Solo
๐ต 920 characters
โฑ๏ธ 2:57 duration
๐ ID: 12254444
๐ Lyrics
1.Solo
Remember say nah for gutter you been dey
Long ago time when things been dey so rough
Remember say your trust in man been fail
But i know say nah God dey for by your side (side)
But you remember say you for don die that day
Abi nah you bring yourself come this world
You vex commot from church because them no want give you solo u see
Your life no be your own
I wonder where you dey go
Me i dey tell you solo
You no go fit go so low
(Repeat bridge 2ce)
(hahahaaa...
Abeg no trust in your horses and chariot
If you dey think say nah you try pass, u dey go the wrong way (Chai)
If e no be Jesus way, then nah soak away
May be with time, everything go, go down the drain
If nothing no be, then someone give you life
You forget say, you no been get wetin you call your own (solo)
You know say na him been dey with you from yesterday
Yesterday when nobody been know your name
(Repeat Bridge)
Jesus want give you solo