Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Industry Nite (Refix)

๐Ÿ‘ค Erigga โ€ข ๐ŸŽผ Erigga Paperboi Videos โ€ข โฑ๏ธ 3:41
๐ŸŽต 2413 characters
โฑ๏ธ 3:41 duration
๐Ÿ†” ID: 12656340

๐Ÿ“œ Lyrics

na if you hear say i die say person shoot me
will you cry or say na wetin my mouth put me
what if you hear say na one robbery when i go
cause i don tire for underground i just wan blow
shoot videos wen bad like them daddy yo
put am for trace hiptv and mtv-o
oliru o sunday scatter G-twelve bar enter cotonou go buy like twenty-m car
na in those days these talents fit blow you
nowadays without money nobody wan know you

presenters with their share even dj's too k each

which show these upcomings dey do

get the nerve say erigga shoot with clearance
under this reccession how much dey the balance
the industry for nigeria be like campaign
share the money PDP if you wan reign
e be like say nah endorsement be the new swag
even if money no follow you fit take am brag
label dey spend big money for artiste head
but the artiste no go show many artiste dead
now for you too live the label be like like concre work
very hard because of wetin dem don spend on-top
cos your boss dey expect hundred million
afterall this song blow were the hundred million
my label don cast e don go to 'G' back
word on the street dem collect the house and jeep back
same girls when dey dance when dey hear ypur beat
na dey take you do yeye when they hear your gist

welcome to industry nite na you dem dey host today you go perform right for your mind all these men when dey here love you but when dey reach their house dem go judge you(twice)

(...)

A trip to the south you no need visa

king of the south to your door like domino pizza

the way my rap big i dey fear make you no drown

one stop to my money long pass devil gown

A trip to the south EP use your eyes listen

and mouth look better learn the industry is missing

rappers dey fear dem no believe say i go blow one day

heart dey beat anyhow like who follow one way

if na beef you dey find i shade am like suya

salamaleku my kalagbero reply puya

tell your producer orhh

use eim number text you

say better beef dey

you come studio we mess you

na me na own the throne you just dey stone the throne

na street catry am give me i no fit bone the throne

my teacher tell me say nah army gun go shoot me die

but instead nah clearance dey shoot me guy

the day annonimous call me i dey jungle dey smoke

sign contract i never start industry don dey smoke

i don big pass who dey write na straight from my head

commot your leg for wire warri say abegg

edited by Rukey

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:22.06] na if you hear say i die say person shoot me
[00:24.88] will you cry or say na wetin my mouth put me
[00:27.76] what if you hear say na one robbery when i go
[00:30.75] cause i don tire for underground i just wan blow
[00:33.33] shoot videos wen bad like them daddy yo
[00:36.24] put am for trace hiptv and mtv-o
[00:38.80] oliru o sunday scatter G-twelve bar enter cotonou go buy like twenty-m car
[00:42.08] na in those days these talents fit blow you
[00:44.74] nowadays without money nobody wan know you
[00:47.59] presenters with their share even dj's too k each
[00:51.06]
[00:53.23] which show these upcomings dey do
[00:55.88] get the nerve say erigga shoot with clearance
[00:58.81] under this reccession how much dey the balance
[01:01.66] the industry for nigeria be like campaign
[01:04.45] share the money PDP if you wan reign
[01:07.86] e be like say nah endorsement be the new swag
[01:10.32] even if money no follow you fit take am brag
[01:12.95] label dey spend big money for artiste head
[01:15.84] but the artiste no go show many artiste dead
[01:18.73] now for you too live the label be like like concre work
[01:21.75] very hard because of wetin dem don spend on-top
[01:24.50] cos your boss dey expect hundred million
[01:27.10] afterall this song blow were the hundred million
[01:29.91] my label don cast e don go to 'G' back
[01:32.72] word on the street dem collect the house and jeep back
[01:35.63] same girls when dey dance when dey hear ypur beat
[01:38.49] na dey take you do yeye when they hear your gist
[01:41.48] welcome to industry nite na you dem dey host today you go perform right for your mind all these men when dey here love you but when dey reach their house dem go judge you(twice)
[01:49.48]
[02:09.98] (...)
[02:13.98]
[02:16.05] A trip to the south you no need visa
[02:17.80] king of the south to your door like domino pizza
[02:21.23] the way my rap big i dey fear make you no drown
[02:23.65] one stop to my money long pass devil gown
[02:26.26] A trip to the south EP use your eyes listen
[02:29.09] and mouth look better learn the industry is missing
[02:32.08] rappers dey fear dem no believe say i go blow one day
[02:34.61] heart dey beat anyhow like who follow one way
[02:37.69] if na beef you dey find i shade am like suya
[02:40.47] salamaleku my kalagbero reply puya
[02:42.94] tell your producer orhh
[02:44.89] use eim number text you
[02:46.29] say better beef dey
[02:47.33] you come studio we mess you
[02:48.30] na me na own the throne you just dey stone the throne
[02:51.76] na street catry am give me i no fit bone the throne
[02:54.69] my teacher tell me say nah army gun go shoot me die
[02:57.37] but instead nah clearance dey shoot me guy
[03:00.29] the day annonimous call me i dey jungle dey smoke
[03:03.14] sign contract i never start industry don dey smoke
[03:05.40] i don big pass who dey write na straight from my head
[03:08.31] commot your leg for wire warri say abegg
[03:11.59] edited by Rukey
[03:14.59]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings