In Love
๐ต 2252 characters
โฑ๏ธ 3:19 duration
๐ ID: 12404209
๐ Lyrics
Your love way way
Abi you forget the way we use to play?
Never forever forget all the moment we shared oh
Oh Belitokpe eh
Even for the thousand times I do it again all over
I will never forever regret all the moments we shared
As you used dey baptising me girl yo
And ekuzu wey kpo
And agidi jollof
Chop am with love
Dem know who dey blow blow
We go buy dodo
Fry am with jollof
And we dey chop am with the love
I'm in love oh oh
I'm in love oh oh
I'm in love oh-oh
With my best friend
I'm in love oh oh
I'm in love oh oh
I'm in love oh-oh
With my best friend
Say, tell me who is the love of my life? (you)
Who I want dey call all the time? (you)
Who I want dey play with am when e dey rain and who I want to? (you)
Who that brown skin girl weday blow my mind?
Wey make me remove eyes for all these girls type
Wey make me delete in message
Wey make my head dey swell anytime I see her WhatsApp message
Ehn, fine girl definition of love
Fine girl with the very fine curve
Fine girl with brain
Fine girl wey come dey form my lane
Chei, girl just fine like two people
Girl no dey bleach stretch marks zero
Girl so sweet like chocolate
Tell me wetin I need again (maintain)
I'm in love oh oh
I'm in love oh oh
I'm in love oh-oh
With my best friend
I'm in love oh oh
I'm in love oh oh
I'm in love oh-oh
With my best friend
Say, I won pray for the person wey I love die
I know say she fit dey other boys eye
Na you create am Baba you know say she fine die
Baba bless me I won make she chop life
You know women dey dey like sweet things
Gimme resources make I buy her expense sweet things
So when another guy come, she look am from head to toe
She go say guy go pick beans
Some go say I know come for the money
Baba you know say time go surely come for the money
Baba, bless me with long life
Because for my matter I no want make she ever cry
And Baba make you guide her ways
Her friends fit won carry her go pass wrong ways
Her friends fit thy hate
Her friends fit no like how she dey
Her friends fit dey pray make we break
Baba God show love
As you used dey baptising me girl yo
And ekuzu wey kpo
Agidi jollof
We chop am with love
Dem know who dey blow blow
We go buy dodo
Chop am with love (chop am with the love)
Damn
I'm in love with my bestfriend

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:18.56] Your love way way
[00:20.02] Abi you forget the way we use to play?
[00:23.27] Never forever forget all the moment we shared oh
[00:27.62] Oh Belitokpe eh
[00:29.56] Even for the thousand times I do it again all over
[00:32.80] I will never forever regret all the moments we shared
[00:36.77] As you used dey baptising me girl yo
[00:39.93] And ekuzu wey kpo
[00:42.56] And agidi jollof
[00:44.76] Chop am with love
[00:47.31] Dem know who dey blow blow
[00:49.79] We go buy dodo
[00:52.23] Fry am with jollof
[00:54.42] And we dey chop am with the love
[00:56.67] I'm in love oh oh
[00:58.92] I'm in love oh oh
[01:01.13] I'm in love oh-oh
[01:03.64] With my best friend
[01:06.13] I'm in love oh oh
[01:08.49] I'm in love oh oh
[01:10.89] I'm in love oh-oh
[01:13.39] With my best friend
[01:15.66] Say, tell me who is the love of my life? (you)
[01:18.56] Who I want dey call all the time? (you)
[01:20.93] Who I want dey play with am when e dey rain and who I want to? (you)
[01:25.74] Who that brown skin girl weday blow my mind?
[01:28.04] Wey make me remove eyes for all these girls type
[01:30.52] Wey make me delete in message
[01:32.37] Wey make my head dey swell anytime I see her WhatsApp message
[01:35.38] Ehn, fine girl definition of love
[01:37.80] Fine girl with the very fine curve
[01:40.44] Fine girl with brain
[01:42.20] Fine girl wey come dey form my lane
[01:44.47] Chei, girl just fine like two people
[01:47.36] Girl no dey bleach stretch marks zero
[01:49.77] Girl so sweet like chocolate
[01:51.97] Tell me wetin I need again (maintain)
[01:54.43] I'm in love oh oh
[01:56.50] I'm in love oh oh
[01:58.83] I'm in love oh-oh
[02:01.10] With my best friend
[02:03.62] I'm in love oh oh
[02:06.13] I'm in love oh oh
[02:08.35] I'm in love oh-oh
[02:10.84] With my best friend
[02:14.21] Say, I won pray for the person wey I love die
[02:17.86] I know say she fit dey other boys eye
[02:20.28] Na you create am Baba you know say she fine die
[02:22.56] Baba bless me I won make she chop life
[02:25.29] You know women dey dey like sweet things
[02:27.27] Gimme resources make I buy her expense sweet things
[02:29.75] So when another guy come, she look am from head to toe
[02:32.69] She go say guy go pick beans
[02:34.64] Some go say I know come for the money
[02:36.52] Baba you know say time go surely come for the money
[02:39.22] Baba, bless me with long life
[02:41.19] Because for my matter I no want make she ever cry
[02:43.87] And Baba make you guide her ways
[02:45.64] Her friends fit won carry her go pass wrong ways
[02:47.96] Her friends fit thy hate
[02:49.35] Her friends fit no like how she dey
[02:50.94] Her friends fit dey pray make we break
[02:52.90] Baba God show love
[02:54.06] As you used dey baptising me girl yo
[02:57.01] And ekuzu wey kpo
[02:59.17] Agidi jollof
[03:01.73] We chop am with love
[03:04.18] Dem know who dey blow blow
[03:06.41] We go buy dodo
[03:08.84] Chop am with love (chop am with the love)
[03:14.12] Damn
[03:15.51] I'm in love with my bestfriend
[03:17.28]