Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Intro 1st

๐Ÿ‘ค Usmanial Vibez โ€ข ๐ŸŽผ Nah Who Escape Fit Explain โ€ข โฑ๏ธ 2:11
๐ŸŽต 2077 characters
โฑ๏ธ 2:11 duration
๐Ÿ†” ID: 12804172

๐Ÿ“œ Lyrics

Be grateful for what you have niggas die everyday
Life of a hustler ko easy
Without struggle there is no progress
Celebrate me when I'm still alive
Don't celebrate me when I'm gone
Cause one day I'll leave the world and I'll never come back again
Be yourself love your self nobody want your progress except your mum
Make e plenty make e sweet make e long is all I pray for
You dey hot pass me no concern me show me where you dey bomb and give me update
I no fit dey envy another man progress because I dey broke
Sometimes nigga go bomb still dey cry base on say nigga no guide
Make I sha dey getting paid your doing no concern me
Stay happy no one has it all you self dey try your best
Wetin Jesus go do for river if you like no bath soap
No forget to pray we live in generation where our joy give people problem
And out problem give people joy
Appreciate the little one you get God wey do small go still do big if you no panic
I don't care how long it takes if I give up make I die
You win or you lose no give up everybody na king for him lane
I don tire for all this guide today no guide tomorrow I still cry yesterday night
If you want to help me help me
If you want to kill me no problem I'm fucking tired bro
Be ready to face the haters don't let them slow you down people wicked
Enemies like friend plenty na you no go loose guard for street
People wey hate you plenty life no easy hustle hard and make money
If them check you balance them no allow them to shenk you
Everybody na king for him lane bro you self dey try
Leyin malee me ati Egbon pelu awon aburo mi di'e di'e toku
And some of my Niggas I no get anybody number again
Cause life don show me shege I no trust anybody again
Nigga fit dey with you make them still dey wish you down fall
Even me self I don't trust myself so who come be you wey I go trust you
Even Jesus wey get twelve deciples they later betray our lord
So who come be you wey your nigga no fit shenk you
Them go shenk you them go oppress but you na you no go loose guard
Na you no go give up
Norma normal hustle manri be na you no go panic
Wa!!

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:00.82] Be grateful for what you have niggas die everyday
[00:04.24] Life of a hustler ko easy
[00:05.94] Without struggle there is no progress
[00:08.24] Celebrate me when I'm still alive
[00:09.62] Don't celebrate me when I'm gone
[00:11.36] Cause one day I'll leave the world and I'll never come back again
[00:14.48] Be yourself love your self nobody want your progress except your mum
[00:18.16] Make e plenty make e sweet make e long is all I pray for
[00:21.09] You dey hot pass me no concern me show me where you dey bomb and give me update
[00:24.77] I no fit dey envy another man progress because I dey broke
[00:27.85] Sometimes nigga go bomb still dey cry base on say nigga no guide
[00:31.58] Make I sha dey getting paid your doing no concern me
[00:33.75] Stay happy no one has it all you self dey try your best
[00:36.62] Wetin Jesus go do for river if you like no bath soap
[00:39.73] No forget to pray we live in generation where our joy give people problem
[00:43.68] And out problem give people joy
[00:45.47] Appreciate the little one you get God wey do small go still do big if you no panic
[00:49.34] I don't care how long it takes if I give up make I die
[00:53.06] You win or you lose no give up everybody na king for him lane
[00:56.35] I don tire for all this guide today no guide tomorrow I still cry yesterday night
[01:01.34] If you want to help me help me
[01:02.40] If you want to kill me no problem I'm fucking tired bro
[01:05.86] Be ready to face the haters don't let them slow you down people wicked
[01:09.52] Enemies like friend plenty na you no go loose guard for street
[01:12.87] People wey hate you plenty life no easy hustle hard and make money
[01:17.73] If them check you balance them no allow them to shenk you
[01:21.18] Everybody na king for him lane bro you self dey try
[01:24.01] Leyin malee me ati Egbon pelu awon aburo mi di'e di'e toku
[01:28.54] And some of my Niggas I no get anybody number again
[01:31.72] Cause life don show me shege I no trust anybody again
[01:35.31] Nigga fit dey with you make them still dey wish you down fall
[01:38.86] Even me self I don't trust myself so who come be you wey I go trust you
[01:41.36] Even Jesus wey get twelve deciples they later betray our lord
[01:44.75] So who come be you wey your nigga no fit shenk you
[01:47.61] Them go shenk you them go oppress but you na you no go loose guard
[01:51.37] Na you no go give up
[01:53.02] Norma normal hustle manri be na you no go panic
[01:55.59] Wa!!
[01:56.72]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings