Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Ontop

๐Ÿ‘ค Busy Brain โ€ข ๐ŸŽผ JAMBOX (EP) โ€ข โฑ๏ธ 2:23
๐ŸŽต 1216 characters
โฑ๏ธ 2:23 duration
๐Ÿ†” ID: 12589325

๐Ÿ“œ Lyrics

B BUSY
Ehnn
Confam

Check my balenciaga gan
We thank God say we still day on top
If you dey try make them call you idan
Make them Call you idan

We day give them gan till thy kingdom come
My face dey show
My shoe dey shine
You know say man no be Cho Cho Cho
Man no be Cho Cho Cho

Mammi oh, mammi oh, mammi oh
Many things I want to say
I save it for another day
Mammi oh, mammi oh, mammi oh
I just want to feel airy
Where my lighter dey

Them say me I too day form
Carry matter talk talk talk
Because I no gree take insult
What are you hating for?

But I trust in GOD
Na him wey day run my all
Them wonder how I take reach up
E shock them as them see picture

Them say I no fit blow
Some say I day smoke Igbo
But I still hold my kpo
Cos na only know

Tell my mummy oh mummy oh mummy oh
Say the prayer work
Steady pray and work

We dey ONTOP
And we still ball
As BUSY day knack the drum
Make una dey sing my song

We dey ONTOP
And we still ball
As BUSY day knack the drum
Make una dey sing my song

Mammi oh, mammi oh, mammi oh
Many things I want to say
I save it for another day
Mammi oh, mammi oh, mammi oh
I just want to feel airy
Where my lighter dey

Check my Balanciaga gan
Balanciaga gan
Lanciaga gan
Ciaga gan

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:06.58] B BUSY
[00:11.94] Ehnn
[00:16.18] Confam
[00:25.12] Check my balenciaga gan
[00:27.35] We thank God say we still day on top
[00:29.46] If you dey try make them call you idan
[00:32.21] Make them Call you idan
[00:33.76] We day give them gan till thy kingdom come
[00:35.85] My face dey show
[00:36.93] My shoe dey shine
[00:38.08] You know say man no be Cho Cho Cho
[00:40.84] Man no be Cho Cho Cho
[00:42.89] Mammi oh, mammi oh, mammi oh
[00:46.52] Many things I want to say
[00:48.54] I save it for another day
[00:50.98] Mammi oh, mammi oh, mammi oh
[00:55.25] I just want to feel airy
[00:57.23] Where my lighter dey
[00:59.33] Them say me I too day form
[01:01.48] Carry matter talk talk talk
[01:03.65] Because I no gree take insult
[01:05.75] What are you hating for?
[01:08.17] But I trust in GOD
[01:09.92] Na him wey day run my all
[01:12.01] Them wonder how I take reach up
[01:14.11] E shock them as them see picture
[01:16.34] Them say I no fit blow
[01:18.46] Some say I day smoke Igbo
[01:20.72] But I still hold my kpo
[01:22.82] Cos na only know
[01:25.33] Tell my mummy oh mummy oh mummy oh
[01:29.71] Say the prayer work
[01:31.67] Steady pray and work
[01:34.22] We dey ONTOP
[01:35.93] And we still ball
[01:37.83] As BUSY day knack the drum
[01:40.08] Make una dey sing my song
[01:42.55] We dey ONTOP
[01:44.59] And we still ball
[01:46.34] As BUSY day knack the drum
[01:48.79] Make una dey sing my song
[01:51.47] Mammi oh, mammi oh, mammi oh
[01:55.28] Many things I want to say
[01:57.28] I save it for another day
[01:59.80] Mammi oh, mammi oh, mammi oh
[02:03.73] I just want to feel airy
[02:05.77] Where my lighter dey
[02:07.96] Check my Balanciaga gan
[02:10.66] Balanciaga gan
[02:12.62] Lanciaga gan
[02:15.04] Ciaga gan
[02:18.72]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings