Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Paddy

๐Ÿ‘ค Snazzygrin โ€ข ๐ŸŽผ Paddy โ€ข โฑ๏ธ 3:11
๐ŸŽต 1915 characters
โฑ๏ธ 3:11 duration
๐Ÿ†” ID: 11673732

๐Ÿ“œ Lyrics

He-he-he-he- Graham D nai do the beat
Yes! Oko e done hook you
RAP
Listen!
This na the story of my real G
Paddy want to make money, Paddy want to buy jeep
Paddy dey hustle everyday no holiday
Anybody when paddy see him dey ask were the money dey
Family too poor, paddy nor finish school
Poverty life when you see nor really good
Popsi done leggo, mumsy dey sick o
And the sister dey one side dey request for school fees o
Paddy get to make plans, paddy get to travel na
Things when dey happen for family him nor fit handle nah
Paddy go to lagos go meet him own paddy,
before him own paddy make am to house boy paddy

Allah hammer allah inshalla
Abeg try to make money โ€“ because suffer nor good o
Abeg try to make money โ€“ because suffer nor sweet o
Allah hammer allah inshalla
RAP 2
Listen!
Back then paddy was fucking broke
Him nor dey smile for brokenness nor be funny joke
Na who get money dey buy wetin him like chop
Even pastor when nor dey see tithe nor go like church
You when dey hustle nor worry, you go make am
Ogbeni work and pray, one day you go make am
Life na step by step, e be like ladder
Nor go shook hand for trouble gather piss like bladder
Oluwa nor dey sleep, him nor dey slumber
Wetin paddy pass through, paddy I nor remember
Na one minute call change paddy life, I remember
Paddy done dey book flight, Paddy done dey live well
Paddy done dey buy house, mumsy done dey live well
Paddy done dey buy anything when him want o
Paddy done dey cruise in a benz, how e come be?
Listen! That's life for you
Sometimes e go hard and soft for you
Paddy nor forget oluwa when run am for you
100k for him tithe na him run am for you โ€“ oshe

Allah hammer allah inshalla
Abeg try to make money โ€“ because suffer nor good o
Abeg try to make money โ€“ because suffer nor sweet o yeah-eh
Allah hammer allah inshalla

Yes! Oko e done hook you?
Graham D nai do the beat 9jaxclusivemusiq.com
True life story.

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:02.59] He-he-he-he- Graham D nai do the beat
[00:09.07] Yes! Oko e done hook you
[00:15.52] RAP
[00:17.63] Listen!
[00:21.52] This na the story of my real G
[00:23.61] Paddy want to make money, Paddy want to buy jeep
[00:26.29] Paddy dey hustle everyday no holiday
[00:29.11] Anybody when paddy see him dey ask were the money dey
[00:32.03] Family too poor, paddy nor finish school
[00:34.37] Poverty life when you see nor really good
[00:37.55] Popsi done leggo, mumsy dey sick o
[00:39.82] And the sister dey one side dey request for school fees o
[00:42.42] Paddy get to make plans, paddy get to travel na
[00:45.08] Things when dey happen for family him nor fit handle nah
[00:47.69] Paddy go to lagos go meet him own paddy,
[00:50.30] before him own paddy make am to house boy paddy
[00:53.63] Allah hammer allah inshalla
[00:58.71]
[01:03.76] Abeg try to make money โ€“ because suffer nor good o
[01:09.66] Abeg try to make money โ€“ because suffer nor sweet o
[01:14.40] Allah hammer allah inshalla
[01:19.60]
[01:24.52] RAP 2
[01:25.68] Listen!
[01:26.38] Back then paddy was fucking broke
[01:28.26] Him nor dey smile for brokenness nor be funny joke
[01:30.53] Na who get money dey buy wetin him like chop
[01:33.43] Even pastor when nor dey see tithe nor go like church
[01:36.34] You when dey hustle nor worry, you go make am
[01:38.67] Ogbeni work and pray, one day you go make am
[01:41.25] Life na step by step, e be like ladder
[01:43.89] Nor go shook hand for trouble gather piss like bladder
[01:46.58] Oluwa nor dey sleep, him nor dey slumber
[01:49.83] Wetin paddy pass through, paddy I nor remember
[01:54.26] Na one minute call change paddy life, I remember
[01:57.10] Paddy done dey book flight, Paddy done dey live well
[02:00.07] Paddy done dey buy house, mumsy done dey live well
[02:02.68] Paddy done dey buy anything when him want o
[02:05.21] Paddy done dey cruise in a benz, how e come be?
[02:08.18] Listen! That's life for you
[02:10.40] Sometimes e go hard and soft for you
[02:13.05] Paddy nor forget oluwa when run am for you
[02:15.64] 100k for him tithe na him run am for you โ€“ oshe
[02:18.55] Allah hammer allah inshalla
[02:25.66]
[02:29.17] Abeg try to make money โ€“ because suffer nor good o
[02:34.17] Abeg try to make money โ€“ because suffer nor sweet o yeah-eh
[02:39.64] Allah hammer allah inshalla
[02:49.87] Yes! Oko e done hook you?
[02:58.97] Graham D nai do the beat 9jaxclusivemusiq.com
[03:04.98] True life story.
[03:05.73]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings