ever imagine
[01:20.83] Baby no deny mi jowo (uh, uh, uh)
[01:24.43] I get money pass your bobo (uh, uh, uh)
[01:28.05] Shebi na for better for worse
[01:31.41] I fit put a milli on top
[01:34.59] I fit out a milli on top
[01:36.68] Wetin money no fit buy
[01:37.93] Dem say money no fit buy love
[01:40.03] Je kin gbe e debe
[01:41.33] Maybe you don't know the right shop
[01:43.31] Ride on!
[01:44.49] Folashade my love
[01:45.92] If all that you want na money
[01:48.04] Then you can ride on with me
[01:50.47]

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings