Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Oya Now (feat. Oritse Femi)

๐Ÿ‘ค Joe El โ€ข ๐ŸŽผ Joe El Videos โ€ข โฑ๏ธ 4:22
๐ŸŽต 2925 characters
โฑ๏ธ 4:22 duration
๐Ÿ†” ID: 11512113

๐Ÿ“œ Lyrics

Kennis music number one
Haha
Oritse femi oh
and joel amadi
Spiritual... Eh
Ereke ju ereke
Ereke ju ereke
Ereke ju ereke
Ereke ju
As I dey see am pon myself
Bad belle people just dey vex
Shey na only dem wey God e bless
My brother I dey hustle make I flex (sabada)
Dem wan try to take my cry oh
BabaGod woo dem down oh
No be say na dem too know oh
Only God e know.

Oya follow the matter slow slow
Shebi you go like to know how the thing go
Isaac has sent joel bayaro (haha)
I mean back in the days of ado bayaro (sabada)
I just like to take it slow
I no like to carry load (leggo)
You think say you know me so
But only God e know
Oya now
I go dey make my pay no matter what people say
Oya now
All the babylon people wey want to block my way
Oya now
They wan stop me
But they know I'm not afraid
Oya now
Haa
Oya now...
I just talk say make I yarn
Make I yarn that thing wey dem dey yarn
That thing wey dey pain me for my heart
E dey pain me
E dey tear me deep apart
Because they don't want to ever see me grow
Dem too bad dem dey corner my show
Dem burn cable but them sef no blow
But baba God say make I carry go

Me I like as you dey follow matter slow slow
E be like say you don dey know how the thing go
Izaka sen Joel bayaro
I mean back in the days of ado bayaro (sarewa)
I just like to take it slow (haha)
I no like to carry load
You think say you know me so
But only God e know
Oya now
I go dey make my pay no matter what people say
Oya now
All the babylon people wey want to block my way
Oya now
They wan stop me
(e fi won le ko mase boshe wun won)
But they know I'm not afraid
(but ko matter)
Oya now
(awa owori)
Haa
(oshamo awori)
Oya now
(awori. Awori noni)
Nanana
Oh...
It's your boy OJB
(Laffs)
And I'm not solemn on this track
Let's do this
Orodorobodo
We dey like to do jeje
Me i no like to do lau lau
We dey like to do jeje
We no like to do lau lau
You get all your money
You dey wak am by yourself
Epeke show you must face am by yourself
When it comes to hustle.
We dey hustle by yourself
As we dey work we dey put all our best
(Sabada)
Sefe pana oluwa ni... rara
Efe paro oriwa ni. Lai lai
Sele pana oluwa ni. Lai lai
Ele paro oriwa. Ah
If you give me any trouble
I go give you back
We living luxury life
In the cardillac
We spending our money
We don't give a damn
If you still dey there dey hate
Go hug your transformer
Ah
B'ashe jaiye wa ko kan aye
Enemies won ti wa on a serious gobe
Teba lo faraya
Eru obaye
Ema farawewa
Wo oluwa lo funwa se eh
Oya turn it up
(turn it up)
In the cardillac
(cardillac) eh
(Sabada)
We don't give a damn
No matter what dem say
We are heading to the top
Yeah oh

We go dey make our pay
cause we no send wetin people dey yarn
Oya now
Bad belle tangy I say we no care
Oya now
Dem wan stop we
I swear we no dey fear eh eh
Oya now
Ah oya now. Eh eh eh eh
(Sheyman on the mix)
Oritse Femi oh and Joel Amadi
We dey here so
Eh eh eh eh eh
Papapadikoko
Oh oh no.ni
Kodikoko oh eh...

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:04.73] Kennis music number one
[00:06.49] Haha
[00:07.69] Oritse femi oh
[00:09.39] and joel amadi
[00:11.66] Spiritual... Eh
[00:13.76] Ereke ju ereke
[00:15.43] Ereke ju ereke
[00:17.44] Ereke ju ereke
[00:18.94] Ereke ju
[00:20.42] As I dey see am pon myself
[00:24.07] Bad belle people just dey vex
[00:26.78] Shey na only dem wey God e bless
[00:29.10] My brother I dey hustle make I flex (sabada)
[00:31.64] Dem wan try to take my cry oh
[00:34.10] BabaGod woo dem down oh
[00:36.87] No be say na dem too know oh
[00:38.66] Only God e know.
[00:41.57] Oya follow the matter slow slow
[00:43.57] Shebi you go like to know how the thing go
[00:45.83] Isaac has sent joel bayaro (haha)
[00:48.20] I mean back in the days of ado bayaro (sabada)
[00:50.73] I just like to take it slow
[00:53.20] I no like to carry load (leggo)
[00:55.62] You think say you know me so
[00:58.13] But only God e know
[01:00.54] Oya now
[01:02.04] I go dey make my pay no matter what people say
[01:05.11] Oya now
[01:06.86] All the babylon people wey want to block my way
[01:10.08] Oya now
[01:11.56] They wan stop me
[01:12.60] But they know I'm not afraid
[01:14.87] Oya now
[01:16.25] Haa
[01:17.58] Oya now...
[01:20.34] I just talk say make I yarn
[01:21.92] Make I yarn that thing wey dem dey yarn
[01:24.22] That thing wey dey pain me for my heart
[01:26.58] E dey pain me
[01:28.17] E dey tear me deep apart
[01:29.44] Because they don't want to ever see me grow
[01:31.46] Dem too bad dem dey corner my show
[01:33.95] Dem burn cable but them sef no blow
[01:36.24] But baba God say make I carry go
[01:38.90] Me I like as you dey follow matter slow slow
[01:41.06] E be like say you don dey know how the thing go
[01:43.21] Izaka sen Joel bayaro
[01:45.47] I mean back in the days of ado bayaro (sarewa)
[01:48.53] I just like to take it slow (haha)
[01:51.58] I no like to carry load
[01:53.41] You think say you know me so
[01:56.04] But only God e know
[01:58.12] Oya now
[01:59.91] I go dey make my pay no matter what people say
[02:02.76] Oya now
[02:04.76] All the babylon people wey want to block my way
[02:07.65] Oya now
[02:09.41] They wan stop me
[02:11.07] (e fi won le ko mase boshe wun won)
[02:13.32] But they know I'm not afraid
[02:14.59] (but ko matter)
[02:15.73] Oya now
[02:17.13] (awa owori)
[02:18.18] Haa
[02:19.19] (oshamo awori)
[02:20.30] Oya now
[02:22.32] (awori. Awori noni)
[02:23.12] Nanana
[02:24.02] Oh...
[02:25.20] It's your boy OJB
[02:26.59] (Laffs)
[02:27.26] And I'm not solemn on this track
[02:28.86] Let's do this
[02:29.34] Orodorobodo
[02:30.12] We dey like to do jeje
[02:31.48] Me i no like to do lau lau
[02:32.81] We dey like to do jeje
[02:34.52] We no like to do lau lau
[02:36.54] You get all your money
[02:38.04] You dey wak am by yourself
[02:39.01] Epeke show you must face am by yourself
[02:40.96] When it comes to hustle.
[02:42.58] We dey hustle by yourself
[02:43.83] As we dey work we dey put all our best
[02:45.86] (Sabada)
[02:46.75] Sefe pana oluwa ni... rara
[02:48.59] Efe paro oriwa ni. Lai lai
[02:51.12] Sele pana oluwa ni. Lai lai
[02:53.46] Ele paro oriwa. Ah
[02:56.27] If you give me any trouble
[02:57.35] I go give you back
[02:58.36] We living luxury life
[02:59.50] In the cardillac
[03:00.67] We spending our money
[03:01.93] We don't give a damn
[03:03.00] If you still dey there dey hate
[03:04.27] Go hug your transformer
[03:05.55] Ah
[03:06.52] B'ashe jaiye wa ko kan aye
[03:07.80] Enemies won ti wa on a serious gobe
[03:10.25] Teba lo faraya
[03:11.31] Eru obaye
[03:12.67] Ema farawewa
[03:13.81] Wo oluwa lo funwa se eh
[03:15.16] Oya turn it up
[03:17.48] (turn it up)
[03:18.69] In the cardillac
[03:19.87] (cardillac) eh
[03:20.90] (Sabada)
[03:21.83] We don't give a damn
[03:22.61] No matter what dem say
[03:23.81] We are heading to the top
[03:24.98] Yeah oh
[03:25.80] We go dey make our pay
[03:27.35] cause we no send wetin people dey yarn
[03:29.05] Oya now
[03:30.75] Bad belle tangy I say we no care
[03:33.95] Oya now
[03:35.88] Dem wan stop we
[03:37.12] I swear we no dey fear eh eh
[03:39.32] Oya now
[03:40.23] Ah oya now. Eh eh eh eh
[03:43.08] (Sheyman on the mix)
[03:44.83] Oritse Femi oh and Joel Amadi
[03:49.70] We dey here so
[03:52.52] Eh eh eh eh eh
[03:54.13] Papapadikoko
[03:56.38] Oh oh no.ni
[03:57.57] Kodikoko oh eh...
[03:59.91]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings