BABYBOY AV - QUICK QUESTION (OFFICIAL VIDEO)
๐ต 1275 characters
โฑ๏ธ 2:51 duration
๐ ID: 11580850
๐ Lyrics
Quick question for the one I love
Quick question for one wey dey totori man
How many times dem go do you roro for outside?
Another day, another time e don pass, make we gum body
(Ah, Oluwa, Oluwa knows I try)
But me I no go try forever o, I no be that guy
Me I be different kind person, my girl
And I go show you 5-star lifestyle (I done try Jessi)
You go shake body oh, shake body well well
You be fine girl, and I be bad boy
Girl, make we connect

Your body bad, e dey cause traffic
E dey cause problem, hmm-mm-mm
Your body gallant, girl, you gallant o, gallant o (gallant)
Any man wey come e go collect
Ka-dun-ka-dun-kpak-pa-dun-kpa-ka-tam
'Cause I dey take your matter personal, so personal, hmm
Me I be different kind person, my girl
And I go show 5-star lifestyle (I done try Jessi)

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:05.44] Quick question for the one I love
[00:07.35] Quick question for one wey dey totori man
[00:09.95] How many times dem go do you roro for outside?
[00:14.79] Another day, another time e don pass, make we gum body
[00:19.84] (Ah, Oluwa, Oluwa knows I try)
[00:24.23] But me I no go try forever o, I no be that guy
[00:28.84] Me I be different kind person, my girl
[00:34.31] And I go show you 5-star lifestyle (I done try Jessi)
[00:40.08] You go shake body oh, shake body well well
[00:43.28] You be fine girl, and I be bad boy
[00:46.13] Girl, make we connect
[00:47.73] Me I be different kind person, my girl
[00:53.12] And I go show you 5-star lifestyle (I done try Jessi)
[01:00.12] You go shake body oh, shake body well well
[01:03.10] You be fine girl, and I be bad boy
[01:05.71] Girl, make we connect
[01:26.83] Your body bad, e dey cause traffic
[01:29.57] E dey cause problem, hmm-mm-mm
[01:32.45] Your body gallant, girl, you gallant o, gallant o (gallant)
[01:36.22] Any man wey come e go collect
[01:39.42] Ka-dun-ka-dun-kpak-pa-dun-kpa-ka-tam
[01:41.79] 'Cause I dey take your matter personal, so personal, hmm
[01:46.89] Me I be different kind person, my girl
[01:53.20] And I go show 5-star lifestyle (I done try Jessi)
[01:58.73] You go shake body oh, shake body well well
[02:01.97] You be fine girl, and I be bad boy
[02:04.56] Girl, make we connect
[02:08.49] Me I be different kind person, my girl
[02:12.82] And I go show 5-star lifestyle (I done try Jessi)
[02:17.69] You go shake body oh, shake body well well
[02:21.68] You be fine girl, and I be bad boy
[02:24.17] Girl, make we connect
[02:46.83]