Selebobo
๐ต 1777 characters
โฑ๏ธ 3:25 duration
๐ ID: 12687320
๐ Lyrics
Ahn ahn ahn
Yea
Pawa pawa
Tekno
Bobo
Sometimes I wan high all night
Some nights I wan dey sober
Baby make you no toja
Everything wey dem tell you na kpola
Baby girl me I swear I can't lie
No be your beauty bring me closer
You dey for me when owu na sa
Anytime I call you dey answer
Ifeoma
Ifeoma
I no go do you Casanova
If you leave my own is over
Only me and you my baby
Ifeoma
Ifeoma
No let the emotions take over
Don't tell me our thing is over over over
See I go very hot like fire fire (ehn ehn)
(fire fire)
Hmm hotter than volcano yeah
(fight for your love -)
See I go very hot like fire fire (ehn ehn)
(fire fire)
I'm hotter than volcano yeah
(fight for your love -)
No let them confuse you
Mayan mayan o
Me never go let you go
If you see them go shapa you
Ifeoma o
See they want make you park and go
Arabanku dey dey dey
No dey hear them talk
If you hear dem
Dem go run their mouth oh (pruta)
From their smelling mouth
Jealousy jealousy o
Jealousy oh oh oh
Why your mouth want make another man fall
Dem jealousy yet dem decree love
Why you want put sand for my gari
Why you want put sand o
Ifeoma
Ifeoma
I no go do you Casanova
If you leave my own is over (over)
Only me and you my baby
Ifeoma
Ifeoma
No let the emotions take over
Don't tell me our thing is over over over
See I go very hot like fire fire (ehn ehn)
(fire fire)
Hmm hotter than volcano yeah
(fight for your love -)
See I go very hot like fire fire (ehn ehn)
(fire fire)
I'm hotter than volcano yeah
(fight for your love -)
Gbes gbes gbes gbes
Man them-
Craze craze craze craze
Bad man rocka man down
Ifeoma
Ifeoma
I no go do you Casanova
If you leave my own is over (over)
Only me and you my baby
Ifeoma
Ifeoma
No let the emotions take over
Don't tell me our thing is over
Yeah yeah
Bobo o bobo o bobo o
Yea
Pawa pawa
Tekno
Bobo
Sometimes I wan high all night
Some nights I wan dey sober
Baby make you no toja
Everything wey dem tell you na kpola
Baby girl me I swear I can't lie
No be your beauty bring me closer
You dey for me when owu na sa
Anytime I call you dey answer
Ifeoma
Ifeoma
I no go do you Casanova
If you leave my own is over
Only me and you my baby
Ifeoma
Ifeoma
No let the emotions take over
Don't tell me our thing is over over over
See I go very hot like fire fire (ehn ehn)
(fire fire)
Hmm hotter than volcano yeah
(fight for your love -)
See I go very hot like fire fire (ehn ehn)
(fire fire)
I'm hotter than volcano yeah
(fight for your love -)
No let them confuse you
Mayan mayan o
Me never go let you go
If you see them go shapa you
Ifeoma o
See they want make you park and go
Arabanku dey dey dey
No dey hear them talk
If you hear dem
Dem go run their mouth oh (pruta)
From their smelling mouth
Jealousy jealousy o
Jealousy oh oh oh
Why your mouth want make another man fall
Dem jealousy yet dem decree love
Why you want put sand for my gari
Why you want put sand o
Ifeoma
Ifeoma
I no go do you Casanova
If you leave my own is over (over)
Only me and you my baby
Ifeoma
Ifeoma
No let the emotions take over
Don't tell me our thing is over over over
See I go very hot like fire fire (ehn ehn)
(fire fire)
Hmm hotter than volcano yeah
(fight for your love -)
See I go very hot like fire fire (ehn ehn)
(fire fire)
I'm hotter than volcano yeah
(fight for your love -)
Gbes gbes gbes gbes
Man them-
Craze craze craze craze
Bad man rocka man down
Ifeoma
Ifeoma
I no go do you Casanova
If you leave my own is over (over)
Only me and you my baby
Ifeoma
Ifeoma
No let the emotions take over
Don't tell me our thing is over
Yeah yeah
Bobo o bobo o bobo o