Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Prayers (feat. Teranz)

๐Ÿ‘ค Snazzygrin โ€ข ๐ŸŽผ Prayers (feat. Teranz) โ€ข โฑ๏ธ 4:37
๐ŸŽต 2874 characters
โฑ๏ธ 4:37 duration
๐Ÿ†” ID: 12208395

๐Ÿ“œ Lyrics

Notchstick Ayea
Jesun on the beat o yea yea tunes again oh
Yes oko e don hook you snazzygreen na my name joor ... Yeeeeeeh

Man no fit hustler money be d reason I Dy stay up,
call me a champion nigga wan ride on a g4,
you don't know my name but I be that gee wey your girl
wanna die for, I don pay my dues now na blessings waiting us.
Na oluwa go run am oh
I want this money understand oh na oluwa go run am oh, eeeeeh
Say na oluwa go run ammm oooh
(Oko)
Say we go pull up in a Benz but na
oluwa go run am oh yeah (listen bless)

Lord I no wan live the life wey I live last year hunger dey my side
how long E go last here?
Dem say snazzygreen go blow last year as E
no blow last year how E Dy be for this year?
Lord you Know say I Dy try for warri here,
make this talent no go die for warri here,
as I Dy worry here make I worry there as them dey here warri here
make them still hear warri there,
the plan na to blow worldwide I faithful for the game like man wey
get one wife, na one life I get oh no another one na only you I Dy
look up to no another God,
them dey ask me questions which day I go blow,
but who nogo know nogo fit know how the story go,
too many sacrifices I no use goat baba
na only you Dy run am nobe Usain bolt...

Na oluwa go run am oh
I want this money understand na oluwa go run am oh, eeeeeh
Say na oluwa go run ammm oooh
Say we go pull up in a Benz but na oluwa go run am oh yeah
Say Na oluwa go run am oh
I want this money understand oh na oluwa go run am oh, eeeeeh
na oluwa go run ammm oooh
Say we go pull up in a Benz but na oluwa go run am oh (Aminn) yeah

Lord make I reach the place wey I Dy try go na which story them go
tell the day wey I go die go?
Snazzy Sabi rap but E no blow that time
Godforbid snazzy na legend of our time oh
Na good name and riches we Dy pray for,
make we live the life we Dy pray for,
the fight for the hustle be like Kung Fu them say the future bright
but make e no turn April fool,
the matter long nobi brief case I need plenty money make I dash
person brief case Lord e don tey wey I Dy pray for this grace but if
I no blow this talent would be a disgrace momcy happy when she born
the boy dat na D reason y I pray for this grace I wan shutdown the
show with Wizkid and David Lord e
no bad if you still add Burna boy...
oluwa go run am oh
I want this money understand oh na oluwa go run am oh, eeeeeh
Say na oluwa go run ammm oooh
Say we go pull up in a Benz but na oluwa go run am oh yeah
See the Man no fit hustler money be d reason I Dy stay up,
they call me a champion but this nigga wanna ride on a g4,
you don't know my name but I be that gee wey your girl
wanna die for, I don pay my dues na blessings waiting us.
oluwa go run am oh
I want this money understand oh na oluwa go run am oh, ennn heee
na oluwa go run ammm oooh
Say we go pull up in a Benz but na oluwa go run am oh yeah
(OkO E don hook you).

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings