Dem Mama Anthem
๐ต 3228 characters
โฑ๏ธ 4:32 duration
๐ ID: 12489471
๐ Lyrics
I kill the beat
Dem Mama Soldiers records
All the way from Niger Delta
Leave me make I fill my glass
Me and you no dey the same class
Obsatcle come I go jump and pass
Holy ghost gat my back carry carry cutlass
Moni ke leave me make I pass
Chai we no dey the same class
Obsatcle come I go jump and pass
Holy ghost gat my back carry carry cutlass
Everybody say I dey carry cutlass iyee
Jehovah dey by my side iyee
Lailai I no go lack
Say my own my own done better iyee
I dey carry cutlass iyee
Jehovah dey by my side iyee
Lailai I no go lack
Say my own my own done better iyee Chineke ne
Olutu kpab bota yee
Krrr kuu mae krra kuuu mae kpab bota yesh
Timaya dey here say
Na me be the Egberi Papa 1 of Bayelsa eh
Olutu kpab bota
Krrr kuu mae krra kuuu mae kpab bota
Recoba dey here say
Everybody know say me dem be mama soldier eh
As God don wear me crown
Some start to bone and some start to frown
They want to pull me down
You can never pull me down
As God don lift me high
See my destiny I swear e no go die
Recoba me I go fight to the sky sky
Six feet below dem go go
Anybody wey no want make I grow
Fire go burn anybody where dey cause si fight is so ko ke
Leave me make I fill my glass
Me and you no dey the same class
Obsatcle come I go jump and pass
Holy ghost gat my back carry carry cutlass
Moni ke leave me make I pass
We no dey the same class
Obsatcle come I go jump and pass
Holy ghost gat my back carry carry cutlass
Everybody say I dey carry cutlass iyee
Jehovah dey my side iyee
Lailai I no go lack
My own my own don better iyee
I dey carry cutlass iyee
Jehovah dey by my side iyee
Lailai I no go lack
My own my own don better iyee chai chai
Olotu kpab bota yee
Krra kuu mae krra kuu mae kpab bota yee
Dem mama dey here say
Na me be the Egberi Papa 1 of Bayelsa
Olotu kpab bota
Kpab bota kpab bota kpab bota yee
2 Solo dey here say
Everybody know say na me dem be mama soldier
Where I dey sit don to write song
Dem say 2 Solo no go live long
But we no mind the air we still strong
Sway the way we no do you wrong
Nigga abeg we don blow dey make our dough
See dem sit don dey criticize o
See dem sit don dey analyse o
Olofofo can't stop our flow
I be allirion from 2 Solo
Osanobwa dey for my side o
If you like make you go babalawo
If you like make you no dance to my demo
My God don bless me eh
As I dey say me I dey kampe
Na who be you wey wan block my way
I swear to God e dey waste e time eh
My God don bless me eh
As I dey say me I dey kampe
My name na DJ 2 Solo
A ma dem mama soldier
Oh oh iyee iyee
A ma dem mama soldier
Oh oh iyee iyee
A ma dem mama soldier
Leave me make I fill my glass
Me and you no dey the same class
Obstacle come I go jump and pass
Holy ghost gat my back carry carry cutlass
Moni ke leave me make I pass
Chai we no dey the same class
Obstacle come I go jump and pass
You say holy ghost gat my back carry carry cutlass
Everybody say I dey carry cutlass iyee
Jehovah dey by my side iyee
Lailai I no go lack
Say my own my own don better iyee
I dey carry cutlass iyee
Jehovah dey by my side iyee
Lailai I no go lack
My own my own don better iyee
Olutu kpab bota yee
Krrr kuu mae krra kuuu mae kpab bota yesh
My own don better iyee
Better eh iyee
Olotu kpab bota kpab bota kpab bota kpab bota

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:01.23] I kill the beat
[00:04.32] Dem Mama Soldiers records
[00:07.65] All the way from Niger Delta
[00:09.67] Leave me make I fill my glass
[00:12.38] Me and you no dey the same class
[00:14.76] Obsatcle come I go jump and pass
[00:17.03] Holy ghost gat my back carry carry cutlass
[00:19.49] Moni ke leave me make I pass
[00:21.80] Chai we no dey the same class
[00:24.26] Obsatcle come I go jump and pass
[00:26.71] Holy ghost gat my back carry carry cutlass
[00:29.44] Everybody say I dey carry cutlass iyee
