Belle Full (feat. Ktizo)
๐ต 2040 characters
โฑ๏ธ 3:12 duration
๐ ID: 11493813
๐ Lyrics
(Chaser)
Nwere ooh, wey o, wey o, wey o
Ebele
(Crayway)
I go like, I go like, I go like
I go like to be your number nine
Say na only your post I go shooti my shot
Even de Gea no fit save am
We go shook leg for one trouser
See my own sef na oversize
Okirika bumshot wey you over price
Na hin carry the ikebe wey dey energize me
Only your love wey go belle full me
Only you tananana my telephone
Girl, I sure no be eenie miney mo
Say na only your love wey go belle full me

Shawty oh, shawty oh
Call everybody oh
Daddy oh, mummy oh
Make e they know one thing oh
Say, one thing don lead to something
And na something wey 'cause nwantiti loving
Nwere ooh, wey o, wey o, wey o (nwantiti loving), girly o, girly o

Nwere o, wey o, wey o, wey o (nwantiti loving), girly o, girly o

You go know when you meet somebody
You can't be without her body company
Ooh, I wanna please you, I no dey tease you
Oh my, oh my
Number one girl, your position valid
You know the matter and your body conquer me
Who go wan dey reason
Say make I leave you nwanyi oma

Say na only your love wey go belle full me, yeah

Nwere ooh, wey o, wey o, wey o, girly o, be my girly o

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:05.78] (Chaser)
[00:09.24] Nwere ooh, wey o, wey o, wey o
[00:13.52] Ebele
[00:17.47] (Crayway)
[00:18.72] I go like, I go like, I go like
[00:21.13] I go like to be your number nine
[00:23.04] Say na only your post I go shooti my shot
[00:26.26] Even de Gea no fit save am
[00:28.18] We go shook leg for one trouser
[00:30.70] See my own sef na oversize
[00:32.58] Okirika bumshot wey you over price
[00:34.93] Na hin carry the ikebe wey dey energize me
[00:37.63] Only your love wey go belle full me
[00:40.09] Only you tananana my telephone
[00:42.29] Girl, I sure no be eenie miney mo
[00:44.41] Say na only your love wey go belle full me
[00:46.80] Only your love wey go belle full me
[00:49.37] Only you tananana my telephone
[00:51.74] Girl, I sure no be eenie miney mo
[00:53.67] Say na only your love wey go belle full me
[00:57.33] Shawty oh, shawty oh
[01:00.16] Call everybody oh
[01:02.05] Daddy oh, mummy oh
[01:04.78] Make e they know one thing oh
[01:06.68] Say, one thing don lead to something
[01:10.17] And na something wey 'cause nwantiti loving
[01:15.28] Nwere ooh, wey o, wey o, wey o (nwantiti loving), girly o, girly o
[01:19.97] Nwere ooh, wey o, wey o, wey o (nwantiti loving), girly o, girly o
[01:24.42] Nwere o, wey o, wey o, wey o (nwantiti loving), girly o, girly o
[01:29.32] Nwere ooh, wey o, wey o, wey o (nwantiti loving), girly o, girly o
[01:33.95] You go know when you meet somebody
[01:36.14] You can't be without her body company
[01:38.58] Ooh, I wanna please you, I no dey tease you
[01:41.06] Oh my, oh my
[01:43.50] Number one girl, your position valid
[01:45.32] You know the matter and your body conquer me
[01:47.88] Who go wan dey reason
[01:49.43] Say make I leave you nwanyi oma
[01:52.98] Only your love wey go belle full me
[01:55.46] Only you tananana my telephone
[01:57.53] Girl, I sure no be eenie miney mo
[01:59.77] Say na only your love wey go belle full me
[02:02.17] Only your love wey go belle full me
[02:04.65] Only you tananana my telephone
[02:07.06] Girl, I sure no be eenie miney mo
[02:08.96] Say na only your love wey go belle full me, yeah
[02:12.55] Shawty oh, shawty oh
[02:15.46] Call everybody oh
[02:17.33] Daddy oh, mummy oh
[02:20.20] Make e they know one thing oh
[02:21.73] Say, one thing don lead to something
[02:25.55] And na something wey 'cause nwantiti loving
[02:30.55] Nwere ooh, wey o, wey o, wey o (nwantiti loving), girly o, girly o
[02:35.49] Nwere ooh, wey o, wey o, wey o (nwantiti loving), girly o, girly o
[02:39.84] Nwere o, wey o, wey o, wey o (nwantiti loving), girly o, girly o
[02:44.92] Nwere ooh, wey o, wey o, wey o, girly o, be my girly o
[02:49.74]