My Work
๐ต 1633 characters
โฑ๏ธ 2:41 duration
๐ ID: 11670317
๐ Lyrics
(I no go let another man eat my work o)
(I no fit let another man eat my work o)
(If them like make them try, Omo them just dey shoot their shoot o)
(Why I go let another man to eat my work o?)
I know say I be baddie
Same me gih you loyalty
But you talk say you no trust me
Steadily you dey doubt me
Why you dey start wetin you no go finish?
Professing your love then you leave
Told your friends we don C'est fini
Psychology wey you dey use
You dey win
Now I'm stuck on you
Can't do without you
Got me so confused
Feels like I don loose
Don't know why I love you
Anything I do, do it's just for you
But you wan cut me loose
I no go let another man eat my work o
I no fit let another man eat my work o
If them like make them try, Omo them just dey shoot their shoot o
Why I go let another man to eat my work o?
Gimme the kind of love wey go ginger me
That kind love I never see
Boy wey go pamper me, wey go love, wey no go suffer me
You don break my heart
Shatter my heart
You tell me you no go leave me go
For the last time I don talk my heart
That thing wey go leave me cold

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:00.26] (I no go let another man eat my work o)
[00:11.77] (I no fit let another man eat my work o)
[00:16.16] (If them like make them try, Omo them just dey shoot their shoot o)
[00:20.52] (Why I go let another man to eat my work o?)
[00:25.71] I know say I be baddie
[00:27.65] Same me gih you loyalty
[00:29.94] But you talk say you no trust me
[00:32.08] Steadily you dey doubt me
[00:34.65] Why you dey start wetin you no go finish?
[00:37.59] Professing your love then you leave
[00:39.72] Told your friends we don C'est fini
[00:41.48] Psychology wey you dey use
[00:43.03] You dey win
[00:43.68] Now I'm stuck on you
[00:45.55] Can't do without you
[00:47.73] Got me so confused
[00:50.07] Feels like I don loose
[00:52.27] Don't know why I love you
[00:54.45] Anything I do, do it's just for you
[00:58.66] But you wan cut me loose
[01:02.36] I no go let another man eat my work o
[01:06.75] I no fit let another man eat my work o
[01:10.77] If them like make them try, Omo them just dey shoot their shoot o
[01:15.52] Why I go let another man to eat my work o?
[01:18.39] Gimme the kind of love wey go ginger me
[01:21.03] That kind love I never see
[01:23.45] Boy wey go pamper me, wey go love, wey no go suffer me
[01:27.44] You don break my heart
[01:29.18] Shatter my heart
[01:30.03] You tell me you no go leave me go
[01:32.12] For the last time I don talk my heart
[01:35.04] That thing wey go leave me cold
[01:36.30] Now I'm stuck on you
[01:38.48] Can't do without you
[01:40.67] Got me so confused
[01:42.82] Feels like I don loose
[01:45.03] Don't know why I love you
[01:47.32] Anything I do, do it's just for you
[01:51.51] But you wan cut me loose
[01:55.19] I no go let another man eat my work o
[01:59.61] I no fit let another man eat my work o
[02:03.53] If them like make them try, Omo them just dey shoot their shoot o
[02:08.37] Why I go let another man to eat my work o?
[02:10.75] (I no go let another man eat my work o)
[02:17.22] (I no fit let another man eat my work o)
[02:19.02] (If them like make them try, Omo them just dey shoot their shoot o)
[02:23.79] (Why I go let another man to eat my work o?)
[02:29.89]