[00:31.79] Jehovah dey by my side iyee
[00:34.51] Lailai I no go lack
[00:36.23] Say my own my own done better iyee
[00:39.34] I dey carry cutlass iyee
[00:41.88] Jehovah dey by my side iyee
[00:44.38] Lailai I no go lack
[00:45.89] Say my own my own done better iyee Chineke ne
[00:49.27] Olutu kpab bota yee
[00:51.58] Krrr kuu mae krra kuuu mae kpab bota yesh
[00:53.90] Timaya dey here say
[00:55.69] Na me be the Egberi Papa 1 of Bayelsa eh
[00:58.71] Olutu kpab bota
[01:01.11] Krrr kuu mae krra kuuu mae kpab bota
[01:03.52] Recoba dey here say
[01:05.84] Everybody know say me dem be mama soldier eh
[01:08.18] As God don wear me crown
[01:10.03] Some start to bone and some start to frown
[01:12.58] They want to pull me down
[01:14.07] You can never pull me down
[01:17.21] As God don lift me high
[01:19.65] See my destiny I swear e no go die
[01:22.03] Recoba me I go fight to the sky sky
[01:26.58] Six feet below dem go go
[01:28.29] Anybody wey no want make I grow
[01:31.20] Fire go burn anybody where dey cause si fight is so ko ke
[01:36.54] Leave me make I fill my glass
[01:38.90] Me and you no dey the same class
[01:41.07] Obsatcle come I go jump and pass
[01:43.56] Holy ghost gat my back carry carry cutlass
[01:45.88] Moni ke leave me make I pass
[01:48.13] We no dey the same class
[01:50.63] Obsatcle come I go jump and pass
[01:52.86] Holy ghost gat my back carry carry cutlass
[01:55.51] Everybody say I dey carry cutlass iyee
[01:58.60] Jehovah dey my side iyee
[02:01.09] Lailai I no go lack
[02:02.56] My own my own don better iyee
[02:05.66] I dey carry cutlass iyee
[02:08.36] Jehovah dey by my side iyee
[02:10.69] Lailai I no go lack
[02:12.75] My own my own don better iyee chai chai
[02:15.68] Olotu kpab bota yee
[02:17.47] Krra kuu mae krra kuu mae kpab bota yee
[02:19.96] Dem mama dey here say
[02:21.62] Na me be the Egberi Papa 1 of Bayelsa
[02:24.31] Olotu kpab bota
[02:26.54] Kpab bota kpab bota kpab bota yee
[02:29.20] 2 Solo dey here say
[02:31.22] Everybody know say na me dem be mama soldier
[02:33.60] Where I dey sit don to write song
[02:36.03] Dem say 2 Solo no go live long
[02:37.90] But we no mind the air we still strong
[02:40.55] Sway the way we no do you wrong
[02:43.47] Nigga abeg we don blow dey make our dough
[02:45.94] See dem sit don dey criticize o
[02:48.07] See dem sit don dey analyse o
[02:50.37] Olofofo can't stop our flow
[02:52.85] I be allirion from 2 Solo
[02:55.42] Osanobwa dey for my side o
[02:58.00] If you like make you go babalawo
[03:00.29] If you like make you no dance to my demo
[03:03.11] My God don bless me eh
[03:05.29] As I dey say me I dey kampe
[03:07.54] Na who be you wey wan block my way
[03:09.64] I swear to God e dey waste e time eh
[03:12.71] My God don bless me eh
[03:14.80] As I dey say me I dey kampe
[03:17.12] My name na DJ 2 Solo
[03:19.29] A ma dem mama soldier
[03:21.68] Oh oh iyee iyee
[03:24.12] A ma dem mama soldier
[03:26.49] Oh oh iyee iyee
[03:29.20] A ma dem mama soldier
[03:31.40] Leave me make I fill my glass
[03:34.25] Me and you no dey the same class
[03:36.32] Obstacle come I go jump and pass
[03:38.97] Holy ghost gat my back carry carry cutlass
[03:40.74] Moni ke leave me make I pass
[03:43.44] Chai we no dey the same class
[03:45.71] Obstacle come I go jump and pass
[03:47.98] You say holy ghost gat my back carry carry cutlass
[03:51.00] Everybody say I dey carry cutlass iyee
[03:53.61] Jehovah dey by my side iyee
[03:56.39] Lailai I no go lack
[03:58.44] Say my own my own don better iyee
[04:00.89] I dey carry cutlass iyee
[04:03.49] Jehovah dey by my side iyee
[04:05.61] Lailai I no go lack
[04:07.12] My own my own don better iyee
[04:11.08] Olutu kpab bota yee
[04:12.84] Krrr kuu mae krra kuuu mae kpab bota yesh
[04:15.20] My own don better iyee
[04:17.89] Better eh iyee
[04:20.81] Olotu kpab bota kpab bota kpab bota kpab bota