Money
🎵 1374 characters
⏱️ 2:49 duration
🆔 ID: 12304769
📜 Lyrics
Basketmouth
If I, If I do
If I, If I do
If I, If I do
If I
If I do mistake get money
People go sabi who I be
If I do mistake get money
People go sabi who I be
For this zanga
Na money be the root of all evil
But una see money dey send person go school
Money be the most of all badness
But una see money wey turn OBO to baddest
Na money dey comot person for single
And when I get money
I go fit drop all my single
Walahi walahi it's not simple
So when I get money all of them go fit to mingle
Kirikata I no get power
Na calamity dey make person dey sour
I know say me I no get power
And when I get raba I go get all of the power
If I do mistake get money
People go sabi who I be
If I do mistake get money
People go sabi who I be
For this zanga
Sika yɛ mogya, that be why we hustle
Money slow to enter, money quick to go eh
Mese mese
Sɛ wo sowu somi a ponasi se sɛ sika ɛnkyɛ oh
Yabrɛ abrɛ abrɛ (Yabrɛ abrɛ abrɛ e, hwehwɛ)
So be careful what you do with your money when it comes
It could be good it could be bad o money o
Money money
If I do mistake get money
People go sabi who I be
If I do mistake get money
People go sabi who I be
For this zanga
If I do mistake get money (Doctor)
People go sabi who I be
I go dey spend, I go dey gaza oh
I go dey spend everyday I go dey gala o
I go dey spend, I go dey turn out
Until the money come until the money come

⏱️ Synced Lyrics
[00:07.17] Basketmouth
[00:07.17] If I, If I do
[00:09.18] If I, If I do
[00:09.84] If I, If I do
[00:11.32] If I
[00:13.83]
[00:16.42] If I do mistake get money
[00:20.48] People go sabi who I be
[00:27.17] If I do mistake get money
[00:31.14] People go sabi who I be
[00:35.96] For this zanga
[00:37.85] Na money be the root of all evil
[00:40.45] But una see money dey send person go school
[00:43.20] Money be the most of all badness
[00:45.86] But una see money wey turn OBO to baddest
[00:48.51] Na money dey comot person for single
[00:50.97] And when I get money
[00:52.33] I go fit drop all my single
[00:53.88] Walahi walahi it's not simple
[00:56.21] So when I get money all of them go fit to mingle
[00:59.24] Kirikata I no get power
[01:02.02] Na calamity dey make person dey sour
[01:04.91] I know say me I no get power
[01:07.16] And when I get raba I go get all of the power
[01:10.26] If I do mistake get money
[01:14.45] People go sabi who I be
[01:21.01] If I do mistake get money
[01:25.17] People go sabi who I be
[01:29.92] For this zanga
[01:34.89] Sika yɛ mogya, that be why we hustle
[01:39.93] Money slow to enter, money quick to go eh
[01:44.22] Mese mese
[01:46.37] Sɛ wo sowu somi a ponasi se sɛ sika ɛnkyɛ oh
[01:50.69] Yabrɛ abrɛ abrɛ (Yabrɛ abrɛ abrɛ e, hwehwɛ)
[01:53.10] So be careful what you do with your money when it comes
[01:58.41] It could be good it could be bad o money o
[02:02.92] Money money
[02:04.32] If I do mistake get money
[02:08.30] People go sabi who I be
[02:15.09] If I do mistake get money
[02:19.06] People go sabi who I be
[02:23.86] For this zanga
[02:26.95]
[02:32.84] If I do mistake get money (Doctor)
[02:35.51] People go sabi who I be
[02:36.27] I go dey spend, I go dey gaza oh
[02:38.81] I go dey spend everyday I go dey gala o
[02:41.52] I go dey spend, I go dey turn out
[02:44.14] Until the money come until the money come
[02:46.87]