Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Money (Official Video) (feat. Billirano)

๐Ÿ‘ค DJ OP Dot โ€ข ๐ŸŽผ DJ OP Dot Songs โ€ข โฑ๏ธ 2:34
๐ŸŽต 1615 characters
โฑ๏ธ 2:34 duration
๐Ÿ†” ID: 11762724

๐Ÿ“œ Lyrics

Okay!
Hmmm Hmmm
Hmm Omowo lotan na
As you know it's your boy Waziyung
Huuh I'm Billirano (Energy DJ)
DJ OP Dot I Love You

As you dey do your thing
Hope say you dey calculate o
Make we celebrate o
Oma boda no space o
Make we keep on elevate o
Huuh
Can't believe how am feeling now
Thinking of life when am sitting down
I get many things have been dishing down
Any gbedu wey we drop dem be feeling am

Ofa ota ole ba wa
Emi ati owo kosi eni tole yawa eh!
Kodi gba taba fa para
Lagbo OP Dot moni wonma mowa
Ofa ota ole ba wa
Emi ati owo kosi eni tole yawa eh!
Kodi gba taba fa para
Lagbo OP Dot moni wonma mowa

Omo mo confirm you know
Omo ogbon no dey get feelings
Them never see them go see something
Awon kan matun ni molo dogbon si
Mi o gbo!
Nibi tanba soro owo lema bami
Oju ti awon ota mi
This time around anything no funny
If you get problem ko solve it o

Hmm HAM-AN
If you get a problem solve it
Am on DND
If no be money no disturb me
HAN - AN
Hmm HAM-AN
If you get a problem solve it
Am on DND
If no be money no disturb me
LEGGO!
Dem be hating on me omo no reason
Gbowo mi pe me no get pity
Dem dey wonder the way I dey do my thing
Be living my life with no salary

Na we dem dey talk about
Make my helper ma fimi sakara
DJ OP Dot tise panrara (ENERGY-DJ)
Ofa ota ole ba wa
Emi ati owo kosi eni tole yawa eh!
Kodi gba taba fa para
Lagbo OP Dot moni wonma mowa
Ofa ota ole ba wa
Emi ati owo kosi eni tole yawa eh!
Kodi gba taba fa para (Okay!)
Lagbo OP Dot moni wonma mowa

I go by the name DJ OP Dot
Ehhhh!!!!
As e dey go as e dey hot Oti ye e
Let dem know
Eh!
Energetic DJ
(Aje On The Mix)
Mansa (Jabulani)

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings