Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

ONOME NYASH

๐Ÿ‘ค DennyB โ€ข ๐ŸŽผ UNBOXED โ€ข โฑ๏ธ 2:44
๐ŸŽต 1798 characters
โฑ๏ธ 2:44 duration
๐Ÿ†” ID: 12171753

๐Ÿ“œ Lyrics

Ma mgbanaga eh
Mgbanaga yo yo
Ifulu iye o'na emem
Ma mgbanaga eh
Mgbanaga yo yo
Iye o'na emem
Ma mgbanaga eh
Mgbanaga yo yo
Bad boy DennyB ye ye
Ma mgbanaga eh
Mgbanaga yo yo
(Gbeduwe oh

I gbadu the nnukwute ukwu nnu
But my mama no gbadu the ukwu
Abadaba ukwu nnu
But papa no come like the ukwu
Be koko
Koko
Wetting be koko
She asking wetting be koko oh
Ukwu gi put me on a slow mo
Lost my concentration
On a low low
(Oburudu ogwu ole

But e be like say I go dey
Dey careful for onome waist
Papa tell me nwam
Dey careful for onome nyash
Wetting my guys dey talk
Dey careful for onome waist
Mama dey yan the same thing
Dey careful for onome nyash

Omo ana she too dey fornicate me
Every night o'na ada
She too dey wear one kind thing
Wey dey tempt me
I no resist all powers
Every night and day
She gum my body kwa
Dey form mama ejima
A'na ekwu nke omelu o'ka n'asi m
Oga mi put it oh oh
Omo she tell me my babe
U no go pay
I want it right now
We no go teh
U give me the ginga olamide
Just give me the order to zemuje
She tell me my babe
U no go pay
Just put things in order
We no go teh
Ojigi ji trouser wulu ewu meh
O'bia m n'ukwu babe o'na ewote
Omo but I gat to dey careful

Dukah dey careful
Dey careful for onome waist
Egwu jim bu na I gat to
Dey careful for onome nyash
Wetting my guys dey talk
Dey careful for onome waist
Even my mom
She dey talk the same thing
Dey careful for onome nyash

Omo na this same thing
Everybody dey complain oh
Ana she no want listen
Just dey collect oh oh
The body n'adim so tempting
I no resist it
Come dey tease me
Say make i put it
Come repeat it
Oga me put it oh
Ma mgbanaga eh
Mgbanaga yo yo
Ifulu iye o'na emem
Ma mgbanaga eh
Mgbanaga yo yo
Negodu ihe o'na emem
Ma mgbanaga eh
Mgbanaga yo yo
Ifulu iye o'na emem
Ma mgbanaga eh
Mgbanaga yo yo
Iye o'na emem

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:00.04] Ma mgbanaga eh
[00:01.67] Mgbanaga yo yo
[00:03.07] Ifulu iye o'na emem
[00:05.18] Ma mgbanaga eh
[00:06.73] Mgbanaga yo yo
[00:08.54] Iye o'na emem
[00:10.18] Ma mgbanaga eh
[00:11.76] Mgbanaga yo yo
[00:13.22] Bad boy DennyB ye ye
[00:15.17] Ma mgbanaga eh
[00:16.62] Mgbanaga yo yo
[00:18.37] (Gbeduwe oh
[00:19.50] I gbadu the nnukwute ukwu nnu
[00:22.07] But my mama no gbadu the ukwu
[00:25.33] Abadaba ukwu nnu
[00:27.06] But papa no come like the ukwu
[00:29.26] Be koko
[00:30.81] Koko
[00:31.49] Wetting be koko
[00:33.33] She asking wetting be koko oh
[00:36.02] Ukwu gi put me on a slow mo
[00:37.97] Lost my concentration
[00:39.22] On a low low
[00:40.33] (Oburudu ogwu ole
[00:41.44] But e be like say I go dey
[00:42.93] Dey careful for onome waist
[00:46.69] Papa tell me nwam
[00:47.99] Dey careful for onome nyash
[00:51.69] Wetting my guys dey talk
[00:52.86] Dey careful for onome waist
[00:56.66] Mama dey yan the same thing
[00:58.03] Dey careful for onome nyash
[01:01.04] Omo ana she too dey fornicate me
[01:04.14] Every night o'na ada
[01:06.73] She too dey wear one kind thing
[01:09.07] Wey dey tempt me
[01:10.58] I no resist all powers
[01:11.60] Every night and day
[01:12.84] She gum my body kwa
[01:14.10] Dey form mama ejima
[01:15.77] A'na ekwu nke omelu o'ka n'asi m
[01:17.96] Oga mi put it oh oh
[01:20.38] Omo she tell me my babe
[01:21.77] U no go pay
[01:22.83] I want it right now
[01:24.10] We no go teh
[01:25.33] U give me the ginga olamide
[01:27.80] Just give me the order to zemuje
[01:30.32] She tell me my babe
[01:31.53] U no go pay
[01:32.84] Just put things in order
[01:34.14] We no go teh
[01:35.31] Ojigi ji trouser wulu ewu meh
[01:37.76] O'bia m n'ukwu babe o'na ewote
[01:40.08] Omo but I gat to dey careful
[01:42.96] Dukah dey careful
[01:44.29] Dey careful for onome waist
[01:46.27] Egwu jim bu na I gat to
[01:47.95] Dey careful for onome nyash
[01:51.58] Wetting my guys dey talk
[01:53.14] Dey careful for onome waist
[01:56.02] Even my mom
[01:56.72] She dey talk the same thing
[01:58.08] Dey careful for onome nyash
[02:01.67] Omo na this same thing
[02:02.84] Everybody dey complain oh
[02:06.66] Ana she no want listen
[02:08.05] Just dey collect oh oh
[02:11.04] The body n'adim so tempting
[02:12.80] I no resist it
[02:14.16] Come dey tease me
[02:15.41] Say make i put it
[02:16.57] Come repeat it
[02:17.93] Oga me put it oh
[02:20.18] Ma mgbanaga eh
[02:22.51] Mgbanaga yo yo
[02:23.15] Ifulu iye o'na emem
[02:25.02] Ma mgbanaga eh
[02:26.61] Mgbanaga yo yo
[02:27.96] Negodu ihe o'na emem
[02:30.26] Ma mgbanaga eh
[02:31.75] Mgbanaga yo yo
[02:33.01] Ifulu iye o'na emem
[02:35.17] Ma mgbanaga eh
[02:36.62] Mgbanaga yo yo
[02:38.59] Iye o'na emem
[02:40.73]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings