Rest on Kashy
๐ต 2148 characters
โฑ๏ธ 4:06 duration
๐ ID: 12044403
๐ Lyrics
No oh oh ohh
O ma shey oh ohh
Ikunle abiamo oh (V V V V Stix)
Huhn huhn huhn
Nightmare wey me I no fit to forget
I go remember 'til my end
The things we shared and the plans we had
Only Jah fit to heal my pain
And I miss you calling my name (Barry)
I miss you is how to pretend
Whenever I started to worry
Bro, I wish I could see you there (See you there nah)
Bro smile forever please
Happy soul but make their lifetime bleed
If na person do this one
Make hin sef no die again
And if na God do this one, na to cover all your shame
Tinba le f'oju mi kan e l'ekan si
Inumi a dun oh oh ara mi a ya gaga oh
Oh ohh oh ohh o ma shey
Ikunle abiamo oh
Tinba le f'oju mi kan e l'ekan si (l'ekan si)
Inumi a dun gan ni ara mi a ya gaga oh-oh
Oh ohh oh ohh o ma shey
Ikunle abiamo oh
E dey sadden me for heart I no fit take am off my head
This na lifetime scare way no fit to heal to my head
You be young legend my brother
All your good deeds don dey follow you
The faces wey you put smile
All of us dey miss you
Omo your type of ginger
I no fit see the type again
But diamond stone die
In our heart is where you stay
You be young legend my brother
All your good deeds don dey follow you
The faces wey you put smile
All of us dey miss you walahi
Tinba le f'oju mi kan e l'ekan si
Inumi a dun oh oh ara mi a ya gaga oh
Oh ohh oh ohh o ma shey
Ikunle abiamo oh
Tinba le f'oju mi kan e l'ekan si (l'ekan si)
Inumi a dun gan ni ara mi a ya gaga oh oh
Oh ohh oh ohh o ma shey
Ikunle abiamo oh
Oh oh
Til we meet again my brother
In our heart is where you stay
Babatunde t'oba d'orun ko sh'orun re
All of us dey pray for you my brother
In our heart is where you stay
Til we meet again
Awon toh she'leyi k'oma shey pe l'aye
I know say, everybody go die one day (One day)
But nobody deserve to die this way
E dey pain me for body
E dey ache me for my heart
Oh o ma shey
Ikunle abiamo
Tinba le f'oju mi kan e l'ekan si (Yayy)
Inumi a dun oh oh ara mi a ya gaga oh (Inumi a dun)
Oh ohh oh ohh o ma shey (O ma shey)
Ikunle abiamo oh
Tinba le f'oju mi kan e l'ekan si
Inumi a dun gan ni ara mi a ya gaga oh oh
Oh ohh ohohh o ma shey
Ikunle abiamo oh
(It's Stormatique Mix)

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:00.72] No oh oh ohh
[00:03.55] O ma shey oh ohh
[00:05.37] Ikunle abiamo oh (V V V V Stix)
[00:12.75] Huhn huhn huhn
[00:17.75] Nightmare wey me I no fit to forget
[00:20.14] I go remember 'til my end
[00:22.52] The things we shared and the plans we had
[00:24.72] Only Jah fit to heal my pain
[00:26.70] And I miss you calling my name (Barry)
[00:29.13] I miss you is how to pretend
[00:31.33] Whenever I started to worry
[00:33.33] Bro, I wish I could see you there (See you there nah)
[00:36.07] Bro smile forever please
[00:38.17] Happy soul but make their lifetime bleed
[00:44.88] If na person do this one
[00:47.03] Make hin sef no die again
[00:49.31] And if na God do this one, na to cover all your shame
[00:53.85] Tinba le f'oju mi kan e l'ekan si
[00:58.27] Inumi a dun oh oh ara mi a ya gaga oh
[01:01.85] Oh ohh oh ohh o ma shey
[01:09.58] Ikunle abiamo oh
[01:11.69] Tinba le f'oju mi kan e l'ekan si (l'ekan si)
[01:16.43] Inumi a dun gan ni ara mi a ya gaga oh-oh
[01:21.91] Oh ohh oh ohh o ma shey
[01:27.30] Ikunle abiamo oh
[01:29.31] E dey sadden me for heart I no fit take am off my head
[01:33.85] This na lifetime scare way no fit to heal to my head
[01:38.38] You be young legend my brother
[01:40.43] All your good deeds don dey follow you
[01:42.70] The faces wey you put smile
[01:45.13] All of us dey miss you
[01:48.00] Omo your type of ginger
[01:48.69] I no fit see the type again
[01:52.11] But diamond stone die
[01:54.00] In our heart is where you stay
[01:56.22] You be young legend my brother
[01:58.62] All your good deeds don dey follow you
[02:00.71] The faces wey you put smile
[02:03.16] All of us dey miss you walahi
[02:06.15] Tinba le f'oju mi kan e l'ekan si
[02:10.06] Inumi a dun oh oh ara mi a ya gaga oh
[02:15.90] Oh ohh oh ohh o ma shey
[02:21.73] Ikunle abiamo oh
[02:23.93] Tinba le f'oju mi kan e l'ekan si (l'ekan si)
[02:28.59] Inumi a dun gan ni ara mi a ya gaga oh oh
[02:33.66] Oh ohh oh ohh o ma shey
[02:39.64] Ikunle abiamo oh
[02:41.98] Oh oh
[02:43.10] Til we meet again my brother
[02:44.91] In our heart is where you stay
[02:47.36] Babatunde t'oba d'orun ko sh'orun re
[02:50.61] All of us dey pray for you my brother
[02:54.64] In our heart is where you stay
[02:56.73] Til we meet again
[02:58.19] Awon toh she'leyi k'oma shey pe l'aye
[03:00.36] I know say, everybody go die one day (One day)
[03:04.32] But nobody deserve to die this way
[03:09.90] E dey pain me for body
[03:11.12] E dey ache me for my heart
[03:13.45] Oh o ma shey
[03:15.46] Ikunle abiamo
[03:18.05] Tinba le f'oju mi kan e l'ekan si (Yayy)
[03:22.60] Inumi a dun oh oh ara mi a ya gaga oh (Inumi a dun)
[03:28.03] Oh ohh oh ohh o ma shey (O ma shey)
[03:34.07] Ikunle abiamo oh
[03:36.45] Tinba le f'oju mi kan e l'ekan si
[03:40.67] Inumi a dun gan ni ara mi a ya gaga oh oh
[03:45.91] Oh ohh ohohh o ma shey
[03:52.55] Ikunle abiamo oh
[03:55.98] (It's Stormatique Mix)