Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

My Woman (Igi Ge Gbu Madu)

๐Ÿ‘ค Muku Fresh โ€ข ๐ŸŽผ Hear Me Out โ€ข โฑ๏ธ 2:59
๐ŸŽต 1555 characters
โฑ๏ธ 2:59 duration
๐Ÿ†” ID: 12517178

๐Ÿ“œ Lyrics

Boy MUKU FRESH again
Wetin you do me girl I can't explain o
You messing up my mind you dey burst my brain o
You know the things yOu dey do e dey make me craze o
Baby I want make we gather dey o

This your waist o wey dey control me walahi
I no fi wait o to get you in my arms
I bless the day wey God send you to my life
You know I can't live without you Walahi

I've seen it all you're still d one that I want
Your beauty makes dem other girls look ugly
I'll be a fool to ever let you go away
I get so happy only staring at your face

Igi ge gbu madu
My baby igi ge gbu madu
You are my woman
Na only you be my woman
Igi ge gbu madu
My baby igi ge gbu madu
You are my woman
Na only you be my woman

You got me deeper than a bag of drugs
I can never get enough of you
I'll do anything you want
You dey, make me to mezebu
Angel of my life
I'll go make the money just dey enjoy life (Omo)
Now that you are my bride
I go shoot anybody from a thousand miles (For yuh)
When I dey sick you're my medicine
Girl I go give you everything
You be my weakness and energy
I'm finna sing my melodies for you

You are a blessing sent to me from the most high i know I know
You dey impress me, anything you say I go comply woah woah woah

I've seen it all you're still d one that I want
Your beauty makes dem other girls look ugly
I'll be a fool to ever let you go away
I get so happy only staring at your face

Igi ge gbu madu
My baby igi ge gbu madu
You are my woman
Na only you be my woman
Igi ge gbu madu
My baby igi ge gbu madu
You are my woman
Na only you be my woman

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:00.06] Boy MUKU FRESH again
[00:05.81]
[00:09.95] Wetin you do me girl I can't explain o
[00:14.11] You messing up my mind you dey burst my brain o
[00:18.67] You know the things yOu dey do e dey make me craze o
[00:23.52] Baby I want make we gather dey o
[00:27.99] This your waist o wey dey control me walahi
[00:32.63] I no fi wait o to get you in my arms
[00:37.32] I bless the day wey God send you to my life
[00:42.47] You know I can't live without you Walahi
[00:46.89] I've seen it all you're still d one that I want
[00:51.60] Your beauty makes dem other girls look ugly
[00:55.91] I'll be a fool to ever let you go away
[01:01.12] I get so happy only staring at your face
[01:06.32] Igi ge gbu madu
[01:08.00] My baby igi ge gbu madu
[01:10.19] You are my woman
[01:11.86] Na only you be my woman
[01:15.76] Igi ge gbu madu
[01:17.54] My baby igi ge gbu madu
[01:20.41] You are my woman
[01:21.37] Na only you be my woman
[01:25.21] You got me deeper than a bag of drugs
[01:27.92] I can never get enough of you
[01:30.34] I'll do anything you want
[01:32.44] You dey, make me to mezebu
[01:34.71] Angel of my life
[01:36.35] I'll go make the money just dey enjoy life (Omo)
[01:39.28] Now that you are my bride
[01:40.73] I go shoot anybody from a thousand miles (For yuh)
[01:44.16] When I dey sick you're my medicine
[01:46.55] Girl I go give you everything
[01:48.99] You be my weakness and energy
[01:51.32] I'm finna sing my melodies for you
[01:53.56] You are a blessing sent to me from the most high i know I know
[01:58.47] You dey impress me, anything you say I go comply woah woah woah
[02:02.85] I've seen it all you're still d one that I want
[02:07.66] Your beauty makes dem other girls look ugly
[02:11.90] I'll be a fool to ever let you go away
[02:17.17] I get so happy only staring at your face
[02:22.63] Igi ge gbu madu
[02:24.00] My baby igi ge gbu madu
[02:26.17] You are my woman
[02:27.95] Na only you be my woman
[02:31.82] Igi ge gbu madu
[02:33.41] My baby igi ge gbu madu
[02:36.46] You are my woman
[02:37.21] Na only you be my woman
[02:39.67]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings