Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Billing

๐Ÿ‘ค Naira Wonder โ€ข ๐ŸŽผ Armed Robbery / Billing โ€ข โฑ๏ธ 2:32
๐ŸŽต 2212 characters
โฑ๏ธ 2:32 duration
๐Ÿ†” ID: 12413508

๐Ÿ“œ Lyrics

(KIlode t'olo 'bishe? Yahoo l'ona mi, Yahoo l'ona)
(Yahoo l'ona mi, Yahoo wo l'ofe shey?)
(Yahoo l'ona)
Boy Wonder
(Bull's eye)
(Updates)

You don bomb bomb sotey, you jam Indian client
Bills choke, e fit make man kpai
We foh do ritual, but we value our lives
I be graduate for school, and a workaholic for street, yeah
Things dem no teach for school, bro
Na street dem go teach you too (oh-oh)

Mo ko'yepe filling, so I know the feeling (so I know the feeling)
Client wey I catch, na hinself still dey bill me (still dey bill me)
Just one client, Baba
Make I sort all these billing
Make I sort all these billing
Mo ko'yepe filling, so I know the feeling (so I know the feeling)
Client wey I catch, na hinself still dey bill me (still dey bill me)
Just one client, Baba (just one client, Baba)
Make I sort all these billing
Make I sort all these billing

No dey bill me, paddie, lowa ishe oh
Lowa ishe oh, lowa ishe oh
No dey bill me, paddie, lowa ishe oh
Lowa ishe oh, lowa ishe oh

Ikorodu boy no dey carry last oh
Me, I'm out here for the greener pasture
Ikorodu boy no dey carry last oh (Ikorodu boy no dey carry last oh)
Me, I'm out here for the greener pasture (for the greener pasture oh-oh-oh)
Make your present no be my throwback (ayy-ayy)
Millions of boys hustling for big bag

Oh walahi, e go be, e go be
Jah Jehovah go provide all your need, Olohun
L'ola Saati Ramoni
Everybody sef go still count the money
Oh walahi, e go be, e go be
Jah Jehovah go provide all your need, Olohun (provide all your need)
L'ola Saati Ramoni
Everybody sef go still count the money (go still count the money)

Mo ko'yepe filling, so I know the feeling (so I know the feeling)
Client wey I catch, na hinself still dey bill me (still dey bill me)
Just one client, Baba
Make I sort all these billing
Make I sort all these billing
Mo ko'yepe filling, so I know the feeling (so I know the feeling)
Client wey I catch, na hinself still dey bill me (still dey bill me)
Just one client, Baba (just one client, Baba)
Make I sort all these billing
Make I sort all these billing

No dey bill me, paddie, lowa ishe oh
Lowa ishe oh, lowa ishe oh
No dey bill me, paddie, lowa ishe oh
Lowa ishe oh, lowa ishe oh

(Bull's eye)
(Updates)

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:00.25] (KIlode t'olo 'bishe? Yahoo l'ona mi, Yahoo l'ona)
[00:02.62] (Yahoo l'ona mi, Yahoo wo l'ofe shey?)
[00:04.78] (Yahoo l'ona)
[00:10.99] Boy Wonder
[00:12.60] (Bull's eye)
[00:14.75] (Updates)
[00:17.61] You don bomb bomb sotey, you jam Indian client
[00:21.57] Bills choke, e fit make man kpai
[00:23.56] We foh do ritual, but we value our lives
[00:27.17] I be graduate for school, and a workaholic for street, yeah
[00:31.38] Things dem no teach for school, bro
[00:33.33] Na street dem go teach you too (oh-oh)
[00:36.30] Mo ko'yepe filling, so I know the feeling (so I know the feeling)
[00:38.43] Client wey I catch, na hinself still dey bill me (still dey bill me)
[00:40.80] Just one client, Baba
[00:42.62] Make I sort all these billing
[00:44.03] Make I sort all these billing
[00:45.55] Mo ko'yepe filling, so I know the feeling (so I know the feeling)
[00:47.84] Client wey I catch, na hinself still dey bill me (still dey bill me)
[00:49.92] Just one client, Baba (just one client, Baba)
[00:51.46] Make I sort all these billing
[00:53.19] Make I sort all these billing
[00:54.87] No dey bill me, paddie, lowa ishe oh
[00:57.49] Lowa ishe oh, lowa ishe oh
[00:59.87] No dey bill me, paddie, lowa ishe oh
[01:01.96] Lowa ishe oh, lowa ishe oh
[01:04.39] Ikorodu boy no dey carry last oh
[01:06.44] Me, I'm out here for the greener pasture
[01:08.42] Ikorodu boy no dey carry last oh (Ikorodu boy no dey carry last oh)
[01:11.02] Me, I'm out here for the greener pasture (for the greener pasture oh-oh-oh)
[01:13.18] Make your present no be my throwback (ayy-ayy)
[01:18.17] Millions of boys hustling for big bag
[01:21.95] Oh walahi, e go be, e go be
[01:24.07] Jah Jehovah go provide all your need, Olohun
[01:26.95] L'ola Saati Ramoni
[01:28.74] Everybody sef go still count the money
[01:31.11] Oh walahi, e go be, e go be
[01:33.16] Jah Jehovah go provide all your need, Olohun (provide all your need)
[01:36.32] L'ola Saati Ramoni
[01:37.88] Everybody sef go still count the money (go still count the money)
[01:40.13] Mo ko'yepe filling, so I know the feeling (so I know the feeling)
[01:42.28] Client wey I catch, na hinself still dey bill me (still dey bill me)
[01:44.62] Just one client, Baba
[01:46.05] Make I sort all these billing
[01:47.82] Make I sort all these billing
[01:49.21] Mo ko'yepe filling, so I know the feeling (so I know the feeling)
[01:51.37] Client wey I catch, na hinself still dey bill me (still dey bill me)
[01:53.97] Just one client, Baba (just one client, Baba)
[01:55.36] Make I sort all these billing
[01:57.11] Make I sort all these billing
[01:59.17] No dey bill me, paddie, lowa ishe oh
[02:01.12] Lowa ishe oh, lowa ishe oh
[02:03.60] No dey bill me, paddie, lowa ishe oh
[02:06.44] Lowa ishe oh, lowa ishe oh
[02:08.52] (Bull's eye)
[02:12.98] (Updates)
[02:18.30]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings