Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Beasts of No Nation (edit)

๐Ÿ‘ค Fela Kuti โ€ข ๐ŸŽผ Finding Fela โ€ข โฑ๏ธ 16:13
๐ŸŽต 2777 characters
โฑ๏ธ 16:13 duration
๐Ÿ†” ID: 11497151

๐Ÿ“œ Lyrics

Ah- Let's get now into another, underground spiritual game
Just go to help me the answer, go to say, "Aiya-kata"- Oh ya

O'feshe-Lu
AIYA-KATA
O'feshe- g'Ba

O'feshe-Woh
AIYA-KATA
O'feshe-Weng
Aiya kata
Aiya Koto
Aiya Kiti
Aiya Kutu

O'feshe-Lu
AIYA-KATA
O'feshe- g'Ba

Oh

Basket mouth wan start to leak again, oh-
BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
Abiyou don forget I say I sing, ee-oh
BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
Oh, I sing, I say, I go my mouth like basket, ee-oh, Malan Bia-gbe-re
Basket mouth wan start to leak again, oh-
BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH

Fela, wetin you go sing about?
DEM GO WORRY ME
Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worry
DEM GO WORRY ME
Dey wan to make us sing about prison
Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town
Dey wan to know about prison life
Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town
DEM GO WORRY ME
Dey wan to make us sing about prison
Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town
Dey wan to know about prison life
Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town

Fela, wetin you go sing about?
DEM GO WORRY ME
Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worry

The time weh I dey, for prison, I call am "inside world"
The time weh I dey outside prison, I call am "outside world"
Na craze world, na be outside world

CRAZE WORLD
Na be outside- da police-i dey
Na be outside- da soldier dey
Na be outside- da court dem dey
Na be outside- da magistrate dey
Na be outside- da judge dem dey
Na craze world be dat
Na be outside- Buhari dey
Na craze man be dat
Animal in craze-man skin-i
Na craze world be dat
Na be outside- Idia-gbon dey
Na craze man be dat- oh
Animal in craze-man skin-i
Na craze world be dat
Na be outside- dem find me guilty
Na be outside- dem jail me five years
I no do nothing
Na be outside-dem judge dey beg ee-o
Na craze world be dat, Na craze world be dat
Na be outside- dem kill dem students
Soweto, Zaria, and Ife
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat
Na be outside- all dis dey happen
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh

Make you hear this one
War against indiscipline, ee-oh

Na Nigerian government, ee-oh
Dem dey talk ee-oh
"My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline"

Na Nigerian government, ee-oh
Dem dey talk be dat
"My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline"

I never hear dat before- oh
Make Government talk, ee-oh
"My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline"

Na Nigerian government, ee-oh
Dem dey talk be dat
Which kind talk be dat- oh?
Craze talk be dat ee-oh
Na animal talk be dat

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.78] Ah- Let's get now into another, underground spiritual game
[00:11.37] Just go to help me the answer, go to say, "Aiya-kata"- Oh ya
[00:17.05] O'feshe-Lu
[00:20.80] AIYA-KATA
[00:22.43] O'feshe- g'Ba
[00:23.74] O'feshe-Woh
[00:25.96] AIYA-KATA
[00:26.99] O'feshe-Weng
[00:28.08] Aiya kata
[00:30.50] Aiya Koto
[00:39.59] Aiya Kiti
[00:42.06] Aiya Kutu
[00:44.64] O'feshe-Lu
[00:46.49] AIYA-KATA
[00:47.49] O'feshe- g'Ba
[00:49.13] Oh
[00:49.90] Basket mouth wan start to leak again, oh-
[01:05.56] BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
[01:10.19] Abiyou don forget I say I sing, ee-oh
[01:16.97] BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
[01:20.79] Oh, I sing, I say, I go my mouth like basket, ee-oh, Malan Bia-gbe-re
[01:26.94] Basket mouth wan start to leak again, oh-
[01:36.20] BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
[01:41.11] Fela, wetin you go sing about?
[02:19.09] DEM GO WORRY ME
[02:21.01] Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worry
[02:44.82] DEM GO WORRY ME
[02:46.60] Dey wan to make us sing about prison
[02:49.93] Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town
[02:54.95] Dey wan to know about prison life
[03:00.40] Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town
[03:05.12] DEM GO WORRY ME
[03:06.52] Dey wan to make us sing about prison
[03:11.15] Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town
[03:17.72] Dey wan to know about prison life
[03:21.46] Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town
[03:29.10] Fela, wetin you go sing about?
[03:30.59] DEM GO WORRY ME
[03:32.25] Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worry
[03:44.88] The time weh I dey, for prison, I call am "inside world"
[03:48.79] The time weh I dey outside prison, I call am "outside world"
[03:53.55] Na craze world, na be outside world
[03:55.94] CRAZE WORLD
[03:57.64] Na be outside- da police-i dey
[03:58.94] Na be outside- da soldier dey
[04:01.84] Na be outside- da court dem dey
[04:04.68] Na be outside- da magistrate dey
[04:07.24] Na be outside- da judge dem dey
[04:09.71] Na craze world be dat
[04:12.37] Na be outside- Buhari dey
[04:14.32] Na craze man be dat
[04:17.32] Animal in craze-man skin-i
[04:20.14] Na craze world be dat
[04:22.46] Na be outside- Idia-gbon dey
[04:25.47] Na craze man be dat- oh
[04:27.49] Animal in craze-man skin-i
[04:30.28] Na craze world be dat
[04:32.42] Na be outside- dem find me guilty
[04:35.02] Na be outside- dem jail me five years
[04:37.39] I no do nothing
[04:40.18] Na be outside-dem judge dey beg ee-o
[04:42.50] Na craze world be dat, Na craze world be dat
[04:45.60] Na be outside- dem kill dem students
[04:50.06] Soweto, Zaria, and Ife
[04:52.83] Na craze world be dat, ee-oh
[04:56.16] Na craze world be dat
[04:57.82] Na be outside- all dis dey happen
[04:59.76] Na craze world be dat, ee-oh
[05:03.65] Na craze world be dat, ee-oh
[05:05.98] Na craze world be dat, ee-oh
[05:08.37] Na craze world be dat, ee-oh
[05:11.56] Na craze world be dat, ee-oh
[05:13.37] Make you hear this one
[05:17.06] War against indiscipline, ee-oh
[05:19.33] Na Nigerian government, ee-oh
[05:22.31] Dem dey talk ee-oh
[05:24.55] "My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline"
[05:29.34] Na Nigerian government, ee-oh
[05:32.68] Dem dey talk be dat
[05:34.75] "My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline"
[05:39.19] I never hear dat before- oh
[05:41.92] Make Government talk, ee-oh
[05:44.98] "My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline"
[05:49.43] Na Nigerian government, ee-oh
[05:52.88] Dem dey talk be dat
[05:55.15] Which kind talk be dat- oh?
[05:57.73] Craze talk be dat ee-oh
[06:00.17] Na animal talk be dat
[06:02.27]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings