Home 🎬 Bollywood 🎵 Pakistani 🎤 English Pop

Oyi (feat. HI Idibia)

👤 2Baba 🎼 2Baba Videos ⏱️ 3:41
🎵 2298 characters
⏱️ 3:41 duration
🆔 ID: 11925800

📜 Lyrics

Oh oh oh oh yea
Alright yeah yeah
Zeeno production

Help me spread this message like Globacom
Make nobody come here dey come dey form
I know say no be everybody follow come
And no be every breast wey be silicon ehen
Make dem no come dey wash you
And make you do exactly what you wan do
Make you no say I no tell you
Make you no let devil come dey use you
But if I tell you say I love you
Abeg abeg no go turn me your mugu
That time 30 billion no go do you
That time edumoga no go see you ehen
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line na only you wey know you
The same time you go do wetin wey favour you

Ahh ehen oyi
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje make we do the live show
Eh ah eh eh oyi
Alo nma'iye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje live show

If body dey hot you drink water
No come come dey form like butter
Because I know say you know say I know you
And no be every dressing go fit you ehen
Make you no make me mara eh
Attentiveness for my matter eh
I no fit halla I no fit shout
I no wan make na me and you dem talk about
And if I tell you say I like you
Abeg no let shakara come dey kill you
That time 30 billion no go do you
That time edumoga no go see you ehen
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line na only you wey know you
The same time you go do wetin wey favour you

Ehen eh eh oyi
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje make we do the live show
Eh ah eh eh oyi
Alo nma'iye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje live show
Ahh ehen oyi
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje make we do the live show
Eh ah eh eh oyi
Alo nma'iye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje live show

Make you dey check yourself
Before you come dey do wetin go cast you
Cause I don try for your matter
Make you butter make you no dey do pass you ehen
Cause I go do my own and you go do your own
Anything wey remain na bon we go bon
Cause life is too short for debating
Levels too cure for you na wetin

Ahh ehen oyi
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje make we do the live show
Eh ah eh eh oyi
Alo nma'iye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje live show

Live show live show
Zeeno foster

⏱️ Synced Lyrics

[00:04.24] Oh oh oh oh yea
[00:09.20] Alright yeah yeah
[00:10.53] Zeeno production
[00:15.73] Help me spread this message like Globacom
[00:20.89] Make nobody come here dey come dey form
[00:23.88] I know say no be everybody follow come
[00:25.96] And no be every breast wey be silicon ehen
[00:28.30] Make dem no come dey wash you
[00:30.94] And make you do exactly what you wan do
[00:33.88] Make you no say I no tell you
[00:36.26] Make you no let devil come dey use you
[00:38.56] But if I tell you say I love you
[00:41.04] Abeg abeg no go turn me your mugu
[00:43.55] That time 30 billion no go do you
[00:45.94] That time edumoga no go see you ehen
[00:48.70] And if I start to dey stress you
[00:51.56] Let me know because I no want to vex you
[00:53.87] Bottom line na only you wey know you
[00:56.22] The same time you go do wetin wey favour you
[00:59.08] Ahh ehen oyi
[01:00.65] Alo ma nyeótukpo
[01:03.32] So make we do the thing jeje make we do the live show
[01:08.33] Eh ah eh eh oyi
[01:11.31] Alo nma'iye góligbo
[01:14.17] So just be living your life and do the thing jeje live show
[01:18.59] If body dey hot you drink water
[01:21.80] No come come dey form like butter
[01:24.20] Because I know say you know say I know you
[01:26.63] And no be every dressing go fit you ehen
[01:29.34] Make you no make me mara eh
[01:31.78] Attentiveness for my matter eh
[01:34.75] I no fit halla I no fit shout
[01:37.54] I no wan make na me and you dem talk about
[01:40.00] And if I tell you say I like you
[01:41.60] Abeg no let shakara come dey kill you
[01:44.52] That time 30 billion no go do you
[01:46.78] That time edumoga no go see you ehen
[01:49.25] And if I start to dey stress you
[01:52.03] Let me know because I no want to vex you
[01:54.31] Bottom line na only you wey know you
[01:56.92] The same time you go do wetin wey favour you
[01:59.59] Ehen eh eh oyi
[02:02.07] Alo ma nyeótukpo
[02:04.56] So make we do the thing jeje make we do the live show
[02:08.85] Eh ah eh eh oyi
[02:12.01] Alo nma'iye góligbo
[02:14.26] So just be living your life and do the thing jeje live show
[02:19.40] Ahh ehen oyi
[02:21.89] Alo ma nyeótukpo
[02:24.46] So make we do the thing jeje make we do the live show
[02:29.28] Eh ah eh eh oyi
[02:31.85] Alo nma'iye góligbo
[02:34.29] So just be living your life and do the thing jeje live show
[02:40.32] Make you dey check yourself
[02:42.66] Before you come dey do wetin go cast you
[02:44.06] Cause I don try for your matter
[02:46.61] Make you butter make you no dey do pass you ehen
[02:49.56] Cause I go do my own and you go do your own
[02:52.95] Anything wey remain na bon we go bon
[02:55.13] Cause life is too short for debating
[02:57.38] Levels too cure for you na wetin
[02:59.95] Ahh ehen oyi
[03:02.70] Alo ma nyeótukpo
[03:03.93] So make we do the thing jeje make we do the live show
[03:09.04] Eh ah eh eh oyi
[03:12.49] Alo nma'iye góligbo
[03:14.95] So just be living your life and do the thing jeje live show
[03:19.43] Live show live show
[03:23.24] Zeeno foster
[03:31.09]

⭐ Rate These Lyrics

Average: 0.0/5 • 0 ratings